Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 26 pages)
Tales by moonlight |
y is it dah the term "LOVELY PHOTOS" re always used only 4 d pictures of d rich pple..Boya dey re fine or not....Judgement day ma bloody gan |
Ambode ma guy,AnibodI way say U no go get lyt,Deir transformer go blow....keep making me proud |
Murray bruce my guy |
Except d last point,all odas aint reasonable points |
Nawa oooo,wen will Nigeria change ds Gun sef..2017 nd dem still using 1980 gun..no wonder 1 of deir bullets kills instantly |
Ambode my guy |
Dah 1 is hs own wahala..Dey shu sha be killing deir self dere nd nt cum ere...buh sincerely ion knw y I dnt feel it Wen hausas Die.. |
Y men go booze wen moni nah dey..buh sha f u still want ur shop 2 full u can get a signboard and wryt DRINK AND PAY WHEN BUHARI DIES....I swear ur shop go full sotay fly no go fee pass |
Got ntin 2 say except MY YANSH JES DEY SCRATCH ME DS MORNING O |
Gt ntin 2 say except, MY YANSH JES DEY SCRATCH ME DS MORNING OOOO |
Got ntin 2 say except, MY YANSH JES DEY SCRATCH ME DS MORNING OOOOOO |
Got ntin 2 say except, Y MY YANSH JES DEY SCRATCH ME DS MORNING NA.. |
DeAvenger: |
Hahaha hausa sef don dey do remix cover 2?? Nawa oo imagine d kheengs go sing panda lyk Kwanda,kwanda kwanda kwanda Walai I get am 4 dagger in my focket(pocket) Sharp 1 kwanda,blunt 1 too kwanda Lmao choi hausa rap go bad oooi |
Ahhhhh Oloshi,village pple iyaf blow green powder in deir eyesess oooo..U want to sell Governor's Auz,Wait oooo re u really d person inside ur body or sum1 s using ur bodi.. |
One nyt wt ds kind kpekus go go well die..When u wake up d next morning,u jes dey feel lyk say all d Frozen mavros dey inside ur bank account. Choi Kpekus u will nt killed sumbori ooo in ds ur life dat u come |
Pretty Lady,pretty baby..No be lyk mama chinedu way her baby ugly lyk say na USB Cord im use dey feed instead f Umblical cord.. |
Lol@ 3rd pics..So for babe mind nw na G strings she put on oooo..see as d lap fat lyk cow waist..Eeyah I no blame d man sha,Epah don tire for dirty Kpekus..#sips shekpe nd coughs# |
Lovely Couples..Deyv already starting practising deir FOR BETTER 4 WORST Vows even wen d priest hasnt said it yet |
My blurda u no dey wash film,enta deir 4 midnight carry all deir speakers..Wen dem sing 2-3 tyms wt ordinary mouth,body go tell dem.Even wen dem buy new speaker dem no go fee shout again |
ALL DESE BANK PPLE EHHHH DEM NO WAN GV PPLE DEIR MONI,DEM 1 USE AM PROVIDE HELP JANUARY ![]() |
I hv ntin 2 say,Except dat MY MAVRO JES DEY INCREASE ANYHOW...MMM HATERS ON TUESDAY D TIN GO INCREASE AGAIN OOOO.. NAWA MONI EZE SWEET OOO |
Eeyah...Now I know y soldier slap pain pass wen truck jam u...Dem dey use vex say u dey wear fine chinos,versace top nd timberland buh dem no ft wear am take sand person |
[quote author=cooperxix post=52224172] Check out our today 100% game updates on our site www.sur e5o dds.com . Kindly merge the space between the o and d to be able to point to the site. Or better still click the direct.ht ml link below and open it after downloading to be able to access the site directly.[/Wetin ds wan is talking gan nur egba mi ke] |
Korede bello,dah guy can mumu 4 Africa..Em own na 2 carry full hair dey sing spoil |
But wait!! Y tecno dey sing 4 left all d fans focus on the right,e no go suprise me if I read say Tekno use Vex stone one fan Mic Teeth Commot mouth tear |
Cute lady..Dah 3rd pics jes looks lyk she jes finished blowing nd is gettin her Azzez ready 4 a Doggy.. |
Nawa ooo s deez waist...Ooooh I wanted 2 buy dah vaseline yestada oo now ds aboki no open..Memme manage groundnut oil sha |
U shuld hv opened ur legs wide at d 1st pinshure,dah wuld be a very kul christmas gift nd beside sum pple say u bleach,wuld wanna see dah place 2 knw d truth |
Not bad I must confess...he deserves d respect.. |
Enough of ds buhari chitchat Already...Ive given up on him since wen Lord lugard pissed at d back of my compound...He shuu jes be done wt hs tenure nd move ahead |
