Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 154 pages)
Employe..Tell me about urself?
Me..sir? U say??
Employer..I say tell me abt urself?
Me..ok sir am harry sambo dasuki jnr.
Employer..ok where do u see urself in 5yr?
Me..I see u becoming my personal driver. Employer..congratulation. Shikena very simple.me no fit enter youtube if I try am my fone go off. |
Try mekin urself look ugly so dat una 2 go blend wella...@ 4 d mod abi na optispam kiinikankinikan..if una like mek una ban me again.I go rest. |
Street light n yet we still dey buy fuel for generator like say no 2moro. |
Can we see ur lip pls.maybe ur lip na magnet. |
Chewable lab.. |
Na doz small small children wey dem born 2day na em no knw dis story. |
Tragedy hits! Sonia Ogbonna decided to “beautify”
herself with her makeup app to apply eyelashes,
lipcolor & smooth her skin beyond having pores BUT
left her friend with no added filter. How cruel!
Does Sonia realize how foolish she looks when the
lashes are not even aligned with her eye lid? SMDH...lolz naija.
|
My body just dey me like curse am.abuse am.spit on am..bt I no go do am cus I beliv say na wetin u dey fine b dat. |
When the Iraqi Army captured this old man on an
ISIS mission, they asked him: Why did u want to
bomb yourself and kill the innocent? His reply shows
how the terrorists brainwash people. He said:
“I want to have dinner with the Prophet
(Mohammed) in heaven.” Just imagine
that!
|
Mr akin see ehnn anyday wey ice prince yarn nonsnse abt u again abeg just release sum sex tape of dat olosho girl call maima abi na mataima.mek ice prince eyes see hz own ears. |
Egbon truck since u bash our cars u cn come n collect it and pay us the money. |
![]() |
I laf when I read ur stuffs.d question na b say how many people u dn employ? 1 of my uncle(phd holder)for dat mata is a cab driver in yankee.d man dn build mansion for villiage.n a 3bedroom flat in lagos ijedodo.to buy benz ml350 na bean? Anoda ford jeep na bean? My guy 4get dat tin abeg.atlis dey wudnt do it 4ever u tink dey are stupid?do u knw how many people are praying for dat kind of job in yankee..?1dollar equal to 300 incase u dnt knw u better knw nw. |
Ur cowbell wey no sweet reach cossy own wey be peakmilk.na em u dey tek do shakara for us here. |
See him shoe face bascard. |
See dis werey alaso..wetin people like omotola go come talk..mercy aigbe n genevive..how many she dn born wey she dey cry say e no easy.my mama born 6 n still lookin like sweet16.. |
Is mozambique villiage near london behind ajegunle fence u will see 1 street dat lead to togo stop n look ahead u will see d villiage.d name is mozambique villiage.next time wen dem tell am 4pm he go run enter b4 12pm. |
Handcuff dn finish ni? Chain for leg n neck nko? |
Perfect..
|
And no b say she dey comot ooo..full time house wife..u cnt blame her when she get house help for house dat y she get time to dey snap anyhow.weda d cloth fit am or nt,she no care. |
Dey caught him yestiday n nw iz everywhere on d news.haz he mek any confession? N yet d media already xposin everysecret..asumin he said d girls are in da corner with 4 bokoharam member guardin dem..do u tink those 1 will wait d moment dey heard der leader hz been arrested?when dem no b mumu...naija we no dey ever learn dat y we dey carry last for everytin. |
Who remove dat rita dominic pic wen she dey tell all our enemies waka! Pls ooo sum1 shud send me d pic biko. |
Sorry ooo aunty if u ask us na who we go ask? Bside na only knw em house na u knw him be.we never see b4 na. |
And u too read it again..she call him for d passoword meaning d guy knw sup abt d files inside d fone.why him lock am b4? |
Ride on mr khaki.ur own prison na fowl cage dem go put u.no worry. |
Very rude indeed.shey billgate be like yoruba man 4 ur eyes? |
Get a big carbonpaper write dis world am a bitch I slept with a guy..den hang it on ur neck den walk up to him. |
All dis 1 na born troway... |
U dey ask ben10 to go inside abi? Why u no enter mek u collect d season 2 slap..n beside ur frnd is damn right.wetin God dn put 2geda mek anoda man no near der...na 4better 4 worst ooo shey u 4get ni? |
Lolzzzz since when obama becum nigeria president..dem miss road or what? No wonder oga donald trump say e go kick naija people out once he becme d president..na nw I understnd d man wella. |
Long throat or no long throat she is beautiful n sucessful..how many humanbeing una dn create ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 154 pages)

