Craigslists's Posts
Nairaland Forum › Craigslists's Profile › Craigslists's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Lol BBW ![]() |
Lol Misplaced priorities... We all know where this unnecessary Aerial surveillance is needed the most. Make una go survey Borno, Zamfara, Kaduna and Kastina if una really ready to work. Olodo Nigerian Police Force. |
Lol Abeg forget that thing... All hustle Na hustle so far you get paid. You no go expect me make I come dey do legbuke after all my years in the University Na? ![]() Why I come go school if I no fit use my brain take hustle. Abeg no vex Mr. Yam seller... I would rather wear a Fendi while working ![]() You can sell that your advice to Yahaya Bello, Gandollar and Tinubu. |
Lol This is becoming petty. We all know say Ihedioha go still steal him own money from Imo State, Na why he come dey behave like that our over zealous Monitor wey dey write names of noise makers for my primary school that year. Scammer dey fight Scammer; only in Nigeria. |
Constituency projects Na Scam Na. Na just FORMAT. Working boys should know better. With all the money wey yahoo boys don collect both home and away I no sure say the total amount don reach 2 trillion... Yet bad belle people no go let dem rest. Politicians don chop constituency projects money clean mouth and all the holier than thou Nigerians don get leprocy for their mouth. |
Lol |
Lol
|
Lol SARS just plenty for South dey disturb every good looking youth while their trigger happy skills are needed in the North to fight rampaging armed bandits, Boko Haram terrorists and Fulani herdsmen. Talk of misplaced priorities ![]() |
Lol Make me sef use this format take increase my Clients base. If you know, you know ![]() |
Lol Nothing person no go see for Nigeria. Naija Politics Na modern scam Abeg. Everything Na just format for selfish gains. |
Lol Awon Scofield ![]() |
nototribalist:Lol Please visit the Facebook page of "Dr. kpomosa Home of relief" to treat all kinds of chronic diseases. Our medicines are 100% roots and herbs ![]() |
Lol Cultists don almost take over that State o. Na small remain make e turn to Chicago city. |
Lol Scammers!! Papa don chop... pikin sef wan come chop him own. Last last PDP and APC dey the same WhatsApp group ![]() Japa comot for naija If you get the means o... for the sake of your kids. Because naija go still remain like this in 50 years to come. |
Lol Guys Hustle o... Make you no come go dey hate your rich neighbor in the future ![]() |
Lol Our police never jam sha... By the time Nigeria go become home of Terrorists like Iraq and Afghanistan Na then their eyes go clear. Poverty capital of the world award is just a starting point. Dem think say na to dey harrass unarmed youths with laptops? Dem jam their mates now (Shiites) dem don already dey stretch for hospital beds ![]() |
Lol Six months no far... Go and do your time and come back to resume pressing. Maga no dey finish... dey are born everyday. |
Lol The truth is always bitter ![]() |
Lol That cartoon is lit ![]() But quite sensitive though since we have so many religious hypocrites alias sheeples in Nigeria. |
Lol Na Olosho puna wan send you go six feet so. Na today boys don dey high rochy ![]() Why we never kill all our ![]() |
Lol Misplaced priorities. See weytin the law makers for the poverty capital of the world dey occupy themselves with. If na to make law wey go benefit the common man dem no go serious like this. Common to pay 30k as minimum wage still dey hard them to approve. Let me go back to pressing my lappy jor because I know say na that one sure for me pass. |
Chai! Only the strong survives in Nigeria. Darwin’s theory of evolution by natural selection in play here...where the weak will weed themselves out and give enough space for the strong. If you are tired of life and feel like giving up, just do the needful and hang yourself... Nigeria is too overpopulated sef with limited resources to go round after government officials go don chop all the good yams finish ![]() There are more than 1 million Nigerians to continue from where you stopped. So think twice before you hang yourself or drink sniper. Imagine Killing yourself because of debt... when even Nigeria as a whole dey owe. |
Lol Abeg plead guilty so that you go fit settle dem corrupt EFCC and Judge with 10 Million from your 30 Million. You go still get like 20 Million to flex sef... When maga fall Guyman go wack. |
Lol Government of the North, For the North and by the North ![]() But fear not , because boys for south don already empower themselves by embracing internet entrepreneurship ![]() |
Lol Is it not funny that the people taking Nigeria backwards are the same people proffering solutions to the problems they have caused ![]() Another ministry to loot public funds. When una go create ministry for poverty alleviation?? Everything for naija Na just comic relief aswear ![]() |
Lol |
Lol Olosho wan decide to settle down una dey call am repentance ![]() I taya for una o ![]() |
Lol Last last una don see am say no be only naija boys dey press. Obtaining by false pretense (yahoo yahoo) is a worldwide thing. Even our girlfriends Form fake love to obtain money from us... is that not yahoo yahoo?? How many of them we don report to EFCC?? Chudi and his gang of MMM scammed Nigerians of millions, weytin EFCC and FBI don Do about am?? Small $100 iTunes card wey boys go manage collect bad belle Nigerians and EFCC no go let dem rest, yet Gandollar, Tinubu and Co dey use babariga and Bullion vans dey use steal billions. If boys yarn una weytin dem dey face before Oyibo go manage bless dem you go shed tears. Yahoo yahoo no easy as una think am to be... the thing hard pass legbuke ![]() |
Lol |
Sad ![]() I dey always advise people to dey fortify themselves with better body ip. If not bad people go just use you take subscribe. RIP |
Lol Make EFCC Leave boys jare, because from the look of things, na only Amnesty for Yahoo boys go fit stop this Yahoo work (internet entrepreneurship) for naija. By the time prisons don full government eyes go clear. Right now Yahoo Yahoo is the highest employer of the youths second to betnaija. So if boys decide to press no be their fault because boys gat chop. All the thousands of Nigerian youths wey dey graduate from higher institutions every year where una think say dem dey work. For your papa company ba?? Yahoo Yahoo is not a crime because if the maga is not greedy, selfish or foolish he/she wouldn’t have fallen victim to these smart fellas. If maga fall you go say make Guyman no chop?? ![]() Even the Bible says that a fool (maga) and his money will always part ways...Proverbs 21:20 |
Lol Like Biodun Fatonyibo's wife like Elisha Abbo's wife ![]() They definitely have one thing in common... Fish brains ![]() It is a well known fact that majority of Nigerian women tend to lose their sense of reasoning and judgement once money is involved. Sex slaves calling themselves wives. |




