Chypotenti's Posts
Nairaland Forum › Chypotenti's Profile › Chypotenti's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 26 pages)
SPAMBOX7:Me oooo |
Fineman2:Dey play ![]() |
Na one marketer wey dey try meet him target open the account... If you know you know ![]() |
prestige257:Nawa ooo, which kind mama be that one They sold the house to rent an apartment Their eye go soon clear... Na to meet your Mama and sister.. |
Yes because the money will definitely find it's way back to CBN ... My people for South just dey make life difficult for themselves, food prices for east High past every other geopolitical zone in Nigeria... |
Ever8090:you sharp |
Rapmoney:It seems you guys are yet to understand the meaning of that Chief priest... Nor be guy name ooo, Baba na Ezemmuo Aka Chief Priest for Real!!!!! |
Freshtruth:I will definitely adopt this ![]() |
Antoeni:Dey play....you are practically working for those loan sharks.... OYO for una.. People are owing central bank of Nigeria and they still travel abroad without any problem e come be loan sharks, DEY PLAY |
Who else got the invitation for WEMA bank training at their training school in Port Harcourt.... Job Role: Marketing Associate... |
RabbleRouser:Na my Governor ooo but what is he actually saying We're poor but where una dey see all the money wey una dey loot Mad politicians everywhere ![]() |
obembet:my dear nor just try am ooo, na wetin people use cook during the civil War as hunger wan kpai dem and there was no other option then... ![]() |
Justkatty:very true |
Like him or not, this guy is simply a GOAL MACHINE |
Kai nawa oooo, e nor easy shaa... Na only God know when her supposed set graduated from the school, depression is real!!!! Not everybody can withstand it.... Wetin they pain me pass be say, like say this kind girl get opportunity study abroad, na her type dey carry distinction/first class come out... Naija na scam |
This can only happen in South Africa, check well..... See the guy head sef ![]() |
JaySmart4422:My brother if you like the area and house, just ignore them otherwise look for another place and move out... I hate having this kind of neighbors(especially when the family is much) poor people na them born too much pass..... Nonsense!!!!!! I will definitely emulate my Parents style, just 3 of us, no stress... |
Zee0007:Oga leave that tithe matter for your list first..... I go collect the food items sharply... If you still collect the 100k, you nor go do all these things wey you list for here...... ![]() |
Curious345:na the same thing all over... Just pray to marry better woman... |
sonssyo:you finish that swallow only you ![]() ![]() |
Jazzman01:Na so every salah holiday go they be for this government ![]() |
TriCee:E nor possible my brother, government workers know say na till next week Monday be that... In fact for northern states, the holiday started yesterday..... To work for Northern state na best I swear, they don't take things seriously over there.. ![]() |
We will all die someday, just make the best out of this short life... |
There's no big deal abeg... Everybody wan trend.... |
Pikin wey him grandpa don put anti-snake for him body... ![]() |
Baba wear yellow socks, come still wear blue hood ![]() |
I am not surprised... The entire process of loan disbursement through Nisral was entirely flopped... Them divert the funds wella... People that got COVID-19🦠😷 loan were forcefully been debited as per recovery irrespective of the fact that before the got those loans, Nisral staff them cut their own percentage out of the money, as processing fee ... And mind you, this COVID-19🦠😷 loan was suppose to be a grant... |
Before nko Their loan disbursements through Nisral(NMFB) was entirely flopped... People go apply for loan, Nisral staff go take him own percentage for loan money and you expect the person wey collect the loan to pay back in full later.... Nonsense!!!!!!!!! Them try recover COVID-19🦠😷 loan small by forcefully debiting people's accounts.... |
This one nor just sabi cook anything.... I cook pass this one!!! ![]() |
Maazi calm down ooo, nor go promise government wetin you nor fit do... Those boys are no longer under your control/leadership.......its now a case of Apprentice wey don over sabi the job pass Oga... Just negotiate your freedom quietly but not with this statement, I take God beg you!!! I just wish say him fit see this my post ![]() |
Abobby nor tell me say you nor know wetin you go do... No school requests for that, your mother in-law is passing a message knowingly or unknowingly, when last you see this your pikin Since you're always busy... My guy put eye for ground, it's still early........ |
They sold the house to rent an apartment