Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 81 pages)
You will know when you are poor, because only poor guys have little or nothing to spend. |
Gordon: 2baba no vex say i call you father of all nations for my comedy oooo, you no say na joke we dey and man must wack. 2baba: yes oooo, one love, but na true you dey always yarn sha. |
Nobody holy pass as 2baba sing am. Hmmmmmm!!! |
Na ground of street of London tear like this , like where earthquake wan happen.. Na wa oooooo.... |
No be all these ogogoro way dem dey drink dey cause kidney wahala... Hmmmmm!!!.... These end time big boys na women, exotic cars and hot drink dem dey take show say dem be big boy. Na wa ooooo.... World don really change. |
Madam, you wan marry another man at 50years old abi wetin carry you comot for your husband house at this age... Na wa oooooo.... You fall my hand ooooo .Hmmmmmm!!!! |
When i hear say na oyinbo man, my mind relax because i no say no African guy go wife that breast goddess abi wetin she call her self. |
Na charcoal this man dey take rub body abi wetin self. |
Leave story,some people especially some women are dirty and cant clean their rooms but come out looking nice. I sure say this guy no put the dirty environment in consideration before uploading the pictures, he think say people no go see am or mind am. |
Dem resemble each other, the husband just get dark skin. |
Ehhhhh,so sperm dey spoil... Na wa oooooo.... Na him be say priest dem way no dey marry don rotten finish be that...... Hmmmmm!!!! |
Why she no go support person way dey give am baby mama allowance.. |
Lilian na good girl she no talk wetin cause the divorce at all, she just mind her business.... Life goes on. She try, unlike some parrots them way no let person hear word like say na person send then to marry in the first place. |
Na tall that fair guy tall abi na long... Na wa. |
Modenine don turn black face ooooo.... I wonder how he go take sue American man way thief hin song now.... Hmmmmmmm |
Omo to Shan .mama jam jam. Carry go, you uncountable much. |
Davido get mouth ooooo. See as he finish Wizkid with jabiz. |
To jealous person no good oooo, so this woman dey endure beating, and she go dress come outside like say all is well.... Thank God say you run from that man ooooo... Hmmmmm!!! |
People just dey do adverts for designers dem without being paid.. Na wa for una ooooo |
I sure say na so he dey beat him wife way be the girl anty... Dem fit no dey give the girl food like that ooooo,, wickedness just full everywhere now. Make people dey born wetin dem go fit take care of pls, if this girl stay with her parent this Anty husband no go do am this kind thing . |
Dem go go dey date Muslim guys because of their money, when dem say make dem cover body no come outside now, dem go say never..! |
This guy go nack babes tire, as i dey see am so,babes just dey carry dem self go meet am dey talk say he fine...enjoy bro. |
Something way ice don cool finish na him she dey display. |
Na people way get plenty children i pity ... Hmmmmm!!!. Madam, way dey talk, she no dey eat oooo,she say she dey watch weight..... |
Bad bad things just dey come out everyday for this world,we are indeed in end time... Hmmmmm!!! |
Marketing. |
They looked good together.... They just gave devil a chance in their marriage ... Why church? Why Tonto? Tonto why? Tonto, you made what people said about you that you can't keep your marriage come true...una just carry elders for una families come outside come wed una when una no say una no go last... Why There can still be change if only una gree. Hmmmmmm!!!!! |
People just carry this woman picture dey write wetin dem like on top am.... Hmmmmm!!! |
Denrele weree ile. |
Weather church like it or not, toto is still the mother of his look alike son. |
ugly girl way marry second hand husband.See her nose. I wonder why Linda and her siblings no resemble one another. |
There can still be change if only una gree. Hmmmmmm!!!!!