Cybriz82's Posts
Nairaland Forum › Cybriz82's Profile › Cybriz82's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 154 pages)
D guy na olodo.fear fear dey worry am. |
Olosho babes cryin in d wind or cryin in d rain abi na cryin in d sun?..if I hear say na only him b d guy wey una rub body with ehnnn. See dem sheybi una dn kill am? Dey go everly move on sharp sharp. |
50 first date, scareface(eddy montanna) never ending story,jumanji,the hook,little nicky, click,hancock,gladiator,army of darkness(evil dead) walking dead, who am I(jackie chan) twins(alnold schwarneger) flash point, van helsin,desperate housewives, oc,breaking bad, |
Wow she is crazy just like u...and stop postin rubbish here oga ade. |
Busy or no busy....dis na spiritual mata...even if u dey work ontop of sea u go still do am.. |
Even if lil wayne smoke 2000wraps of oshogbo weed.he wll never go on stage like dis.only kids here wudnt knw wat photoshop is.old pic for dat mata. |
Liv dat kid alone jur.dnt mind him.wat do dey abt photoshop.even dis pic is an old pic...lilwayne aint dat crazy. |
U no well n yet u wan kill urself by holdin ur breath cus of ur yeye park.sickness never hold u b dat. |
Good old days.thuraya cars. Strong n reliable no shaking. |
Trading place .atlis he paid u for ur service. |
N u will never hav dat kind of power cus na ashawo dey worry u so.thousand of people wey dn die thru bh.u didn't wish to bring dat bk...God knw ur mind dat y u cnt never hav dat kind of power. |
Ask her to give u d address of d armed robbers.so u cn go n confirm it urself. |
*smh all dis praise cus of FTC? Abeg no vex who baf u dis mrnin? |
Big lie.dat wz during xmas perioud.when olamide n don jazzy go buy bag of rice for dangote house. |
See how dem dey smile like hungry hyena...meaninless photo. |
Den her husband is using iphone 7..ur dad is using iphone 4.ur pastor son is using iphone 8.ur elder brother is using iphone 3..pls continuel.av u finish going thru her fone? |
Ugly abi terrible? Look like d witch I once saw in my dream.thnk God I killd her sha with broom. |
U went to visit a friend abi u also live there...frnd ko prend ni.n by d way how e tek affect u.shey ur popcy too na popo.cus d way u go round d whole community snapin anyhow.if to say u be stranger for dat area.popo for dn tek u do pratice.popo livin der no send anybody.na u wan cm help dem drink der alumobitter? |
I was xpectin to see a gold platter face.so na pikin wey u dey be dis? U dn tire to hide am? Lobbish. |
Back den in aj city.cme bk frm school faith n nursery sch prince fadina.entee house remove ur sch uniform chop clean mouth with singlet n sch shot still on.drink water carry ball den off to d street.monkey pose.d only tin wey dey end d match n when sumbody fall inside gutter.next tin u will hear is aluwe ojabo sinu gutter ewaa wo koto lo!.na bike tyre I enjoy pass car tyre too heavy.bottle cover with radio cassete plastic rubber like ball.I sabi am wella.jagwovva eko motor.(Swinging)sum people just wish dey cud b 4yr old again. |
Den y complain abt d data cost.keep watchin ur 7hd na n stop cmplainin here.sum1 offer u a solution u till dey cmplain. |
Will dey ban kerosine n fuel also? Lobbish upon lobbish. |
Gerararhere my frnd...who u dey wait for? Y nt set example for d rest to follow.na so e dey sweet u to type for here abi? |
Lalaticlacla or lalaticlala pls cut orr change dat name abeg. |
U just wake up 1 mrning say na radio biafra u wan do?hmmm na wa ooo. |
Make una kill una self by una self.birds of d same feather. |
This effective weight loss plan is in fact a low- calorie diet intended for fast weight loss, but not for long-term weight loss. It is a fact that your body needs calories for energy, and by depriving your body of nutrition for an extended time you can damage your body, weaken your metabolism, and increase your risk for various health conditions. However, if you want to lose weight quickly, you must try this egg diet and see the results by yourself. The Egg Diet Eggs are extremely healthy, since they are full of protein and nutrients. Their consumption provides your body with the majority of needed vitamins and nutrients. By their intake and elimination of unhealthy foods for a week, you will significantly build up your metabolism and start shedding weight. When you first look at this diet, there does not appear to be much food, but eggs will provide satiety. At the end of seven days, you will have lost 12 pounds following this egg diet for weight loss. Here is the diet plan for the week: 1st day Breakfast-2 boiled eggs, 2 oranges, and 1 cup of low-fat milk Lunch- 6 ounces of boiled skinless chicken,1 cup of yogurt Dinner- one boiled egg, 5 ounces of boiled skinless chicken and one orange 2nd day Breakfast- 2 boiled eggs with juice from one lemon Lunch- 5 ounces of roasted fish, 1 grapefruit Dinner- 3 hard-boiled eggs. 3rd day Breakfast- 2 hard-boiled eggs, 1 cup of warm water with 1 freshly squeezed lemon Lunch- 6 ounces of boiled beef, 1 grapefruit Dinner- 3 hard-boiled eggs 4th day Breakfast- -- 3 scrambled eggs with onion, parsley, and dill Lunch- 5 ounces of cooked chicken with salad Dinner- 1 hard-boiled egg, 2 oranges 5th day Breakfast- 2 carrots, 2 hard-boiled eggs, -1 tablespoon of sour cream Lunch- 2 carrots, 1 cup of fresh orange juice Dinner- 3 ounces of boiled fish, 1 boiled egg 6th day Breakfast- 5 ounces of low-fat yogurt, 1 freshly squeezed lemon or orange for breakfast Lunch- 2 boiled eggs, 2 grapefruits Dinner- a glass of water 7th day Breakfast- 2 boiled eggs, half a grapefruit Lunch- 6 ounces of beef, 1 orange Dinner- a glass of water This egg diet for weight loss is easy to follow, but you need to use it only for one week. You ought to drink plenty of water and follow through with the steps to maximize your weight loss. After the week ends, start eating normally again, but the first few days, in order to prevent shocking your body with food, eat plenty of cheese, eggs, oranges, and grapefruit. |
Because d vice is a dogo...mr president is a dogoyaro...dat y der is difent. |
Den d woman of ur dream must surely knw how to drive.n if she cnt.den give d old lady d key n tell her to go save herself.lemme see if she will nt get well sharp sharp.stay with ur dream girl.na ur frnd knw d next step he go tek cus u dn already try for am.no b ur force say him no sabi drive. |
Daddy kini If I hear daddy ehnnn.dis small man daddy abi ur boyfrnd..ntin bad sha even if u are dating her grandpa u set wella no b small carry on jur. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 154 pages)
If I hear daddy ehnnn.dis small man daddy abi ur boyfrnd..ntin bad sha even if u are dating her grandpa u set wella no b small carry on jur.