₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,090 members, 8,443,817 topics. Date: Sunday, 12 July 2026 at 02:21 PM

Toggle theme

Boogyman557's Posts

Nairaland ForumBoogyman557's ProfileBoogyman557's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 252 pages)

RomanceRe: Why Are Women Like This? (see Photo) by Boogyman557: 7:35am On Jun 06, 2022
Holly Gram cool Na better THUNDER go fire dat MAN!


U de SPONSOR woman for school still de provide for her family!


girl wey no de RESPONSIBLE, see as the girl de cast the useless man online..


I say it again... Na better THUNDER go fire dat MAN!


If I JAM dat useless MAN face to face


I SWEAR DOWN


Na my old KALA I go take BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND b4 people go begin ask us waiting happen!


LITE UP my WEED in


WTF MAN!

RomanceRe: Monkey Pox Don Reach Akwa Ibom by Boogyman557: 8:27pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool I just from ASHAWOO house de come back now...


Those NONESENS no de catch who de SMOKE WEED!


Abeg I need rest because the ASHAWOO BANI wey I NACK today, dat girl sabi NACK no be small...


If no be say I be strong man, my waist for don BREAK since..


This girl use her legs take tie me.. she come de tighten her TOTTO...


Although the NACKING SWEET WELL WELL ooo


I need SMOKE WEED now and baff and SMOKE more WEED


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Can I Get An Apartment For 300000 Naira In Lagos? by Boogyman557: 8:23pm On Jun 05, 2022
Jmichael1:
haa!...boss...
dem use ashawo swear gv u?
Holly Gram cool My Gee!

U just de everywhere..

WTF MAN!
RomanceRe: Why Do Pastors Do This by Boogyman557: 5:55pm On Jun 05, 2022
.
RomanceRe: Can I Get An Apartment For 300000 Naira In Lagos? by Boogyman557: 5:51pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool abeg anybody wey get single room to rent at bariga shomolu at 60k, make una link me up..


i like dat shomolu because ASHAWOO house plenty for that area...

E go de me very easy to JAZZ in ASHAWOO house at anytime...


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
ComputersRe: I Need To Buy A Good Laptop ASAP by Boogyman557: 5:45pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool E get wen this backlit keyboard of a thing bin de confuse me..


I bin de think sey the laptop go get lite for back but latter I come understand all the MATAYANCE..



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
FamilyRe: I Want My Mother To Be Assisted by Boogyman557: 5:36pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool To JAH who made me, I no UNDERSTAND or COMPRISUN anything wey u type for here...


But still on still...



Real matterz on top real MATTERZ


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
PhonesRe: Samsung Galaxy A12pro by Boogyman557: 4:02pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool 40k



WTF MAN!
RomanceRe: Ladies Is This True?? by Boogyman557: 3:47pm On Jun 05, 2022
Vinnie2000:
For the Babes in my area, a guy doesn't need to have a car or Iphone!
Just have a nice apartment, small generator and Gotv-subscribed telly.
Dem will open legs and get belle 4 you ASAP!
Holly Gram cool U finish work for this matters..


no need for me to CHUK MOUTH again..


although depend on the typer girlz...


Rich aje girls don't rilly give ea dam abou all dat...


but still on still, I COMPRISUN ur CAPRISUN


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
FamilyRe: The Little Snake I Killed by Boogyman557: 3:36pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool The way this CUNTREE take be now..


No meal is too small..


Na to arrange better PEPPER SOUP wit that snake and kip better HOT GIN to use PRESS tins down!


Abeg no forget to DROP LOCATION..


So that I fit press all my WEED together and JAZZ in ur UNIT..

LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
TV/MoviesRe: Queen Chinyere Faustina Seeks Support To Be On BBNaija 2022 by Boogyman557: 3:27pm On Jun 05, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Husband Locates House Of Man Having Affair With His Wife, Smashes His Car by Boogyman557:
Holly Gram cool Na very FOOLISH man be Dat..


If I see that man..


I SWEAR DOWN


Na to use my old KALA take BLAST BLAST em left leg DROP 4 GROUND!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!

Christianity EtcRe: What Has Christianity Stopped You From Doing? by Boogyman557: 11:11am On Jun 05, 2022
.
HealthRe: Help Excessive Urine by Boogyman557: 11:08am On Jun 05, 2022
.
RomanceRe: Chinese Woman Spotted In Kenya Begging For Fare To Go Back To Her Country by Boogyman557:
Holly Gram cool So Chinese woman no fit beg MONEY in peace again!


Even if she no be real beggar, abi she do pass the ones wey Nigerian men and women de do!



for this useless CUNTREE them don turn begging to hand work!


U go see PESIN dress well and even wear suit join, next tin na to ask of money..



Make una leave the woman alone..


She no kill PESIN..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: I Need A Mature Woman To Marry by Boogyman557: 6:44pm On Jun 04, 2022
Jmichael1:
These guy u funny ooh,u no get work and u dey fyn wife?

u dey fyn person pikin wen u wn put for hunger bah?

even in the bible,job cums 1st b4 romance.
Holly Gram cool lolz. my Gee!


U no get chill ooo


WTF MAN!
FamilyRe: Mothers, don't Give U Child To Someone Else To Care For U. by Boogyman557: 4:51pm On Jun 04, 2022
Holly Gram cool I COMPRISUN ur CAPRISUN 100%


But no be all women be mother ooo!


Make some of those useless girls stop to de open leg anyhow..


NaSo dem go de open leg up and down!


Wen PIKIN follow join body, them go leave the PIKIN for there grand mother or them go leave the PIKIN for one of there friend to use do house help and Dem go de collect the salary..


Girls stop to de NACK NACK up and down!


For the guys, if u knw sey u no fit take care of PIKIN or wife.. try de use CONDOMM..



LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Is It A Crime For Girls To Call In A Relationship by Boogyman557: 11:52am On Jun 04, 2022
Holly Gram cool THUNDER fire both of Una...


THUNDER fire RELATIONSHIP, THUNDER fire RELATIONSHIP well well..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
FamilyRe: Failure Do To Loan, Help by Boogyman557: 11:48am On Jun 04, 2022
.
RomanceRe: Please Help, I Need Advice by Boogyman557: 11:46am On Jun 04, 2022
Kollins11:
Na the way the op type that shit, E don almost confuse everybody... E don modify em already.

Well nothing spoil. I don change my comment.
Holly Gram cool okay man..


WTF MAN!
RomanceRe: Please Help, I Need Advice by Boogyman557: 11:17am On Jun 04, 2022
Kollins11:
Damnn nigarrr

Ogbeni, you need to bind and cast every spirit pedophile in your life... You have a traits of a pedophile and I would advice you go to CELE church for special deliverance.

I can never have any sexual relationship to do with girls under the age 22 below. But once you're 23yrs and above.. I fit reason your matter for a relationship.

There are still lots of soft, tight and succulent kpekus from the age of 23.
Holly Gram cool CALM down and read den UNDERSTAND b4 u type...


read it again Man


WTF MAN!
RomanceRe: Please Help, I Need Advice by Boogyman557: 11:15am On Jun 04, 2022
.
PoliticsRe: Lagos State Government Seize Okada by Boogyman557: 10:51am On Jun 04, 2022
Holly Gram cool NIGERIANS never discover der problem!


Las it was End SARZ..


Now na end okada..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
RomanceRe: Can You Marry Or Date A Person Who Eats Snakes? by Boogyman557: 6:50am On Jun 04, 2022
Holly Gram cool Yes NA!

E go make SENTENCES..

Me I de eat cat and my woman come de eat snake!

No JUJU or SPIRIT go NEAR our house, Na to eat the JUJU or SPIRIT join!

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
RomanceRe: See Sultry Pictures A Mother Took With Her Little Son, It Depicts S£x Positions by Boogyman557: 6:46am On Jun 04, 2022
Holly Gram cool if I see this useless woman FACE to FACE..

Na my old KALA I go use BLAST BLAST her left leg DROP 4 GROUND!

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
CelebritiesRe: Portable Zazu Climbs Stage Poles & Speakers In Electrifying Performance (videos) by Boogyman557: 6:42am On Jun 04, 2022
Holly Gram cool Na only WEED fit make u believe say, Electric no de shock PESIN..

LITE UP my WEED in peace

WTF MAN!
Jobs/VacanciesRe: Need to get my life in order Kaduna(22 Years Old) by Boogyman557: 2:54am On Jun 04, 2022
Cataboy:
you dey Kd? And do you sell good stuff? That's the only way we can compete with the sellers out there... But if your stuff is good, I can break bread with you bro.... I go hustle
Holly Gram cool NaSo una de take fail exam.


Ur MATAYANCE now, na if I de sell good stuff..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 252 pages)