Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 81 pages)
So this woman way scatter person marriage no fit take care of the son way she born for the man way she scatter him marriage,see as the boy dey unkept. Na wa for some women ooooo!!! |
I notice say na men way get money women dey born for these days, and na men way get money dey pursue women too... I hope say you go fit forgive your wife if you found out that any of your children isn't yours. |
She for write her phone number place am for her chest, make the advert for complete for her.. Yeye. |
Person gots dey Careful for this world of Camera now oooo, anything now na, snap and put for social network... Hmmmmmm!!!! |
I no surprise at all, because na person way no get shame go fit do wetin you do. Carry on, you hear. |
Better than enduring all in the name of "I don't want people to mock me if i leave my marriage" |
This Stella be like person way go sabi nag,abi na nag she be self.. Must she reply to every message. She just spoil her reputation with that man way she marry,is he the only man in the world, she no see another man marry?.from business partner ,he turn to her husband... Na wa. |
It would be secrete off course because papa way go hand am over to the husband to be don turn himself to woman... Yeye papa. |
Guy, you need Jesus to redirect your steps , because all those earthly things you boast of are not perpetual at all. |
This world ehhhh.... Hmmmmm... Some people dey look for a boy child while some dey find girl child.... Content is the watchword in life. |
This Moji woman fine sha, death no dey send fine women oooooo, death no get respect for anybody... R.I.P. Moji. |
Where the selfish women dem dey, make dem come hear say this woman say na wetin go make her husband happy she dey always do .... Marriage na understanding, and submission from the woman dey make am work ooooo, no be woman activistic something dey make marriage work. |
Why the late guy carried a guy while jogging in non military dress still baffles me. Guns are not legalized in African,so people won't take it lightly with any person not in uniform seen with a gun.... It was very unfortunate and the act was barbaric .... |
The man way even make am change her religion na Hmmmmmmmm man.... R.I.P. Moji. |
This woman really hide her daughter... She try ooooo, for hide am. Beautiful woman . |
I laugh fall for ground ... Hahahahahah... This Peter funny ooooooo, he dey train him daughter incase she jam wife beater... Hahahahaah.... |
He get money like that na him the woman dey stay with friends for Canada , he no fit rent house or buy house for her... Hmmmmmm!!!!R.I.P. Moji. |
Congratulations my dear,happiness is the key, because life is too short. |
Him and him wife come resemble .... Hmmmmmm...beautiful . |
shey na oyinbo woman be him mama, abi the baby na afin! |
Most of our problems are caused by us.. Hmmmmmmm!!!! |
.my brother, na wetin go bring money people dey take sing now, unlike before way people take music dey pass good message to the people. |
She mentioned handsome man two times ... Hmmmmmm... That means she likes looks in a man.. My sister that is why men dey deal with you, handsome men no dey serious with woman,they mind the kind of work they do, because they wouldn't want to stress themselves to get money, most of them are lazy,,so most are gigolos... They know women flocks around them so most handsome men are players. |
Na the money for her bail dey for that bag, abi wetin? Slim body good oooo, see as this woman be like 18 years old ..... |
This man should have been a clown instead of a pastor .... Always making people laugh with his words. |
Na to carry your matter come social network be him papa way for tell abi.... Na this too much public things dey cause wahala for people... Get well soon boy! |
The children way she carry for chest don sleep, dey snore self... |
Dem no even arrest am for where dem go fit beg for am save am, na for Donald trump country him go Bleep up.... Doooohhhhhh..... Serve your jail term in peace. |
See Genevieve way dey form wetin i no no now... Hahahahahah...... |
Dem no put the husband name... Hmmmmmm... R.I.P. ooooooo!!!! |
Omotola married at age 18, and her marriage is still intact. If it doesn't work for one,doesn't mean it won't work for others. |