Chykason's Posts
Nairaland Forum › Chykason's Profile › Chykason's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 51 pages)
Studio, u wey don sfoil already! ![]() |
FRSC approved helmets lol |
Oh Boy! D guy (odereghi) took dis thing seriously ooo! D guy sent me fb friend request, i accepted. He l8r posted a warning, "so u r among those that laugh @ me on Nairaland" on my wall. Kai! I just clicked REMOVE FRIEND |
tanimz: wat i do?abowt Manny? |
tanimz: wat i do?abowt Manny? |
tanimz: wat i doabowt Manny? |
@tanimz u look handsome in ur profyl lol ![]() |
Ìró *shouting* i won't leave u until u accept Christ as ur personal Lord & Saviour ![]() |
D1KeleVra:ohh. . .i was just trying 2 show u sumfin. Look, ur zip is open ![]() |
D1KeleVra:ohh. . .i was just trying 2 show u sumfin. Look, ur zip is open ![]() |
Who mad pass competition between gideon & lisa! Well, no problems, it's how our landlord met his wife lol |
Studio, help me touch dat conductor, Dikele, i don reach my bus-stop. gimme my change na! Abi u wan palm am? Lol |
@Dikele wetin be dat thing wey u dey pick 4 ground wey u neva pick finish? ![]() No break ur back ooo! ![]() lol ![]() |
Lmao ![]() Studio, if na me i go whooze slapp ![]() |
Lol Gidson, u neva read d resume? ![]() No be me get am. Na BEN. He say make i apply for him ![]() abi, u neva c him name there? ![]() |
wait ooo gidson, na passenger u wan pick wit dat sewage truck? wia ur apprentice Studio dey? leave dat job for him lol ![]() |
make d guy dey go one side, d guy no 'gree ![]() |
I wonder ooo |
I wonder ooo |
I wonder ooo |
I wonder ooo |
Gidson, why u dey colonize main road wit dat ur sewage truck? ![]() I go hire Dikele refuse(TRASHMASTER) truck come fyt u ooo lol ![]() |
190, why e be say na only Ibo people u wan marry? ![]() Ur people curse u make u no marry from ur locashun? ![]() |
*doing some warm-ups & press-ups ready to take down d Oshodi goat for Mallam Studio* |
Can u be my fwend? ? |
This is a real joke! It's gotta be a joke? Is some1 seeing what i am saw? |
Dikele, d Oshodi he-goatt |
Dikele, d Oshodi he-goatt |
tanimz:d last tym u bribed me wiv a kiss . . .dis tym e go hard small ooo |
Studio, I don dey vex 4 u naw u hire my best trawzer and shirt come dey toast woman. ![]() lol Oya return am naw. . .I no need any interest again. . .no due-morrhage dis tym ![]() lol |
tanimz:oya tak styl commot am, i no go tell mummy ![]() |

LMAO!^^ You be turkey i swear! stop holdin my trossies jo! u wan tear am?

