₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,903 members, 8,447,643 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 05:12 PM

Toggle theme

Came's Posts

Nairaland ForumCame's ProfileCame's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 81 pages)

CelebritiesRe: Tonto Dikeh Replies Haters After Her Father Returned Her Bride Price by Came: 9:19am On Jun 28, 2017
This girl papa no dey advice am,her step mother no dey advice am too... She is saying things that will mar her... Who go Marry this kind parrot now.... Hmmmmmmm.
CelebritiesRe: Funke Akindele Flaunts Baby Bump In New Advert Video by Came: 9:09am On Jun 28, 2017
This babe get big belle, na waist trainer she dey always wear,i pray make the belle news be true ooooo, because ladies with big belle no dey let us no belle way pikin dey inside.
CelebritiesRe: Tonto Dikeh Celebrates The Dissolution Of Her Marriage To Churchill by Came: 8:07pm On Jun 27, 2017
I hope say dem don return the other woman bride price too... This man need to think oooooo, how many bride price he go return before he settle..... Men way sabi dey manage their mama and their wife well,because both are women, and women go be women... Hmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: Tonto Dikeh's Father Refunds Bride Price To Churchill's Family (Video, Pics by Came: 5:39pm On Jun 27, 2017
I wonder why toto lied, she say na she pay her bride price... Na wa oooooo... Wetin church do toto really pain am, way make am bitter like that.... Hmmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: Nigerian Mom Bathes And Bottle-feeds Grownup Son To Celebrate His Birthday by Came: 2:29pm On Jun 27, 2017
Tied to mothers's apron strings. Yeye.
CelebritiesRe: Mr Eazi Believes That It's The 'pepper Dem Mentality' That's Ruining The Society by Came: 8:41pm On Jun 26, 2017
This man na Ghanian abi na Nigerian? Wetin he say happen self. Hmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: Remembrance Of Muna Obiekwe by Came: 8:33pm On Jun 26, 2017
Why una wan open old wound nah... Hmmmmmm... I miss you Muna, you were a brave man, you didn't want to bother anyone with your ill health. R.I.P. bro.
CelebritiesRe: Victor Eze Is Dead (Nollywood Actor) by Came: 8:25pm On Jun 26, 2017
Oh my Alika, i will sure miss you. R.I.P.
CelebritiesRe: Adorable Photos Of Ben Bruce With His Family At 2017 BET Awards by Came: 7:06pm On Jun 26, 2017
No be Banky head i dey see for their back so... Hmmmmm!!!
CelebritiesRe: How Can A Man Do This To His Wife? (disturbing Photos) by Came: 1:26pm On Jun 26, 2017
Dem tie am for the man house, she no get leg to waka comot?.. Yeye dey smell.
CelebritiesRe: Ruth Eze: "Abuja Lesbians Are After Me" by Came: 1:21pm On Jun 26, 2017
Wetin push these women into such act... Using artificial joysticks when the original full everywhere.... The thing dey wonder me oooo, na belle dem dey fear abi na disease .... Hmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: Uriel Oputa's Outfit To Olajumoke's Reality Show Launch Party (Photos) by Came: 7:17am On Jun 26, 2017
I don't understand this her breast ooooo, why one over big pass the other.
FamilyRe: South African Based Nigerian Lady Rants After Finding Unknown Baby At Her Gate. by Came: 6:51am On Jun 26, 2017
You are not fit to be a mother.... Hmmmmmm..... Na some people mouth dey cause wahala for them. Na one man go go marry this one so ooooo!!!!
CelebritiesRe: Photos From Joseph Yobo's Daughter Lexins Dedication by Came: 6:45am On Jun 26, 2017
Bros don retire, but his manhood never retire... Fire on man!!!!
CelebritiesRe: D'banj Pictured With Blac Chyna And Bernice Burgos In Los Angeles by Came: 1:13pm On Jun 25, 2017
This chyna no give her children breast abi wetin, why her breast still stand gidigbamu like this? Some women never born but na slippers dem dey carry for chest ... Hmmmmmm.
CelebritiesRe: Stop Airing Your Marital Problems On Social Media-uche Ogbodo by Came: 12:52pm On Jun 25, 2017
See who dey give advice, no be social network you come tell people about your broken marriage and that your ex husband is a lier. You don forget?... Yeye dey smell.
CelebritiesRe: Actress Ireti Doyle’s Marriage To Patrick Doyle Crash, Couple Separated by Came: 8:00pm On Jun 24, 2017
Why these people dey run comot for their marriage self, dem just make marriage dey fear person.. You go dey jealous some couple, before you no wetin dey happen dem don divorce , person go come dey wonder say so all those affection showing na fake tey tey... Na wa ooooooo!!!
CelebritiesRe: Seyi Shay Gushes Over Her Adorable New Pup, Lola [PICS] by Came: 3:41pm On Jun 23, 2017
Madam, tell your guy to give you belle, make you start to dey nurse baby, instead of a puppy.
RomanceRe: Is Nana Ama Mcbrown Pregnant? by Came: 8:23pm On Jun 22, 2017
Person don marry, dey sleep dey wake with her husband una dey ask weather she get belle... Hmmmmm.. People way never marry dey get belle anyhow he come be married woman... Na wa for this ? Ooooooooo!!!!
CelebritiesRe: Adeola Phoenix Osinuga Is Sick, Suffering From Fibromyalgia by Came: 3:52am On Jun 22, 2017
She get belle abi wetin... Sorry oooooo!
CelebritiesRe: Woman Crush Wednessday - Weird MC by Came: 5:47pm On Jun 21, 2017
This woman no wan marry,and born abi wetin self...I like her songs sha!!
CelebritiesRe: Tonto Dikeh: I Watched Churchill Touch His Mother Inappropriately (Leaked Chat) by Came: 5:43pm On Jun 21, 2017
MIND WHO YOU MARRY is the lesson to learn from all these... Church for no answer this girl at all, he for just ignore am patapata. This is becoming very very dirty. Hmmmmmmm!!!
CelebritiesRe: Tonto Dikeh Forgives Herself For Accepting Less Than She Deserves by Came: 4:11pm On Jun 21, 2017
Na my mate don marry finish dey make girls dey rush into marriage. Life goes on toto, I love your spirit .
CelebritiesRe: Nigerian Actress, Georgina Onuoha, Shows Off Hot Beach Bod by Came: 7:10am On Jun 21, 2017
This is marketing ... Hmmmmmm!!!
CelebritiesRe: Photos: Kendall And Kylie Jenner Celebrate Father’s Day With Their Father Caitly by Came: 7:04am On Jun 21, 2017
If i hear say person insult toto for wetin she do on Father's Day ehhh.... Church dey talk say him dey send him son money without making any effort to see his son,and he is saying he is a cool guy, but he didn't make any effort to see his son because he doesn't want trouble with toto. I call it nonchalance on his part on a Father's Day.
CelebritiesRe: Any Pastor That Holds Service On Monday Morning Should Be Flogged - OAP Freeze by Came: 12:53am On Jun 21, 2017
Work starts 8am, going to church to pray from 6am to 7am doesn't stop one from going to work... God first in everything we do, people ....
CelebritiesRe: "My Marriage With Tonto Dikeh Is Over" - Churchill by Came: 10:22pm On Jun 20, 2017
Wetin make toto react the way church said she reacted on the house warming day? Na action dey cause reaction oooooo......na only true love and forgiveness can solve una matter. Make God help una.
CelebritiesRe: "My Marriage With Tonto Dikeh Is Over" - Churchill by Came: 10:19pm On Jun 20, 2017
CelebritiesRe: "My Marriage With Tonto Dikeh Is Over" - Churchill by Came: 9:45pm On Jun 20, 2017
" Oh, I've tried, but it's just like seeing danger and
you going for it. I tried to get the relationship back
so I could help her condition and because of my
kid but she doesn't want peace" Toto, why you run from person way wan better your condition, why? Mr church, with what i read,,you never loved toto, na you no why you marry am in the first place, maybe na belle way she get make you marry am.. Love conquers all things,they say..Hmmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: Wizkid: "My Parents Still Live In Ghetto In Ojuelegba, Refuse To Move To Lekki" by Came: 7:45am On Jun 20, 2017
So na for there dem raise you, way you come dey form say you no sabi cook ndomie. Na so money dey change people ... Hmmmmmm!!!!
CelebritiesRe: (mp3) Niniola – Grand Piano (nicki Minaj Cover) by Came: 7:42am On Jun 20, 2017
I like her maradona song. Kudos Nini.
CelebritiesRe: Gbadebo Marshal, KWAM1 Son, Takes Dad On A Shopping Spree In Chicago by Came: 7:39am On Jun 20, 2017
Omo ashe iru eee fun iwo naa oooooo.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 81 pages)