Bornsinner7's Posts
Nairaland Forum › Bornsinner7's Profile › Bornsinner7's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 65 pages)
Awa fierce gan to ba n wa mi It is normal to be shy but as per Baba for the girls wey dey shy e no jel.. Baba for the girls suppose dey bang not less than 5 pussy daily, so base on your story I gaz recommend this special drink for you.. e go help gather liver even the girls go dey line up for your kondo You fit locate the redpiller management make you collect some handouts
|
Awa fierce gan to ba n wa mi Opor!!! 1k?? wahala dey |
Awa fierce gan to ba n wa mi The person wey write the letter, I been advice am say anytime wey him dey lick Puna make him no swallow the juice, say e dey turn brain but him no hear |
dairykidd: ![]() |
Awa fierce gan to ba n wa mi My mind dey tell me say this girl wan try this thing |
Awa fierce gan to ba n wa mi when I saw this post, I remembered the wise words of my grandfather, he said to me while we were seated next to eachother, the band playing was so loud I didn't hear the wise words. |
Awa fierce gan to ba n wa mi Nawa |
Awa fierce gan to ba n wa mi Na only Joseph fit explain this thing cuz na him know wetin him face and questions wey him answer when the news spread town say Mary get belle |
Awa fierce gan to ba n wa mi Olosho, regular girls.. all join.. You either pay directly or indirectly.. Toto na Toto if you no get strength toast babe for sex, olosho dey there for you if you get strength toast babe for sex, ride on.. Either which way just make the male gender proud by digging deep from where the last digger stopped |
Awa fierce gan to ba n wa mi See how him save the contact name.. hahaha How to wash hand comot for love matter
|
Awa fierce gan to ba n wa mi Damn!! look more like sisters |
Awa fierce gan to ba n wa mi Some years ago a lady was arrested for molesting the son of her boss.. she was a house help Didn't know how she was caught but it was on the news (AIT). |
Awa fierce gan to ba n wa mi This looks like Nollywood but e no concern me, wetin really draw my attention na the way she dey reply, typical Nigerian girl with empty brain "5n" "hu is dis".. Chating with a Nigerian girl can be so tiring |
Awa fierce gan to ba n wa mi This reminds of my friend back then in school.. this my guy was always getting money, according to him he had a house he was collecting rent and being the last born of his family and an orphan he was getting money from his siblings and relations.. damn! that guy sabi spend that year My guy took this his babe to Mr Biggs spent for her, took her shopping, bought enough cloth for this babe still throw party for her birthday, e no finish my guy dash the babe him laptop, buy phone for her Mama done see golden boy! so one day babe say them must do blood covenant, say him must marry her, say na him be the air wey she dey breath, without him she no go survive.. story for the gods I advice my man say brother.. we still be students marriage time never reach no let love shark you go do covenant, no go start wetin you no fit finish to cut the story short.. lecturers dey collect share, babe neighbours dey collect share.. the one wey make my guy comot tears.. na the first time I dey see guy man cry.. Her roommate brother travel down to school just to knack my guy babe.. funny thing the hotel wey the bobo go lodge and knack this babe just dey back of my guy hostel.. na still her roommate come dey clear my guy matters |
Awa fierce gan to ba n wa mi The music industry is now a battle ground.. to remain relevant diss your colleague I expect reek to fire real shots at whoever he is refering to in that "you dey mad" song.. and stop romancing the mic.. |
Awa fierce gan to ba n wa mi Sorry olopa, sanwolu don talk say no pardon for rapist. before you commit suicide serve your punishment first |
Awa fierce gan to ba n wa mi I'm so ashamed of the guy, she is always irritating.. I once stumbled on a post where he was dancing, she was so irritating I felt like vomiting, anytime I see any post of him, I often contemplate if she is a demon or he is the devil himself |
Awa fierce gan to ba n wa mi Thank God for the life of this man.. He used to be a cultist but God arrested him Now look how happy he is with no fear that someone's lurking to gun him down. |
Awa fierce gan to ba n wa mi Pardon dey before? |
Awa fierce gan to ba n wa mi |
debbydams:The true definition of a fvck boy, get a bf, that one no be bf |
Awa fierce gan to ba n wa mi Nothing and everything |
debbydams:"most" I never mentioned all.. Lol.. there are also gold digger guys But that your own seem like a smart move from the guy.. were you owing him or something?? Like you chop him money and him done dey find refund |
Awa fierce gan to ba n wa mi Sweet in the middle |
Lol.. e get some babes wey you fit catch with plate of rice this days EdricBond: |
Awa fierce gan to ba n wa mi No be small matter |
EdricBond:I tell you brother.. At all at all na witch |
Most girls are diggers.. some dig for gold, some diamond, some stones |
Awa fierce gan to ba n wa mi owo si ma de, more billions piling here Congratulations!! safe delivery! |
Awa fierce gan to ba n wa mi Happy Birthday to her |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 56 57 58 59 60 61 62 63 64 (of 65 pages)


