₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,717 members, 8,513,351 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 08:37 PM

Toggle theme

Cybriz82's Posts

Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 154 pages)

Politics › Re: Remember Me, Pray For Me - Soulja-boi by cybriz82(m): 10:54am On Jan 17, 2016
Dude do sharperly mek u cme back n meet me for mami..we gat gist abt dat land wey u wan buy for banana island n the jet..I knw say u like catfish wella.we go keep for u no worry.
Celebrities › Re: Photos From Don Jazzy's Mavin Dinner Night by cybriz82(m): 10:39am On Jan 17, 2016
So dem be no dey eat 2geda b4...shey na cus olamide yab am say him boys dey call am boss y him own ybnl boys dey call am brother.
Celebrities › Re: Iceprince Girlfriend, Maima Called A Cheat With "Evidence" by cybriz82(m): 10:35am On Jan 17, 2016
One day some people will see their parent physically n call dem photoshop...over sabi dey worry una.any little tin na photoshop.
Romance › Re: Video Of The Couple Having Sex At OAU Gate by cybriz82(m): 11:58pm On Jan 16, 2016
D guy wey video dis rubbish ehnnn. Frm 2day ur fone will start displayin rubbish until u change am..all I cud see in dis video is a guy with bag.wetin u tink say u film so?
Business › Re: My Girlfriend Said I Look Like Femi Otedola, Is This True? by cybriz82(m): 11:24pm On Jan 16, 2016
Weda u look like hiz monkey or nt...he hz a life.so u go get a life.ok....
Romance › Re: Engagement: How Do I Ask Her Of Her Ring Size??? by cybriz82(m): 10:38pm On Jan 16, 2016
Story story..for ur mind abi? Dat mean she no set b dat..na manage u wan manage am?
Celebrities › Re: My Grandma Calls Me Korede Bello. Do I Really Look Like Him by cybriz82(m): 3:17pm On Jan 16, 2016
Ur grandma get half past 4 eyes.her eyes dey see her own ears.go n fix it for her den come bk n tell us what she nw say u look like again..
Education › Photo: JSS 3 Nigerian Boy Constructs A Beautiful Duplex by cybriz82(op): 2:53pm On Jan 16, 2016
This was shared on Facebook by Ugochinyere Doreen Obi and she wrote:- “Ran into this boy this evening at Ozubulu, Anambra State. U won’t blve this boy single handedly constructed this duplex, this such a talent that won’t just die. He’s filled with dreams and ambitions. He’s Chinecherem, a JSS3 student of Archdeacon sec skul. I can’t do more than giving him money and posting this wonderful handwork of his so pls kindly share this until it gets to the right person(s) that would help him achieve his dreams.

Celebrities › Re: My Wife Said I Look Like Tekno!hope She Is Not Deceiving Me? by cybriz82(m): 1:17pm On Jan 16, 2016
Nt ur fault duh.I cn bet with my life say na half past 4 eyes u wife get.eyes wey dey dance.
Jobs/Vacancies › Re: Does It Make Sense For A B.sc Holder To Be A Pump Attendant? by cybriz82(m): 1:04pm On Jan 16, 2016
Alternative route, or u call it plan b.
Family › Re: Help!!! My Newly Wedded Wife Urinates On Bed Everyday by cybriz82(m): 9:54pm On Jan 15, 2016
Dude whether she drink too much water or too much less water.she go still wee wee for bed.dis 1 dn pass ur power.tek her to a doctor who knw whatup abt spiritual stuffs.
Crime › Re: Men Defraud Ecobank Of N210Million In Warri by cybriz82(m): 5:31pm On Jan 15, 2016
Lolzzzzz life dn tire d guy on white...chop alone n cry alone.
Education › Re: The Strange Stove Used By OAU Student (photos) by cybriz82(m): 4:36pm On Jan 15, 2016
U still even dey tell us see this one too? Dude pour kerosine on dat tin n burn it.I will give u 800naira to get a fairly used electric stove abeg ur parent till love u ok.
Romance › Re: See What I Saw On My To-be Girlfriend's Dp by cybriz82(m): 4:23pm On Jan 15, 2016
Chaiii I trust myself for dis kind tinz....date her snap d shoes n OLX straight...
Celebrities › Re: Eva Alordiah Openly Declares Her Love For Her Man,accepts His Proposal by cybriz82(m): 3:41pm On Jan 15, 2016
Dat part she worte I like d feel of u there n tnk u for coming..she tryin to say d guy sabi give her head well well down der...n she must c**..no b me talk am na wetin she write der.read between d line.
Celebrities › Re: Eva Alordiah Openly Declares Her Love For Her Man,accepts His Proposal by cybriz82(m): 3:41pm On Jan 15, 2016
Dat part she worte I like d feel of u there n tnk u for coming..she tryin to say d guy sabi give her head well well down der...n she must cum..no b me talk am na wetin she write der.read between d line.
Politics › Re: ''Buhari Did Not Walk Out On Chibok Girls' Parents'' - Oby Ezekwesili by cybriz82(m): 3:37pm On Jan 15, 2016
If madam aisha who is frm north n a muslim say he walkd out frm d meetin..how much u wey b ibo woman...madam oby why u dey lie to ur unborn grandchildren nahuh Na wa ooo.
Politics › Re: Aisha Yesufu Blasts Mama Taraba(pics) by cybriz82(m): 3:29pm On Jan 15, 2016
Gehrara here my frnd!!! If u dnt av anytin to say go and bath.
Politics › Re: Soldier Writes From Sambisa Forest In Commemoration Of Armed Forces Remembrance by cybriz82(m): 3:07pm On Jan 15, 2016
Egbon soldier forget dat tin.na baba God dey protect life no b una.where una dey when people dey died anyhow frm bomb blast.afterall no una b d 1st.d soldier wey finish sadam hussein.osama bin laden n co..dem no write all dis during ur time.egbon soldier na ur work u dey do u hear.when u dn become general 2moro na.na only u go dey enjoy ur money.so for nw na every man for himself n God for us all.after all na jesus christ sacrifice hiz life for us so u and I cn live.
N yet he no dey complain when we still dey disobey am.
Nairaland General › Re: 10 Acts That Lead Some Young Guys To Early Grave by cybriz82(m): 12:16am On Jan 15, 2016
Sex chatting.so many guys do dis 1 day dem go to herbalist n send him pics of der nepa pole. tinkin he is a she.next tin dem go sleep n never wake up again xcept der manhood standin like nepapole.
Celebrities › Re: Dammy Krane Apologizes For Blasting Wizkid On Social Media by cybriz82(m): 9:18pm On Jan 14, 2016
Did dammy krane just woke up frm coma or what? And realize dis is 2016?
Politics › Re: Buhari orders journalists out of BBOG Meeting by cybriz82(m): 9:15pm On Jan 14, 2016
Nice 1 mr president. B4 dey do u wetin dem do my oga at d top.nigeria journalist wey b say everytin to dem na joke na gramatical error mr president dey avoid so b4 dem tek am do yeye.
Romance › Re: When You Win Lottery And Your Girlfriend Shouts "We Have Won" by cybriz82(m): 1:05pm On Jan 14, 2016
Sorry abeg who be the we sef? Money wey I win na em u wan claim for we? U well so? Na we play d game abi na me play am?
Health › Re: How I Lost 12 Pounds In One Week With Egg Diet. by cybriz82(op): 10:44am On Jan 14, 2016
Lolz my bro egg no dey kill person read again with ur eyes wild open dis tym.apple also help reduce weight.eat d apple 1st b4 eatin breastfast.
Pets › Re: I Want To Have A Snake As A Pet by cybriz82(m): 2:34am On Jan 14, 2016
Go to benin ore road u knw badagry xpress nau? Those bush just go der by 2am I guaranteen u will cme home anaconda.akoba adaba u 4 kukuma tell us say u dey look for bridge wey u go fit jump over.
Romance › Re: She Slept With My Best Buddy And Expects Me To End Friendship With Him. by cybriz82(m): 2:26am On Jan 14, 2016
Ur frnd na classic werey oya go meet her mek una dey werey dey go.
Romance › Re: How Many Guys Can Do This? by cybriz82(m): 2:23am On Jan 14, 2016
Yes I cn do it.when nepa tek light for night.
Science/Technology › Re: Man Constructs Bicycle With Wood: Innovative Or Simply Genius? (Picture) by cybriz82(m): 2:20am On Jan 14, 2016
I tink say d tyre go b wood also.
Agriculture › Re: I Killed This Giant Wild Cat For Killing My Chickens (Photos) by cybriz82(m): 2:10am On Jan 14, 2016
D op AKA (animal isis) and anyday dem catch ur chicken eatin sum1 s coaroach or ant.na so dem go kill am too.
Agriculture › Re: I Killed This Giant Wild Cat For Killing My Chickens (Photos) by cybriz82(m): 2:09am On Jan 14, 2016
D op AKA (animal isis)
Agriculture › Re: I Killed This Giant Wild Cat For Killing My Chickens (Photos) by cybriz82(m): 2:06am On Jan 14, 2016
No wonder back in 1960 dem dey kill every child wey dey bear amaka.amaka in greek words mean.mumuness.
Agriculture › Re: I Killed This Giant Wild Cat For Killing My Chickens (Photos) by cybriz82(m): 2:04am On Jan 14, 2016
hmmmm see professor abeg.n na d same chicken u dey kill chop too.n yet u no remember to preserve der life abi? Dat cat better pass u.cus na animal wey no dey tink.bt u wey dey tink.no dey use ur tinkin well walai.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 154 pages)