Chimhigher's Posts
Nairaland Forum › Chimhigher's Profile › Chimhigher's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 26 pages)
Ds girl y aff u noh marry..Dem do yhu ...u beta fast ooo cs soon wreckles will creep in nd ud start looking 4 anybody no mata who he is..Ion want dat 4 u |
#Yawns# Ve got ntin 2 say Except, MY YANSH IS JES SCRATCHING ME DIS MORNING |
Ahhhh I lyk ur daddy phone oo..Ahhh hes does nt using all ds big big phones oo,ahhh ur daddy is a very humbly man oo hes does not lyk all dos men daht having up to 5 big phones,o God I lyk ur daddy oooooo choi...I guess dah was wah she secretly wants 2 hear mtchew.. DO SHE TINK D KIND OF ALERT THAT ENTERS DAT PHONE F IT WAS ANDROID IT WONT CRASH?? U paa know wetin im dey do na..mtchew #Scratches butt# |
IBORI IYAF NOW BECOME MERLIN,HEY,Old man u berra shurrup nd tell him wah u want 4rum him..We yaf use all dose small pikin sense tay tay..He made u senator,C ur mouth..If I spank ur ass ehhhh u wl talk true |
Dats how dey start making noise immediately dey win something,better tell him dah if nigerians stop listening 2 music,hes gon start selling purewater nd condoms at traffic cs na only 9ja dey feel im spoil... |
Hahahaha BANKS IYAF USE YHU PPLE MONI TO PROVIDE ELP ON MMM,I CAUGHT A CASHIER CHECKING HER MAVRO D ODA DAY..LOL..SHOUTOUT 2 DOSE NIGGAS DAH CANT WITHDRAW 100k but only 50K nd still say MMM Is a scam..#sips Shekpe nd coughs#..MY MAVRO JES DEY INCREASE ANYHOW OBOIIII.. |
Nawa ooooo I no kon dey understand ds rochas of a boy again oo,d way hes wasting moni nowadays,dnt b suprised dah 2 moro u wl hear he bought cars for errybody dah wore cloth 2 d concert,lyk say na naked dem suppose go...5K regular tho,clearly shows poor man aint invited..Wat a pity |
D problem in all of these is daht,Z still d poor dah wuld suffer it..Dos fools dont really care f health wor kers go on strike or not..Deir family members re treated abroad...CHAI!! I Pity d poor,dey re affected by errytyn....LIKE IF U SUPPORT ME IN THIS |
Wah happened 2 Las Vegas, Ibiza island,Land of hope (philly),Dubai..See u pple aff steal 9ja moni well o,u bera Yhuse it nd stop pretendng,Well dey re muslims,Honeymoons re jes lyk anoda pilgrimage |
A piece of torn paper is more useful 2 me dan this post |
Wuld hv commented if ds unnecessary news wuld mke dollars stop increasing lyk my gf's brest |
D bitter truth z daht Nigeria is cursed..All leaders are the same,none really cares 4 d masses..D masses re jes one scheme 2 get them ontop,afta dey der,dey shut em windows,open bottles of Bourbon,merry nd 4get d pple..Tz jes 1 crazy cycle |
NIGERIAN POLICE OOOO....GOD 4BID...He even had d guts 2 say sum1 collected it while he was sleeping..xo annoying...Leta z ds same gun dey gon use 2 kill nd steal. |
Boring slangs..Uniben Got d best slangs.. |
Guys pls help,hw wil u knw wen to go bk afta u hv filld ur correction form..i did fil myn on d 10th,stil gat nọthing.pls i jes want to knw if day re going 2 call ọr email d person.pls help |
Jes Arrived Uniben now...Omo Guys Dem no gv Accomodation 2da ooo.. Dey startin 2mao...C as Pple plenty 4 ere..Wonderin wer we all gon spend D nyt...ma Clearance z Wednesday tho |
Oga Godwin,Abeg Since clearance is Ending February,Matric wl b march ba ![]() |
Ds Diff clearance date For Diff pple z wili kul ooo ahhhh Make Person Pikin no go Fall down jes Die unto say We dey do clearance,wen no b Clearance 2 Enter Heaven's Gate |
Buh Ds Clearance M sure gon do it nxt Year..ion want anyfin dah wuld deprive me f ma Chicken lap,Rice nd 2 bottles of chilled Alomo |
Peetar3117:Fanks Bruv |
Guys please I Didnt See any Tin Lyk "MY DATA" ere oooo...Wer una c am abeg |
Ehhe wah We supposed 2 do about it?? I dey sing 4 ma babe nd i go dey use ma phone video d 2 of Us..no b d same Featuring ..mtchew |
OMG!!! WAt is my fatherland Turning into?? Dz d main reason m Skuling in Portugal,Ds rubbish cant Happen here..Eyaah!!! C dose girls,most of dem go b house maid o way deir aunty dey allow go skul AFTER 10,i wish i had more moni,i 4 do visa 4 dem mke dem kon join me here in Portugal |
9ce 1 OP,Buh D structures look mur lyk a prison compared 2 wat We have Ere in Greece wer am schooling |
Yawns..Broda OP,read ds Tin 4 me Abeg..i got tired at d Middle..its non f ma biz cos ere in bangladesh,We dont speak English |
Isssh!!! Ds child nd ds ha Breast mata,i dont Even knw y errtym it do enter FP..Na una Dey gv am Attention..if no 1 gves ha Attention,under 2 weeks,D breast go Fall out F Frustration..oooh Nigeria ehhh,ds rubbish cant happen ere in PAKISTAN |
Mtchew..C food wey dem dey chop,How u xcept dem 2 read wen d nxt Tin na SLEEp..dem go jes Dey Waste Moni...c As dat boi Fat Lyk person Wey swallow school bus |
OMO I GO CRY LYK NEW BORN BABY NI,u knw D nxt Tin na,I go Grab Ha Breast Suck...ha MAMA |
3coins:Ma Realest G..M Gud Bro..D ThreadS gon ReallY speedy i don lack behind..Ion knw wer 2 start 4rm...Thanks 4 sighting Me Jawe..1 CHICKEN LAP 4 U DURIN MATRIC |
...u beta fast ooo cs soon wreckles will creep in nd ud start looking 4 anybody no mata who he is..Ion want dat 4 u