Casper's Posts
Nairaland Forum › Casper's Profile › Casper's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
second hand goods don plenty like purewater.. for overseas Nigeria be their gutter look around not one ajebutter everybody na sharp man no slacking this man dey give the next man close[b] marking[/b] money na solo runz now na which level this economy dey go serious issues go dey lie inside coffin if them discuss am, na serious offthing no gucking casper talking nairaland and swish and i rocking |
wich kain nonsense be this the name Nigeria sef dey backfire we no fit get common garri for 5 naira for poor man to chop sef, omo i tire for junction na so so shandy police dey collect agbero dem don chief style in picking pocket na so them eyeball go dey shine for them socket if u no drop egunje for them na heavy bracket "oya my friend park your car quick quick wey your liscence or your 20 naira roger i no send you if your papa na ex soldier na my salary government dey use dey grease them shoulder" before i count 10 i drop everything i earn even the small salary wey i get from runs men na only God go punish all of them[b] AMEN[/b] |
i go uju house to go borrow jacket because na yankee i believe say it too set him no know say i wan use am go set for bet because since morning i neva smoke ciggarette i even tell am make him check my trouser pocket he go see say ten kobo i no get . i con win the bet shack, smoke wear my jacket tear go my babe house like jet when i reach there i dey terrible wet she con start to dey friet i con eat come rush go alaba market to see my marketer for my racket i come show am my empty wallet him browse tru my wallet like internet owu don nearly tear my eyes out from him socket......................... |
CASPER; no long thing |
one of my friend's wife was in the labor room and he chose to be there, i was outside and then the guy came out and this went on Me; wetin dey ? my guy; omo she lie!! ME; wetin do amMY guy;she talk say she be virgin when i marry am! Me; ehen so ? My guy; if you see how the pikin comot for there with ease and she talk say she be virgin na lie jo!! ME; ![]() so i dont advice u guys to be there so you dont have negative toughts |
shaddy notin dey happen we dey the same program and i wish us the best ...............ONE LOVE |
mamba:i try but na white muthaf***er the guy vex me gan ![]() |
if you try it wooooooo m . i did it and i am on suspension from a regular liscence for ONE YEAR!!!!!!!!!!!!! |
i will inform you ont he next interveiw date . just be ready anyday!! ![]() |
you pay to collect the form !! hope they told about that and i have to give you a date for an appointment too ![]() |
mamba:what makes you think i dont have money to repay it IMMEDIATELY ?? uhhhhnnnnn people are different ![]() |
my credit card for one day |
abi ooooooooooooo |
he started smoking the NEWSpapers!!!!! |
he cannot come to ur property and not pay taxes na why he "JUST" put your name if not!!!!! |
basket mouth |
raymond na only woman you dey shout out to ashewo anyway sha welcome ![]() |
G- unit members |
@ spikelord Just as we had a Nigerian is the Production crew of Mummy Returns, he also appeared in the film "Sugar Hill" by Wesley Snipes. His name is A. Agbaje also. he is the same person in 50 cent's movie |
God dey your side |
no vex now, you wan come beat me ni ![]() that means credit card runs girl. abi u no know wetin be credit card again ni? |
hey my fellow nigerians i am happy to tell you that Nigerians in the USA are really go a long way and we are now getting in to the system small small as in we are now being recognized and given our chances to do things like 1; get rich or die tryin; 50 cent's movie the BAD guy there was a Nigerian by name AGBAJE w. {not sure of his first name}. 2: maria carey.s video {that she was in the tub} a Nigerian co-directed it. 3; MTV's top camera men are Nigerians and so many other things that i cannt say now because i dey go skool. if you have any you can add to it. no YAWA!!! |
if una dey go against me, remember no WEAPON fashioned against me shall prosper ![]() we prayed and fasted about it so i am no treally afriad because i know God is with me and her |
prettyH:then go and find out well. it is the reigning thing girl |
CHOP UP !!!!!!! hot angel great minds think alike |
" mr 2face pls can you please employ someone to teach you how to dress for big occasions" |
the name of the boy is "two fucking dogs" duuhhhhh |
disney:the issues with people in london is that; 1; the girls are after being citizens, so they have to go after white men in deception and after getting what they need, they COMOT 2; the boiz, are after IKE and so they believe one day wife will come and they cannot just be spending money one any girl like that, money they suffered for. u people involved in the business will understand what i am talking about as in "suffer for" |
me: 2face how did two girl get pregnant for you together? |
i spend over $200 in like one and a half weeks calling my girlfriend in Nigeria OMG!!!!!!!!!!! 28,000 on one girl {well i love her that is why} |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 22 pages)
wetin do am
