Romance › Re: Vagina As Teeth O! (my Experience With Ashawo Yesterday) by Bouncing2(m): 3:47pm On Dec 01, 2021 |
Do quick marry her bruh, You go enjoy tire. NB: No quote me anywhere o. NaijaBoy213: For our side here na 1k. But e get one small fine ashawo wey I fvck, the girl stopped me in the middle of action say make i do am raw, say my prick too sweet but I go add money, I say no wahala. E be like dis girl start dis ashawo work new. Her puna warm ehn...as I was pounding I asked "make i come inside? She said no. I said I no sabi withdraw o, I go add 1k that's everything go be 3k. She said oya do. I had the best sex of my life dat night. Anytime I go there na she I dey meet, cos i I like it raw. And the girl don fall in love sef. She say make i find one day pay hotel make she come fvck me till day break. I say no problem. I asked her why u dey allow me fvck raw hope I'm safe? She say na only me she dey fvck raw for here....because I make her cum within 4 mins. Say if na about std say make i no fear, na me be the second person wey she don fvck raw since she begin fvck for dis life. Say na she suppose fear. I say okay o! As I'm typing dis, we are currently dating. I don fall in love. The girl fine, light skin, get shape like Nengi of bbnaija, 5ft. If care is not taking I fit marry her sef  |
Sports › Re: 2021 Ballon D’or: It Was Lewandowski’s Award – Darren Bent by Bouncing2(m): 3:10pm On Dec 01, 2021 |
Balon d'or should find a way and gift lewandowski his 2020 award Biko. Penaldians are spreading confusion upandan, especially to those huu no sabi play n' no sabi watch. |
Sports › Re: Three Reasons Why Messi Shouldn't Have Won The Ballon Dor Award (Opinion) by Bouncing2(m): 8:36pm On Nov 30, 2021 |
Oga Gettat. Pained soul |
Family › Re: Help I Am An Gay Addict, I Need Help!! by Bouncing2(m): 3:43pm On Nov 30, 2021 |
Please my dear(Me. Macaroni voice) Enjoy ya life, If you no like man enjoy woman.
But mek sure say u de enjoy life.
Pretty simple. Now smile for daddie. |
Sports › Re: Messi Wins Ballon D'or 2021 Award by Bouncing2(m): 10:09pm On Nov 29, 2021 |
21 gun salute. Baba oo |
Sports › Re: Ballon d'Or Ranking update by Bouncing2(m): 9:50pm On Nov 29, 2021 |
Lio bring it home. Pains goes straight to Dubai d'or winner and his fans. |
Romance › Re: Is Being A Virgin Guy At 38 Abnormal? by Bouncing2(m): 8:20pm On Nov 29, 2021 |
You'd be better off a priest mate |
Fashion › Re: Joel Miggler; Guinness World Records title for most flesh tunnels (face). by Bouncing2(m): 7:17pm On Nov 29, 2021 |
Foolery |
Sports › Re: Neymar Injury: PSG Star Stretchered Off Field With Ankle Issue In Ligue 1 by Bouncing2(m): 2:43pm On Nov 29, 2021 |
Oops  Great guy |
Sports › Re: De Bruyne Beats Fernandes, Messi To IFFHS World's Best Playmaker Title by Bouncing2(m): 2:26pm On Nov 29, 2021 |
Bruno Fernandes - Manchester city FC!!? |
|
Politics › Re: Abba Bichi Gets N90m Duplex As Gift - Daily Trust by Bouncing2(m): 12:25pm On Nov 26, 2021*. Modified: 3:30pm On Dec 16, 2021 |
|
Romance › Re: I Am A Pretty Boy And I Need Help To Look Like A Man by Bouncing2(m): 5:27pm On Nov 24, 2021 |
Man i was a lil bit like you back in the days upon being a regular football player. Until i took up gyming activities,,,story changed immediately. Try eating protein on a daily and inculcate the eating of raw ginger, onions .... it'll boost your testosterone level. Now call me a doc  |
Education › Re: No Light: UNN Medical Students Embark On A Peaceful Protest (Pictures) by Bouncing2(m): 5:24pm On Nov 24, 2021 |
No light to mine pi  |
Sports › Re: Mourinho Gifts AS Roma Player Felix A ₦600k Balenciaga, As He Promised (Photos) by Bouncing2(m): 3:19pm On Nov 23, 2021 |
Lovely. Dude was asked to dance,, Lol � |
Romance › Re: My Girlfriend Doesn't Call Me by Bouncing2(m): 2:11pm On Nov 20, 2021 |
My guy rush go book a dozen of #100 handkerchief, u go NEED am.
E no easy to move on |
Family › Re: The Harsh Things Your Wife Has Ever Told You. by Bouncing2(m): 2:45pm On Nov 19, 2021 |
MARRIAGE!! I dey fear dat thing eehn |
Celebrities › Re: Meet Ayra Starr, Don Jazzy Signs 18-Year-Old To Mavin Records (Pictures) by Bouncing2(m): 12:35pm On Nov 18, 2021 |
Man she's beautiful ChizzyBuna: Simps like u are the reason ugly girls don dey get morale these days. This babe ugly..facts!!
Why can't guys say the truth for once All you Simps just love hyping ugly girls That's why I love girls A girl will tell a guy he is ugly without fear U Simps will be hyping anything that wear bra and pant. No wonder some of u guys can Bleep goat and chicken sef. Tufiakwa |
Celebrities › Re: P-Square Reunion: Jude Okoye Hugs Peter Okoye's Wife, Lola (Video) by Bouncing2(m): 12:33pm On Nov 18, 2021 |
Bless God |
|
Sports › Re: Mohammed Anas Sacked By TS Galaxy For ‘Bad Luck’ by Bouncing2(m): 2:43pm On Nov 11, 2021 |
Nothing wey man no go hear for SA and their Southern African neighbors.
My guy chill, find way enter Belgium or Europe and shame those guys...
Las las TS Galaxy sef go still go relegation |
Sports › Re: Al Kuwait SC Terminate Mikel’s Contract by Bouncing2(m): 2:47pm On Nov 05, 2021 |
Baba. Why would that useless club sack ma oga |
Sports › Re: Which Of These Football Records Is Unbreakable? by Bouncing2(m): 2:23pm On Nov 05, 2021 |
Man,, give it to Lio!. Imagine finding the back of the net 91!! good times in a season.
As a football player i don already know say en no be beans |
Romance › Re: Has A Serious Erection In Public Gotten You Into Trouble Before? (Pictures) by Bouncing2(m): 3:48pm On Oct 30, 2021 |
Baba o. Na 2 find way bend down oo na'im be d best solution ORLAHOLUWA: E dey happen to me if I dey play rough play with ladies the one wey nearly put me in disgrace na d one wey I dey follow d girl dey talk for main road she cum dey use those emotional words and calm voice dey follow dey talk and I was sighting her yellow paw paw breast inside her bra naso big John arise and I was wearing a short naso I use style bend dey use style dey scratch my foot to let baba soft back |
Food › Re: How Many Of These Soups Have You Tried? by Bouncing2(m): 2:55pm On Oct 30, 2021 |
I've eaten all the south east and some South southern soups,,,,yet to taste the ewedus,the gbegiris etc |
Celebrities › Re: Who Are The Public Figures You Look Up To ? by Bouncing2(m): 3:45pm On Oct 29, 2021 |
Virgil Van Dijk |
Sports › Re: During Your Childhood, Who Was Your Football Idol? by Bouncing2(m): 2:23pm On Oct 21, 2021 |
Super Frankie!!
Back then in 2012 when obi was a very small boi. Now my coach plays me as a defender,,so Virgil Van Dijk is my role model � |
Sports › Re: Recent Photos Of Samir Nasri After Retirement by Bouncing2(m): 12:54pm On Oct 14, 2021 |
Oboi!!! God abroad fit me die!� |
Food › Re: What Food Is Forbidden In Your Culture? by Bouncing2(m): 4:12pm On Oct 13, 2021 |
Vulture Snake Tortoise.
Every other thing go well |
Politics › Re: Insecurity: Zambia Ready To Assist Nigeria, Says Envoy by Bouncing2(m): 4:00pm On Oct 13, 2021 |
Big broda Zambia �.
Osha prapra |