Craigslists's Posts
Nairaland Forum › Craigslists's Profile › Craigslists's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 15 pages)
Lol I celebrated mine with a fat jumbo weed. I don’t do cancer sticks. All hail the blues. |
Lol My people say Na who wear shoe know where e dey pinch am. Happy married life Regina Munir Nwoko Ned. |
Lol Government know say if you take weed your eyes go clear to their corruption that’s why dem ban am. Developed countries wey legalize marijuana shey we for shithole wise pass them?? Small small, eyes wey close weed go open am. I smoke weed and I’m wise. Efosa Abeg pass me the lighter jor!
|
Lol The arrival of the commander in Thief. Federal republic of the poverty capital of the world. You are highly welcome Sir. Please take your seat. |
Lol 270 herds of cattle?? Wow! The 150 gay cows don finally repent. Hallelujah! |
Lol Alright I dey class tanda! My problem be say Nigerian Stock market dey fear person. You fit wake up one day to hear say your money don enter voicemail as anything Naija dey always get comma. I will only invest in stock market when I’m no longer in the shithole. For now I would rather use my money to play betnaija or allow it to lay fallow in my account than invest in Nigerian stock market. I no fit shout. |
Lol If we no buy the Benz weytin we gain?? I for wan order one Tesla from my guy Elon Musk, but na where I go dey charge am be my problem right now. |
Lol 3rd Price. Dem try sha. We don’t do Huawei though. Apple all the way. ABU amaka. |
Lol No mind them Ubi. Dem forget say na who EFCC catch be yahoo boy. |
Lol The arrival of a Vice Thief. Osubande the tradermoni scammer! Where is the N500 billion allocated for Social Investment Scheme?? Yahoo yahoo Pastor cum politician. |
Lol Hypocrites everywhere. |
Lol Ok. |
Lol common 2,500 dolls wey my magas dey chest like beans na him this pastor no fit pay?? All these fake yahoo + pastors sef! |
Is Mallam Munir Nwoko Ned no longer a Muslim?? Why is he not fasting like his other brethren?? Abi him own Islam different?? |
I am definitely going to check myself into a rehab as soon as I leave Nigeria. Because it’s not easy to live and survive in a shithole. |
Lol He say no be him get lappy. Abi una wan force lappy put for him hand ![]() This case is dead on arrival. |
Lol Work of a Snitch ![]() Watch your close circles properly if you’re into shady deals because na one of them go sell you out las las. One of the reasons I don’t keep friends ![]() |
Lol All these + boys sef! EFCC go arrest tire...there are more than 2 million yahoo boys in Nigeria. Make una better go build big prison the size of Barcelona’s Camp Nue stadium. No retreat, no surrender... Pressing continues no matter who gets caught because na our oil work be that. |
Lol Osubande the tradermoni scammer! Where is the N500 billion allocated for Social Investment Scheme?? Yahoo yahoo Pastor cum politician. |
Lol The gods are angry. When your son in law is older than you what do you expect?? |
Lol Singer mother of 3 indeed. Where the children papa?? |
Lol This guy should get a life already and learn from Churchill and Ubi. There are lots of pvssies out there waiting to be slayed. Don’t dull! |
Lol Another lie. What about the 5 million jobs you guys promised the last time?? Oh I forgot, more than 5 million people lost their jobs. Nigerians should get ready in this next level, 20 million people will lose their jobs this time around. I no need una yeye Job, give Yusuf and Zara. I’m already an internet entrepreneur... if you know what I mean. |
Lol EFCC no go investigate this fraud now o. If na small $10k dolls one small poor boy manage pick for street now EFCC no go let am rest. |
Lol It is better to just use her bride price money to buy a sex doll and give the remaining change to charity than using it to marry a Nigerian If na pikin dey hungry you just get yourself a baby mama with no drama ![]() |
Lol Yes o... your neighbors In Manchester are jealous of your success. E pain dem die say dem no qualify for champions league after all their gragra ![]() |
Lol I hope this guy chow that pvssy sha before Mallam Ned collect her?? If not he luzguard ![]() |
Lol
|
Lol Hustle don start for dem popo If you be presser I go advise you make you remove any unnecessary stuffs from your body wey go draw attention to you. EFCC no get any yeye intelligence, Na snitches from your neighborhood dem take dey get info o. You fit begin carry dreadlocks like a Rastafarian when you don Japa comot for this shithole. |
Lol AG don score goal. Shakara don end o...end o... SIMI don carry belle o... Make dem christened the pikin Naira Marley ![]() |
Lol Osubande the trada moni scammer. |
Lol The gods are wise.
|



