Came's Posts
Nairaland Forum › Came's Profile › Came's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 81 pages)
He be like say na obese dey reign now. Obese no reach poor man side oooo, na people way get money dey chop belleful dey obese. |
Africans go say na juju the woman use for am... But this kind thing get as he be ooooo.... Hmmmmmm!!! |
Pikin way mama go teach ABC, and 123, na yeye things the mama dey teach am.... Hmmmmmmm!!!!!! Na wa oooooo!!! |
Home breaker,why you no snap picture with the papa now... |
Men, make up sex go dey baddddddd!!!!!!!!.... I hope say mercy go come tell us how he take go... Hhahahahaah !!!! Thank God ooooo, because break up break up , don too much.. Make all these men learn from Omotola husband ooooo!!!! |
Dem say let sleeping dog lie,,seyi no let am lie, he come social nextwork come dey talk say he happy say Kemi dey jail... Wahala dey yanga go wake am... Make seyi cool down oooooo, do wein go help him daughter and forget wahala ooooo.... Hmmmmmm!!!! |
If the mama dey around, the boy no go send him papa at all.... Lillian, wetin this man do you way you no fit forget self... The thing go deep oooo, but no be wetin never happen before sha. |
Area father, as you don read all bible finish so, i hope say you grab wetin the book of Malachi chapter 3 verse 8 go reach 11 talk about tithe oooooooo.... Area,i hail oooooo...... |
I been think say he don die ooooo, which kind caption dem give him matter now. This guy never still stop this him talk talk life style.. Make dem give him and toto talk talk role make dem play as dem don come back so... They both have something in common, the two of dem don born again oooooo....Hmmmmmmm!!! |
See as halima come be like cancer patient.Una sure say no be one Alhaji plant tree for her stomach so... Hmmmmm... Madam, go church if the matter pass you ooo, no carry shame kpeme oooooo!!! Hmmmmmm!!! |
Na now i no say trouble dey inside seyi blood, he like trouble fa!!! |
Toto think about the consequences before cleaning those tattoo on your skin,because you might end up damaging your fair skin,,, go ask Anita Joseph way her arm don dey disgusting now, make she warn you oooooo.... Any born again man that will want to marry you will know that if you are a born again, old things have passed away, and he will marry you for the new person you are.... Think ooooooo!!!! |
I no say freezer go shook mouth inside this matter, and he don finally shook mouth. |
People way wan marry, make una dey check who una wan marry ooooo, because if your pikin no resemble you,he/she go resemble your partner... The only crime this baby committed was inheriting her father's linage gene... Hmmmmm!!!!!! |
Seyi shey get pepper body, she go interview for Ghana dey say she no no who Tiwa be, she be jealousy slay queen... Yeye. |
Husband snatcher, why you no get guts born for the man way you snatch to crown your evil deed? you dey show make up face ,abi na shameful face you dey show. Yeye!!! |
Comedians way dey insult people take make money, dem just talk small about him daughter, he start to dey para.He wan show the world say he too love him daughter abi wetin self.. He no fit ignore somethings... Na wa ooooo!!!!! |
Good thing fit turn bad if not properly handled. Adult, make una get sence nah!!! |
I wonder how this baby would feel if she grows to read all these nonsense about her... I wonder why some adult no dey think well... Na wa oooooo... It is very good not to lose one's cool when angry. |
Na him stupidity cause am.. Yeye man. |
I do the 3 with someone i love, but i just plug in into someone i don't love. |
This woman leave her babies for house waka go show,i wonder if this celebrities breast-feed their babies... |
Any person way pray say make him no move from grass to grace , and make him no change level, make him throw iyabo stone ... All i see is progress . |
The only crime the baby committed was inheriting his father's Orobo gene way dey their family... No be every word way people tell person dey get reply .. Seyi for just ignore people way dey call him daughter fat to avoid wahala.. Silence is golden as dem talk am... Hmmmmmmm!!!! |
When people see say something dey pain you, na that time dem go use am cause you well well, na make person control him temper and try not to lose it unnecessarily. |
She dey hide her affair like how Adesua&bankyW did, way people finally no... Anything way dey up go finally come down. |
Jay Z go soon born another twins soon, see him belle... Ahhahahahahahah!!!!! |
Make una beg toto to chop nah, because no be everybody lekpa dey fit ooooo... Which Kind lean she come dey lean so...toto eat ooooo!!!! |
This wrist watch way cause wahala again!!!!!Hmmmmmm!!!! |
Chidinma abi na cucumber just sitdown like one house girl way dey wait for her madam to send am message. |
This divorced women is addicted to posting things on social media... I pity who go be her next victim say na her husband. |
This one way mercy face fat like this, abi she don get belle again... I wish you twins this time madam. |