Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 252 pages)
Holly Gram waiting u been de EXPECT!LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram U no go drop ur LOCATION!Abi make PESIN carry TV from Port Harcourt brin for PESIN wey de Lagos for small repair.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Uniquetani1:Holly Gram I did not tell him to SMOKE it. only use it to cook rice. cooking will be good.. WTF MAN! |
Uniquetani1:Holly Gram but y na!abi my solution no make SENTENCES to em MATAYANCE LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real MATTERZTrust no woman.. if possible no MARRY, just get baby MAMA and chilax... if possible u go MARRY, no trust any BANI.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN |
Holly Gram boy oh boy.. I see I see.. I tell I tell..I don show for ur topic.. just know sey ur MATAYANCE don solve.. To my readings and findings, u are in ur early twenties. I no go ADVICE u to SMOKE WEED but u fit use am Cook better jellof rice.. WEED is the only SOLUTION to ur problem! START de use WEED Cook and I give u 3weeks u go advance.. WEED gives MOTIVATION and ORIENTATION! WEED go make u de REASON mature! WEED go make u get SWAG and MIND! U go get SWEET SWEET talk 4 mouth just like me BOOGYMAN.. Even if PESIN ask u question and u no Sabi the answer, so far as say u SMOKE WEED, u go just de answer the question because WEED don give u WARRANTY and wisdom to UNDERSTAND.. Go and get ur self a WEED my boi and do the needful! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WATER don pass GARRI..Hunting season don START! Now her EYES don OPEN! Wat about all the URGENT 2k wey u don collect from innocent MUMU guys and many MORE! Aunty chichi, u must pay all the money before husband go COME! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram WATER don pass GARRI..Hunting season don START! Now her EYES don OPEN! Wat about all the URGENT 2k wey u don collect from innocent MUMU guys and many MORE! Aunty chichi, u must pay all the money before husband go COME! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Haynnie:Holly Gram I feel u my Gee!But WEED is der to build up any lost blood.. even for hospital, doctors de also use WEED treat patients.. WEED is a natural root... it gives alot.. WEED is my RELATIONSHIP and MOTIVATION.. WEED is my LOCATION and RELOCATION.. WEED is the PREPARATION to my EXAMINATION.. WEED is my EXAMINATION and CALCULATION.. As I de type u now, my PREEK don de rise and fall, Na ASHAWOO house be the next tin but I go wait small. make I BLA enough WEED 1st.. the ASHAWOO BANI wey I go handle today, she go feel the NACKING from another angle! LITE UP WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I tell people.Snake no de bite who de SMOKE WEED or CIGARETTE.. with my ANALYSATION and CALCULATION, I strongly believe the snake was HIGH too.. But as e don be like dis now.. PEPPER SOUP don land. Na to use dat snake take make better PEPPER SOUP. NACK am with WEED den use HOT GIN take step tins down! weldon Guys! LITE UP my precious WEED in peace WTF MAN! |
Haynnie:Holly Gram real matters on top real MATTERZMarket too big for PESIN to de price bag for one shop! Touch not my WEED and do my LITA no HARM.. my Gee! for my small ghetto, we HIGH on a steady.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
sharpwriter:Holly Gram My Gee!Any1 wey go make SENTENCES to u or wey ur HEAD pan go fit Carry.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Fuckaniza:Holly Gram My Gee!I say make I come out to SMOKE WEED ooo! Na by dis time de SWEET to BLA WEED! Everywhere go just de CALM.. Na only mosquito noise u go de hear.. U fit come de see SPIRITS, especially those female spirits, does once de fine well well.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
bukky1994:Holly Gram My Gee!Na road I de now.. on my way going back home.. My waist don break for here, slim girls sabi NACK ooo, Dem suppose be rattle snake! Na 2morrow I go DROP the gist.. waiting I need now, Na to reach house, baff, LITE UP more WEED and relax.. WTF MAN! |
Holly Gram U are lacking 2 TINZ in ur Life!WEED and ALCOHOL! WEED go give u INSPIRATION and WISDOM to UNDERSTAND the nearest future in other planet.. WEED go make u look good and handsome! WEED go give u a smiling FACE and sexy eyes u desire I no one CAPRISUN much 4 dis MATTERZ because I de prepare to JAZZ in ASHAWOO house this night.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram R.I.P TO D INNOCENT BABY..This MATAYANCE don SCATTER my head pan! Which kind NONSENSE b dis! which kind WAHALA b dis! NaSo una go de open leg unnecessarily.. I SWEAR DOWN Na to BLAST BLAST this useless woman left YANNSH wit my old KALA then use my new KALA take BLAST BLAST the CENTER of her HEAD! Na to use my WEED take born her TOTTO.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram because sey u REASON ur boss normal levels, she come get the mind sake u!Na this kind MATAYANCE de make me BLAST pesin left leg wit my old KALA for FREE! I de in a good MOOD now because I go SOON JAZZ in ASHAWOO house by 9pm.. if not na to BLAST BLAST that ur boss head pan wit my old KALA! Make I allow her go free this time because u self no try, U go chyke ur boss.. LITE UP my precious WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram JAH don open the heavenly GATE Las Las.U see for this church, we DIE der... CALIFORNIA, MEXICO, JAMAICA.. I SWEAR DOWN, I don de REASON to sell my PAPA land so I fit JAZZ in one of those place... The only thing wey de CALM me down since be say, MAMA CHINELO WEED get 1 kind Jamaican smell wey fit make PESIN tender MERCY! But dis my boss topic don BOOST my ENERGY DRINK and motivat my head pan WOTOWOTO... Na to find wey sell my PAPA land make I fit JAZZ in California.. Na this church Dem go deliver and BAPTIZE me.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
. |
Holly Gram R.I.P TO D DEAD..Very SOON, una POLITHIEFCIANS go soon de collect BLASTING from my old and new KALA, both left leg and right leg! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
[quote author=Sabincoka post=112856399][/quote]Holly Gram Anyways..I just from ASHAWOO house de JAZZ back now.. The girl way I NACK, she really do me justice.. she nearly CHOP off my PREEK wit her TOTTO.. She use her too legs take tie me.. NaSo my PREEK just de BEND BEND inside her TOTTO. but I know go lie u, the NACKING SWEET WELL WELL! At a time e come be like sey I no wear CONDOMM de NACK this girl.. the sweetness come too MUCH! I gats NACK this girl like 4 times today.. since morning na now I de come back house.. Na to LITE UP my WEED now and relax! May be this night I fit still JAZZ in again.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram I just from ASHAWOO house de JAZZ back now..The girl way I NACK, she really do me justice.. she nearly CHOP off my PREEK wit her TOTTO.. She use her too legs take tie me.. NaSo my PREEK just de BEND BEND inside her TOTTO. but I know go lie u, the NACKING SWEET WELL WELL! At a time e come be like sey I no wear CONDOMM de NACK this girl.. the sweetness come too MUCH! I gats NACK this girl like 4 times today.. since morning na now I de come back house.. Na to LITE UP my WEED now and relax! May be this night I fit still JAZZ in again.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Albertone:Holly Gram NaSo!Superior wey no need MONEY! Even ur POLITHIEFCIANS de patronize Dem! Dem de import the girls from school go give Dem! My Gee! make u no too REASON the matterz.. I don work with different people for this Life, I no waiting I de CAPRISUN u! Na for this CUNTREE u go see big man de collect poor man land just because em get RUBBERZ to run Court Levels! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram Na this type of BREASTT I on SUUCK for ASHAWOO house today..I one 1st BLA enough WEED, so dat my mouth go de very hungry to SUUK milk comort from der BREASTT.. LITE UP my precious WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Nice 1 MAN!Me de JAZZ in ASHAWOO house SOON! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Follow him to his church or better still, go sleep for office!Una just de make this matters look like sey, Na church or pastor una de go worship! weda u pray under canopy or under sink, prayer na prayer! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
[quote author=Success77x post=112850413][/quote]Holly Gram BLAST BLAST the MANCHI left leg!WTF MAN!
|
Albertone:Holly Gram ![]() TALK waiting u know or kip CALM! The owners or manger of those hotels, de pay Homage.. So Dem no fit do Dem anything! for Lagos here, u can even see 6 different ASHAWOO house in one STREET, even ur D.P.O de patronize Dem! my guy.. Naija Na useless CUNTREE period! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
TheWolfen:Holly Gram the owner or manager of those hotels pay homage.. So nothing fit close Dem! Nigeria is a useless CUNTREE, period! LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
Holly Gram OP make JAH help u make I know get the LOCATION to ur house!because u and ur useless GF suppose collect BLASTING from my old KALA! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 252 pages)
waiting u been de EXPECT!