Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 81 pages)
Make sure your heart stopped working too, because inside it lies the real thought. Erasing the thought of the one you truly loved, isn't that easy. |
Call of nature,who no go am answer am... Hmmmmmmm!!!! But person gots be careful for this camera age ooooo,if not person go just see him picture for internent just like that.. Hmmmmmm |
You don already tell your mama about the matter, and your mama no see better advice give you, you come think say outsiders fit give you the best advice ... By the way una no do courtship before una marry? Abi na no testing before buying style una do..... Plenty gays and lesibians dey marry now just to avoid wetin people go talk.... Use your head, because this life na once person go live am oooooo!!!!! Hmmmmmm!!!! |
Na now her head correct,she go dey follow Nija guy way never ready for marriage before and she no say marriage dey her mind.... Bible self talk say two people no fit waka until dem gree say dem go waka... Good for her ooooo. |
Uche,just block anyone way wan worry you about your husband, and again no carry your family matter come social nextwork again ooooo, because i no gbadun that apology way your husband gave you on line,you don't owe anyone any explanation for God's sake, just make sure things are cool with you and your man...Shikina..... |
The way people dey dey proud dey talk about immorality these days ehhhh, well bible don talk Say in the last days iniquity shall abound ... Person go just open mouth dey talk rubbish without minding the consequences. |
The look on his face is not fulfilling at all... He knows that something is missing and he can't do anything about it... When a woman is fed up, you can't do anything about it.Life goes on!!! |
Kasala don burst . Hahahahahaha!!!! |
Ani why you take that patch patch for front spoil this nice dress nah. |
Is it not against the ethics of the Doctors to keep their patient life private.. The Doctor should be sued for sending this video out without the parents consent... Time way dem go take think of wetin to do take help patient, na video dem dey video... Yeye. |
Madam, this ring way you dey put for nose na Gold abi na one thousand five naira nose bling bling... |
That woman beside her abi na him is very unpleased by his madness. |
Na gbenga she wear for leg...No be all dress way dey costly dey fit person sha. |
Na Ghana man he be , na dem dey eat cat. |
Born again way dey talk anyhow, which kind born again be that one? |
Anything can happen , our lives is like candle in the wind,na only God fit no let wind blow am off early . |
I wish you well Rita, live your life and be happy, i wish you a husband that will come and stay with you, a very understanding husband way go dey very understanding just like omotola's husband. |
The people way dey bleach dirty bleaching no get money buy better cream abi wetin self, if you wan bleach, bleach well nah!!! Hmmmmmm!!!! |
Which university she dey, abi na fashionista university for her mama boutique she dey,dey slay. |
Uche, do fast fast born all the children you plan to born with this man before he bleep up oooo, make you no go dey born with different men. Hmmmmmm!!!! |
This baby just be like burger.. Handsome boy. |
Abi na him give the dog belle, maybe na the dog pregnancy body picture dem snap together before the dog born... Hmmmmm!!! |
If real olori dey that means say fake olori go dey too... Men!!!!!Hmmmmmm!!!! |
This man no no wetin he dey miss, he dey talk say wetin dey for isi ewu... |
Way the 3rd daughter pic way Ibandan girl born for am, he no go show that one too, abi that one dey loading.... |
Na die for the woman if the man get big cassava, but those Aki&pawpaw men go feel the grove wellar. |
Madam Horney. |
Nude way she for release take make money na him this fat man just release just like that.. I sure say na wetin dey pain am be that. |
Person no say him no well and no dey capable he do gra gra go become president.... See your self now.... Well fast come arrange wetin you scatter ooooo... Hmmmmm!!!! |
16 times!!!! Na borehole the men wan dig. |
Baba girls. Beautiful family. |
He for take back the water way he pour inside way form dream too... Yeye fat man. |