Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 (of 154 pages)
Big amen for u and ur bro.. |
Anoda mercy aigbe wanna be.serchin for award. |
Nah ojukwu didn't bk out d dude is reminiscing d future n feelin d Ac. |
Hmmmmm.naija! Dis 1 say 400k wz stolen inside her shop.dis 1 say so so amount wz stolen inside hz car also..anoda 1 will stl cme out n say 1.2million wz stolen inside her shop also,una lies dn begin dey quench hell fire small small.d issue nw is dat evn if d police arrest dem.d money go dn already enter voicemail.may God help us all.Amen. |
Hmmmmm.naija! Dis 1 say 400k wz stolen inside her shop.dis 1 say so so amount wz stolen inside hz car also..anoda 1 will stl cme out n say 1.2million wz stolen inside her shop also,una lies dn begin dey quench hell fire small small. |
Dis kid laffin with eyes close.aint sure if hez a america purebreed. Bt m sure is chinees half breed. |
Go watch (training days) is a movie by denzel.dat yankee popo for u. |
Nfana nbaga..finally ur kids go help u finish d sch wey u no finish.pretty girl. |
Op dis tittle shud av been nairalanderz attackin each otherz.na wa ooo I dn laf tired. |
Any little robber attack dis days u will hear dey took my gold necklace dey took my iphone dey took 2 laptop n 350,000naira cash. Even if dey stole ur house...lolzz niaja.govt kukuma no care even if dey steal ur pant. |
D tonic water is a no no at all.only smoker do tek it back den.d ginger taste better bt bk den we no like am cus no much sugar.dis fanta bk den wz 1naira50kobo..n den 2naira den jump to 3naira.4rm 3naira to 6naira.n 2day is a diffrent story...I remember bk den in sch our teacher used share 3bottles of fanta to 35student..mix with water in a big bucket.n we student too go dey hapi deyy leak tongue. |
Dude use style dip dat fone inside water wen she is asleep.mek sure say d engine knock.n if she b like honey my fone dn spoil will u help me fix am.den ask her who d fone dn help?.#simple |
Abeg throw dat trash call tee for lawma jare. |
Nice shoes.cn I av ur contact so I cn give it to my woman she is abt to get down into buyin n sellin.I need ur cntact so we cud all talk more on watsapp.tnkz. |
I understnd wat u tryin to say here.1st u already knw d kind of brother u av dat y u wia shock wen u saw d way shez cntrolin him.disihin of food.bringin d yam tyin d yam n den go to d shop.haba.dat aint normal.haba Is she d bread winner or sumtin? Pls do nt mind ur bizness.meksure u tell ur parent so dey cn go der n observe if wz u sayin is true.sum woman aint smilin dis days.tnk God for nollywood movie.xpecially yoruba movie.iz ur bro n u shud b concern.blood is thicker dan water.weda u went to iz house unanounced or anounned,all join.dat cus u knw d kind of person he is.no even try say u wan call am talk to am.let ur parent do dat 1.d kinds issue na for d elders.not childplay. |
Some people sef readin with der eyes close.lookalike daughter nt her real daughter. |
Lolz dude na sorry b ur name.matter adjourned till 13th of january..na next 13 year b dat b4 dem look into ur case again. |
Mode9 u n dis ur pull over jacket ehnn no b here ooo.na everyday snow dey fall on u ni? |
Nairaland kill urself by urself keep on posting rubbish.abi na lobish I go call am... See black albino abeg. |
D lady on black pls allow ur twinz to go na. Right 1 want enter sokoto..left 1 want enter lagos...abeg free dem. |
D moment dey announce am.e don becum useless. |
Friends Please Forward this Message. If you happen to see this kind of insect do not touch it and try to hit it with bare hand. It has a kind of virus which immediately infects your hand and spreads as shown. This insect is found in India and post the rains it is likely to be more in numbers. Hence if you happen to see this please stay away and not venture close to it. Spread this awareness across.
|
Atlis he is part of d zoo country.so na animal him be also. |
crazygod:dnt mind dem jare.even if na 3rd economy how e tek affect dem abeg? |
Poverty pls I kneel down beg u with God's name do not come near plsss.pls I beg u in jesus name also.Amen.all these people wey dey here dem no get 2 head, |
Poverty pls I kneel down beg u with God's name do not come near plsss.pls I beg u in jesus name also.Amen. |
Shey dangote too wan release album ni? |
Thank God d door of my laptop is alaways lock.no backyard door.lemme see where ransom32 wan pass enter. |
Number1,ur name na goof. Number2,pls remove dat normal sense n write uncommon sense. ...U dnt need any1 advise until u buy her a sanitry pad.(Always) abi na wetin dem dey call am sef? |
izzyboy10:*spit* so unto u |
[quote author=samuelmath50 post=32444144]Guy u sure say na pure water u wn buy hmm I go report you to police make. Them do some investigation over you[/quote ur left yansh bro.na lawma u 4 report me to. ] |
Kukuma marry her na...gurdian of d sisters..over sabi dey rain dn touch ur brain...nt 12yrs old or 15..dis is sum1 of 20yrs old.my advise to u is attach a spy camera on her body so dat u cn monitor her movement evn when she dn marry. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 (of 154 pages)