Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 8:20pm On Apr 01, 2010 |
Studio, y u dey fear Tanimz na?  No mind her; she no get any muscular brother wey she go call for u na u don dey fall my hens sha  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 8:12pm On Apr 01, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 8:00pm On Apr 01, 2010 |
^^^Nimz, hw u? missed u big tym Who buy u dat gum wey u dey chew?  [s]effry time i see u chewing dat ting i rememba our bakyad goatt[/s] lol  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 8:00pm On Apr 01, 2010 |
Nimz, hw u? missed u big tym Who buy u dat gum wey u dey chew?  [s]effry time i see u chewing dat ting i rememba our bakyad goatt[/s] lol  |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by Chykason(m): 3:05pm On Apr 01, 2010 |
E be lyk say nuffin dey insyd d trousers sef.  Clemcy, why u cast d guy na?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 2:52pm On Apr 01, 2010 |
Studio, abeg commot dat tray-pan head of yours make i c biurriful faces. . .lol  |
Romance › Re: Man 33 Dies On Top Of A 19 Yr Old Girl by Chykason(op): 1:41am On Apr 01, 2010 |
tayo_ast: [color=#B03060]instead of u to meditate on hw u'll make an impact at CD, u here doing ''stuffs''[/color] tayo_ast: [color=#B03060]lemme create one sef[/color] na wa ooo  |
Romance › Re: Man 33 Dies On Top Of A 19 Yr Old Girl by Chykason(op): 1:41am On Apr 01, 2010 |
|
Romance › Re: Man 33 Dies On Top Of A 19 Yr Old Girl by Chykason(op): 1:30am On Apr 01, 2010 |
Baaad gal  |
Forum Games › Re: Guess The Job Of The Person Above You. by Chykason(m): 1:19am On Apr 01, 2010 |
Sugar-cane mallam |
Forum Games › Re: What's On Your Mind ?(remix)Continued by Chykason(m): 1:15am On Apr 01, 2010 |
Plannin moi nxt victim of APRIL FOOL
|
Forum Games › Re: Slap Or Kiss by Chykason(m): 1:12am On Apr 01, 2010 |
Hot kiss
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 1:09am On Apr 01, 2010 |
how u go know when u dey take akara and tea for breakfast lol |
Romance › Man 33 Dies On Top Of A 19 Yr Old Girl by Chykason(op): 12:53am On Apr 01, 2010 |
Why must you be fooled year in year out like this  APRIL FOOL 2010  hope you av a nice time tuning in. . .lol  |
Politics › FRESH HAUSA-FULANI RELATED Gruesome Massacre IN LAGOS -vanguard by Chykason(op): 12:45am On Apr 01, 2010 |
Yes! I knew you'll come.
You're Nairaland APRIL FOOL 2010! |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 12:11am On Apr 01, 2010 |
bla bla bla  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 12:11am On Apr 01, 2010 |
bla bla bla  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 12:11am On Apr 01, 2010 |
bla bla bla |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 8:47pm On Mar 31, 2010 |
Dani, na your mouf dey smell this or is it d gutter?  lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Chykason(m): 11:53pm On Mar 30, 2010 |
^^^ studio43: Tanimz, sorry i dulled u, I wont disappoint next time. G'night. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Chykason(m): 11:53pm On Mar 30, 2010 |
^^^ studio43: Tanimz, sorry i dulled u, I wont disappoint next time. G'night. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 11:27pm On Mar 30, 2010 |
tanimz. . . shift back abeg. . .since wey dem broadcast acid rain i come dey fear acid saliva. . .lol  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 11:20pm On Mar 30, 2010 |
tanimz, i mad small b4, trust me. . .lol
studio, ur secretary na business partner? Lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Chykason(m): 11:16pm On Mar 30, 2010 |
studio, hope u r nt starving her of it?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 11:09pm On Mar 30, 2010 |
Studio, talk true nw. Are u cheating on tanimz ur wyf?  |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Chykason(m): 11:03pm On Mar 30, 2010 |
Tanimz, dis guy na son of Minister ooo *winks* na chance of a lyftym ooo :-x |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 10:58pm On Mar 30, 2010 |
Area fine ooo. dem gimme 120hr ban. I been dey watch from sideline b4. I am bak nw. but d stain is green now. na green lipstik be dat? |
Forum Games › Re: Slap Or Kiss by Chykason(m): 10:45pm On Mar 30, 2010 |
Hello slap  |
Forum Games › Re: What Type Of Animal Does The Nairalander Above You Represent And Why? by Chykason(m): 10:42pm On Mar 30, 2010 |
agaba, i'm back. U know what me means. Thanks
@topic no comments |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Chykason(m): 10:35pm On Mar 30, 2010 |
. . .and they lived happily married after. . .lol  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by Chykason(m): 10:28pm On Mar 30, 2010 |
Studio, hw far na? Ermmm. . .shift small wetin stain ur shirt  Dat mad woman (AREA) try rap.e u again? This is serious ooo  you go report am for Station? |
Forum Games › Re: Slap Or Kiss by Chykason(m): 7:54pm On Mar 25, 2010 |
na for your backyard dem go fyt dat one ooo lol @topic winches and lizards slapses |