Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 457 pages)
This one na shoe lace na for where dem lala dey hold meeting. |
Lol Gbese re o |
Dem try for this one. At all at all na him be winch pikin. |
Na to dey snap picture, dey give or collect handshake and salute we dey always see. |
Mtcheew... Unverified news.. |
No fukk to give. Good riddance to a coward knuckleheaded waste of sperm. His fellow waste of sperm killers will meet with the same horrible death, and the vicious cycle will continue that way until they all repent. Una no dey hear word abi? Go do strong man for hell. My heart goes out to his parents, siblings and other loved ones except his fellow cultists. |
The guy died in the line of duty. |
Good boy! Please, take her back. No be everybody millions dey fit. Where this your own come from sef come be suspect again. Abeg call the babe make she send you back to your destiny before she waka leave you again. |
Good one. |
Lol....politics. If I can't have it, let's do a sell-out while I get a VP slot in preparation for 2031. I too like short people. |
There'd soon be a genuine clamor for SWDC and SEDC, after all, make we continue to dey share and squander the money. |
The face of a thief... |
Advancedman:I say Amen and wish you great too. Naaa, Nairaland and members na home always... |
Your pot and the snake resemble sef |
EndiaSami:No lele |
Lol Wike, Okowa, and Udom dey ready to bankroll just in case. Politics too sweet like chess |
Kokaine:Will give you a heads up, make we buy Dangote comot for business jare |
Na so I go take brush one mod wey dey form Don dada for here... I go catch am for koro ![]() Furious Fury... |
Ekwensu don romance mammy water oh. Pope the Pope... I hail oh |
Na house painter paint the third picture face? |
Lol Making jests of their arm chair supporters wey go siddon for one yeye corner and online dey analyze and support them. Make una continue. Wetin dem carry for belle still different from wetin dey show for their face sha |
I dey my corner dey wait to buy the controlling shares from Dangote. Impossible is nothing..... We dey hustle.. |
Chocolatte01:Niger Delta man oh! |
Wow..... I'm sitting here and just wondering how you'd handle your own blood if he or she turns out to be more hyper than your babe's son. You mentioned how you hate noise of any sort, let's just say you definitely ain't prepared to have any kids of your own. It is obvious you have zero love for this kid and I'm afraid to tell you that, you can't love a momma and hate her toddler kid. From the woman's side, that'd be a no-no. It's best to "die" this relationship and bury whatever it is you feel for this woman because e no go work. It's a good thing you are letting it out on how you truly feel instead of to go dey use shame chop winch. Meat wey person dey forbid e no dey use teeth share am. If you can't love a kid no matter the circumstance, you'd have same problems with yours for sure and you'd be venting out your frustrations on your spouse and before you'd say Buha....you don open another thread here say your one year marriage don get k-leg. A child will always return the vibe given. In his innocence, he's able to pick up on your hatred for him which of course won't help him love you in return and the subtle tantrums is what you'll get as his way of protesting/rebelling. Show him some love and you'll be amazed how calm he'd become. I pray you grow up fast and find a way to handle this pretty well. Let her go bro.... |
Following in akimbo... |
Catty94:Yup. |
Catty94:You sabi am.. |
It will, Nigerians fear death pass hell fire (pun intended). Modified. If you want make Nigeria get sense small with this present crop of megalomaniac thieves, the FG should withdraw all armed police guards from them and enforce such directive to the letter, na the politicians go say dem no wan do again. |
They have been technically defeated. These are some IPOB miscreants. ![]() |
Can you imagine this flagrant abuse of power, position, and office? Let's hope it's some fake news. |
Impunity |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 214 215 216 217 218 219 220 221 222 (of 457 pages)
