Cmiller's Posts
Nairaland Forum › Cmiller's Profile › Cmiller's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
HE WILL B VINDICATED, AMEEEEEEEEEN ![]() |
GO TO THE CHURCHES THEY ATTEND AND POO @ THE ENTRANCE or GET DRUNK n RUN IN DURIN MASS n RUN OVER TO THEM/HER, HELPX I FINK. |
BOMB! BOMB!! BOMB!!! let d BOMB begin n dnt 4gt u wnt LIVE 2 c d aftermath, coz 't takz u down tu, bombers wetin we do UNA(MILITANTX)hmmmmmmmph ![]()
|
u guyz ar not SERIOUS, |
GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK GOODLUCK 2011 |
;DDz una believe of Oby Must Die, fear me,dt guy gt hummer life wey yu wey come 4 am go first go,make una find beta story come leave Baba tu Rest In Peace,abi una won follow am, lts talk on sharin d Money na we turn NOW |
Old time religion ministry, lol meant 4 d Old |
Guy yu 4kup,hw yu de lt her knw say kiss anoda person na small crime 4 relationship, kai yu don let her knw say she get ryt tu cheat n sx wt anoda person n ask question,n yu incorruptible judge go mumu say no, sorry |
E go workooooooo,no b contract. |
Stil on d beat, u cant trust girls dz dayz,sinz de wnt money,it's nw go getta hard.guy move n take cover or d rain go de beat yu wella |
Etcheeeeeew sorry someone hz bin WARNIN d Engine,n 4 d streets TRY ONE:-@
|
She's fastin n moreover she finks u cant buy her type of lunch,so bro save ur money. |
Amadioha strike yu if u pianta ur cousin,yu nid deliverance @ whitegarment temple. |
Lets jst appreciate d guy 4 scorin a real natural freekick, c.r u 2 much,dz da bst Goalscorer 4 d month. |
Wia ur question?abi yu de tell us ur testimony, |
Dz is CLASSIC, naija bently , escalade |
Anoda 2pac is dead n gone, R.I.P 2pac DaGrin Shakur.we miss u Broda 4 u. 21+1 gunshot 2 da Fallen Soldier. |
Tmumu na wa 4,say u be small star e de enter ur head.come pay mi 2 b gateman,since u no need ur money. |
ole!!! |
ole!!!
|
Naija movies una stil get hope of anytin since ur actresses ar now pros in prostitutional biz dz dayz dt even @ posters u can c dia boobs flyin so hw can de win best actress,lt dia b a shot 4 best nude actress.4 mi i dnt watch nollywood n who wins dnt boda mi.n na only dem sabi act 4 ova 140million homemade Naija citizen?,
|
They ar all DEAD n GONE,may dia soul rest in peace Amen. |
Mine getz worst evryday cos i'm ugly n gurlz lyk dia man handsome,so u now knw y mine is occasionally. |
Thumbs up 2 u guyz P2,u guyz hv made Nairaland a golden place again.kipit up broo £€$ |
Police na Police. C robbers shot na 4 lie,bt c innocent civilians arrest den police is ur friend,my broda jst knw dt dia heart is as dark as d color of dia uniform n @ nyt de turn darkness so takeheart n jst ignore wt happened.hardluck. |
Dz is goodbusiness 4 we naija,so lets migrate 2 Taiwan. |
So Taiwan don de find secondhand pikin,na God hand we dey. |
Happy Easter Nairalanders,4 stil bin a one Country let's celebrate His precious death on d cross 4 Our SINS.AMEN. |
I can actually count d numba of tyms i watchd dullywood films,n d fact dt they ar not ashamed of themselves n de kip repeatin d same story n alwyz has one hero in al dia movies of a nation of over 140m nigerians.i dnt fink dt i like it n i watch al d movies wen dey paste dia advertbill on d walls so i dnt get 2 watch d real film.lol. |
Search Her(sasha) n u wl find RAP inside her. |
No mata hw much we claim 2 buy our gsm lines we stil cal eachoda so wt d price got 2 do here cos i got mine @N150, guess mine is cheap,cool |

