Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 81 pages)
I sure say dem quarrel about her dressing before dem comot for house, because the look on Kenya's says it all, and he no even help am carry any of their kids... This marriage go last so? Hmmmmmmm!!!! |
Make Ini edo join am too.. I no say na wetin people go talk make plenty of them no wan become baby mama born for one person, dem dey wait till dem marry, but while waiting, dem dey take contraceptives dey do abortion on top.. Ok oooooo.... Hmmmmmm!!! |
He is indeed lucky,and handsome too. Na spirit to make am fast fast dey make people dey put hand for bad things. |
The summary is self discipline, to comot eyes for better food them, and start to dey chop leaves like goat... Hmmmmm.... |
No be say she even dey for beach... What exactly is she advertising? People are really the cause of their problem... Hmmmmmm!!!! |
She can get a prosthetic for the leg... She is beautiful... I hope they won't limit her to only one role because of her handicap nature. |
Did they say she has been in a couple of marriages .... Hmmmmmm... Na only one i know oooooo.... Nothing is really perfect in this world. Madam,may God answer your prayer. |
Daddy, your Attention is needed at the other side too , make you no ooooo....showing off for self appraisal . |
Na only you see the Ninety degree outside ? Others way dress well no see am?...Yeye excuse. |
He no marry one of those girls way dey show body for music video, he no chose any of those sly queens too.... Hmmmmmm!!!!! |
She dey advertise herself make men no say she fit manage if them marry am for this recession. Nice one girl!!!!! |
Na stunt be this one abi wetin, Chika dey donate blood ... Make I believe am? Hmmmmmmm.... Madam, you try ooooo, if na true true. |
This one never reach marriageable age, abi she still dey busy dey do sly queen... |
The one way say she no like broke guys, na undergraduate, graduate, abi wetin be her achievement self. |
Uche na good person oooo, she wan give the busybody a next time. I don't think busybodies deserve a next time at all. |
The man tell am say she go be First Lady when he become president, that was why she married the old man.... The woman fall her family hand no be small. |
That woman way dey middle don divorce too? I no see her wedding ring for her hand, and she dey hide the hand self ... Hmmmmmm.... Make he no just be say she don divorce like others ooooooo!!!!!! Uche,you fine nahhhh,make you no say no be heavy make up dey make person fine oooo, person way fine don fine... |
When Jesus is out of your life, you can never do anything right. |
Na person way don born 3 children for one man before this one wan die for... If you tell some ladies to take care of themselves,dem go use pikin or pikins do excuse, see as this one fine, be like say hand never touch am self. Who no go wan marry better thing... Ladies, make una neat ooooo!!!! |
Gbeborun without the right information is equal to Aproko. Them go leave their own matter come carry another person matter for head. yeye dey smell. |
Her papa big cheek way she carry still show. The baby na omo daddy. |
Women sabi use corner eyes look their husband phone ehhhh... Hahahahha.....,they are CIDs to their husbands especially if the man dey use phone .. |
She don no wetin she lose. It is good to no the value of what we have before we lose it. |
I hope you considered genotype before getting pregnant,make you for no cause wahala for any of your children ooooo..... You get luck oooooo!!! |
The billionaire way she born for no fit take care of him daughter join Moji adult daughter too... Hmmmmmmm!!!!! |
Wetin this one dey talk, Doctors dem dey die too.. Death is inevitable....R.I.P. to those way don die ooooo, both natural death and juju death, Hmmmmmmm!!!!! |
Wetin she wan achieve with this kind thing now. Na wa oooooo..she don do wetin others no fit do, she win. See person mama. Hmmmmmm!!!! |
Wetin these children dey chop way dem dey grow pass their age like this... Hmmmmmm!!! Dem fresh ooooo.... |
I hope you will never cheat on your wife or the next girlfriend if you eventually leave her? why won't you totally forgive her, she has asked for your forgiveness and you gave it,why not let your forgiveness be wholeheartedly . |
Never,the man way i carry my own give way i been think say na gentle man, tell me say the relationship is over because him no fit dey teach me what to do everytime, say i dey kill him vibes.... Hmmmmm..... |
That pain no be here oooooo.... Na to think twice before getting belle, not to mention getting married to a wife beater... Hmmmmm! |