Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 7:35pm On Sep 10, 2008 |
who be dis, u brush today so?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 7:30pm On Sep 10, 2008 |
or beta still, go n brush ur teeth, u'll feel beta  |
Jokes Etc › Re: April Fool Or Wickedness? by cbase: 7:13pm On Sep 10, 2008 |
chai! Clem abi ur bra don dey itch u?  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by cbase: 7:12pm On Sep 10, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Tufe! Come Back In Here! by cbase: 7:06pm On Sep 10, 2008 |
u don resurrect?, wetin do u since?  |
Jokes Etc › Re: Children Again by cbase: 7:04pm On Sep 10, 2008 |
ha ha ha  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 7:03pm On Sep 10, 2008 |
Good Gal, go on keep dat mouth closed, we can't take the odour any longer  |
Jokes Etc › Re: Shit Happens! by cbase: 6:57pm On Sep 10, 2008 |
ha ha ha  |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by cbase: 6:55pm On Sep 10, 2008 |
as she take fat reach, dem don prick open d thing, but e ends up sealing again by fat, dats why e go be V 2day, 2mro e no go be again. |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 7:59am On Sep 10, 2008 |
Rabbit u don wake?, how was ur nite? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 7:55am On Sep 10, 2008 |
kai! who marry am give me, na u?  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 10:58pm On Sep 09, 2008 |
e look like say i dey vex?  |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by cbase: 10:58pm On Sep 09, 2008 |
hei ya, Chaai!, i've always known dat gal no fit love person, i no blame d Ex Bf sha  |
Jokes Etc › Re: Hello House by cbase: 10:50pm On Sep 09, 2008 |
do as we talk but not as we do  |
Jokes Etc › Re: Stupid! by cbase: 10:49pm On Sep 09, 2008 |
chai! srry oo |
Jokes Etc › Re: Patner Allocation by cbase: 10:48pm On Sep 09, 2008 |
d babe na even e cousin, dis one na insec, srry incest |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 10:47pm On Sep 09, 2008 |
d person get wings, may e fly pass may we see na  |
Jokes Etc › Re: THREE SONS by cbase: 10:44pm On Sep 09, 2008 |
Chai! Sam even u? |
Jokes Etc › Re: Obituary: Long Standing Distance Between The Rich And Poor. by cbase: 10:44pm On Sep 09, 2008 |
chai! u think say u dey split firewood, abi gab resemble firewood? |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 10:41pm On Sep 09, 2008 |
as soon as u stop loffing about n settle down to business  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 10:39pm On Sep 09, 2008 |
continue to dey deceive ur sef na  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 10:28pm On Sep 09, 2008 |
monkey? hia  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 10:27pm On Sep 09, 2008 |
Ode  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 9:57pm On Sep 09, 2008 |
silly  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:50pm On Sep 09, 2008 |
I no blame u, na becos u don dey grow hairs fr dat small thing inside ur boxers, u just dey yarn anyhow |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 9:45pm On Sep 09, 2008 |
i see sam, I see studio, dat means ur dont even see, see ur tongue like bingo own |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by cbase: 9:41pm On Sep 09, 2008 |
U know say na lysaa own, why u come dey show am everybody na?  |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 9:30pm On Sep 09, 2008 |
comot jo, may i see road see people wey dey here? |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by cbase: 9:23pm On Sep 09, 2008 |
* Sighs* chalatans  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by cbase: 9:22pm On Sep 09, 2008 |
Keep up remixin my yarns, na u be studio na |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 9:18pm On Sep 09, 2008 |
tot u said u've repented? |
Nairaland General › Re: Offtopic! by cbase: 9:05pm On Sep 09, 2008 |
simply means what d Bleep?  |