Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 457 pages)
Slappers chapel family. Na blood e dey. |
Mtcheww |
Liesss |
Tinubu no know which one to shook mouth put first. Whether an Sanusi own oh abi na Oshio own oh, baba just tire for the kind work wey the North give am. Everybody go dey alright las las Dem don give am further maths to solve without calculator. |
Op, this one na Tinubu and Oshio tori Sabina coronavirus tori? Tinubu no know which one to shook mouth put first. Whether an Sanusi own oh abi na Oshio own oh, baba just tire for the kind work wey the North give am. Everybody go dey alright las las Dem don give am further maths to solve without calculator. |
Tinubu no know which one to shook mouth put first. Whether an Sanusi own oh abi na Oshio own oh, baba just tire for the kind work wey the North give am. Everybody go dey alright las las |
Salatavor:I hear you hustler. Na una dey build clubs and bars for residential areas because na only una sabi hustle. |
Quit with the unecessary whipping up of sentiments. That you are a female and a mechanic isn't enough for you to flout laws without aby regard. If indeed you sighted your workshop in a residential zone, that you are a female mechanic who is empowering the youths shouldn't grant you a license to break the laws or do as you wish. Na one my sisters be the first female mechanic for Nigeria but she know her boundary. Lets learn to always do that which is right before crying blue murder where there isn't one. |
Power is trasient dem no gree hear. Hand go meet all of dem one by one. |
Na you even make the poor girl fail one course sef because of your Mumu ness and forcing yourself on her. If you be my brother ehn? You for collect from my hand because you be real Obote How many times I go tell una say people like una Dey irritate women wey know Wetin time talk. Sharp smart women hate mugus and sissy’s like you. You are only good to be trampled upon and used to no end. |
Na wa ooo |
Lol Na everyday the plan Dey unfold Bakare ready sell am from him pulpit so long as the VP slot is sure for him. Shameless power-hungry people. Let’s hope Nigerians can see beyond their noses this time due to the present lessons of “change”. Dey shine teeth with people wey their major doctrine and life ambition Na to annihilate you and your likes, all because of power. Shame on y’all |
mascot87:Happy birthday to you, more grace and God’s protection. Enjoy your day! |
Just for 3k? What could he have told the bank judging by your narrative. |
Sad news. May his soul find rest. |
This thing must really stink. Pukeee |
Esan Oyeeee |
We know this was the plan all along. |
I have always thought of a scenario as this and how gargantuan a gbege it would be. Wetin person wan talk or do? |
Doctor Perv. Only God knows how many ignorant women he must have used his position to abuse. |
Perv of a doctor. |
Gbola induced Stockholm syndrome |
Na wa oh |
This script sweet pass Sanusi own joor |
Lol Story for the naive mugus We dey watch the game. |
Now, let the nationwide tour begin in preparation for 2023. Na una go even clamour for am to contest. Tinubu go don weak like dodo for this game of thrones. Lol The North na the master of the game when it comes to Nigerian politics. |
Wonderful script. God dey. Small children wey never sabi wetin dey happen dey argue about PDP and APC...lol Oshiomole don serve him usefulness finish him don waka Nobody dey ask why Tinubu don lose him voice... When the North play their chess finish the South head go correct. The smart ones I appreciate for rising up with the Amotekun counter move. Na chess game we dey play I shake my head. Sanusi for 2023 Na me first greet am oh At the end, na the expected go begin dey shout Sanusi for President. I dey shake my head. Everybody eye go clear |
Opari... I love her guts Case closed. |
Na the real owner of the bobbi show so...allow am enjoy him thing. When Teddy dey use him old mouth dey suck the thing e no dey pain that time abi? If I whooz you now ehn? |
What good has ever come out from Niger State? Visit that State and you won't believe that's a State that has produced two Head of States. |
Dogs go go extinct for Nigeria be dat oh... |
Na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 457 pages)