Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 317 318 319 320 321 322 323 324 325 (of 457 pages)
Is that all...? This one chance bus no even get driver...how man wan take jump down from this bus sef. Conductor oshodi under bridge dey oh keep the change I dash you. |
Reactors...when is he visiting Fasoranti in Akure. That's the current Mecca. |
E be like say na to find one thing wey go draw this much attention do make everybody begin react, reactor and paying me visit...ahah Boredom dey the country sha no matter how much you get. That's why everybody dey turn bandwagon. |
Reno Omo Okro...the father 'Nosa' of our time.. ![]() |
The rich also cry |
Na which person tempers dey rise? Sack the inept thieving pot-bellied political soldiers I say. They are a disgrace to the armed forces. Sack, probe and jail them where found wanting of embezzlement. Wasting lives for selfish gains. Make dem go ask Alex Badeh |
Beautiful... The groom is her sister's hubby's look alike.. |
![]() Olamsoh:If you no dey no operations for the company na. Good title and job description I must say. ![]() |
femi4:Kai...talk about oga landlord |
E be like say one of your snakes don bite you for mouth. Na so Alex Badeh think and talk when him dey in charge. Una eye go clear one by one no be curse or swear. God is great. Political coward soldiers...these ones no fit dream of coup sef. I still respect the soldiers from the days of old down to Abacha's set. Those were the real soldiers. |
Shittyyy record |
The letter na JAMB question paper? I wished the Nigeran economy could be studied this meticulously. This ACF guys dey overhype themselves o I swear. How many cows dem don fit study to tell me how many days/steps e dey take one cow or group of cows to trek from Sokoto to Benin. Na the cow meat be my major concern because the way the meat dey kakaraka after all the trekking dey tire me honestly. To this end, I say...RUGA fall on ACF |
Let's hope he is aware there is still an N in the word Nigeria. |
Dem dey teach am tiki taka work |
Let's just hope he is still aware that there is an N in the word Nigeria. Na God hand we dey |
When the head of your village people association is a good typist. What a blunder |
Multiple remittances from various MDA's. In fact the account manager of our almighty TSA wey dey pangolo piggy bank go don see zeros wey him/her never ever see for him life before. Bia, Bubu get atm card to that account? Big boy things... ![]() |
Wetin be the bet9ja odds? Abeg wey those my "see below" fixed scores friend. Make una cum give me this game correct scores. Na 500k I want stake Before dem go exhaust this case Buhari don rule finish. No be Nigerian courts? |
EbukaHades10:Help me ask dem o. Whoen dem ban me I no dey kukuma worry myself. I notice say I dey dey more productive. I only read and have enough time to do my stuffs. |
Slay dustbin. Silly bloggers with reckless abuse of the Queen's language. |
Just as we don't have Italy here in RUGA 1:1 correct score You dey form "WE/HERE" like say you be Italian. When dem deport or kill you, your eye go clear. You better come back home to your RUGA |
Lol |
Dem dey ban me almost every day. I'm never allowed to respond to even a hello from some dickheads here. I get banned for my returned greetings while theirs stay put even when the greeting I'm responding to is rightly quoted and obvious. I was surprised I got unbanned today. I've been banned until 2026. |
COZA don COZA this one... What a life.... Mugu fall guy man wack Pikin wey don ready to cry before, you go give am konk for head come dey pet am make e no cry...haba wet in you dey find. Who wan die see who wan kill am |
PrincessB1:God go bless you for me my dear... Your boyfriend or husband no go suffer waist pain when you ask am how far... Na twins shaperly |
Way to go.... I've been wondering why they aren't utilizing the huge expanse of lands the North over. Where the lands are parched, Audu Ogbe should import and plant his Brazilian grass and save us these herdsmen/farmers clashes. As a plus, all the cattle can be identified and noted during the census, even their votes can be taken during elections without much of a squabble. Way to go I say.. RUGA the North over please... The Fulanis and their cows don trek tire. Person go buy beef to use teeth cut am na wahala because of too much waka. Abeg I like soft meat my teeth don old and weak...age things |
Una want better una life with other people sweat abi... Even the politicians wey dey chop everybody yam wey una dey use as excuse dey collect their own karma but una no dey know...go ask around Make una continue Lazy thieves On the scale of disgust and cowardly... I'd still rate an armed robber who'd put his life on the line and in the open, ready to take a bullet above these lazy cowardly imps who'd hide behind a keyboard lazily to reap from where they haven't sown. Oles |
These are notorious hungry crackheads. Stop overhyping these hungry codeine poppers, these ones no even sabi wetin be ctrl+v... |
Na this squad suppose play Algeria yesterday... Algeria for collect walahi See team plus substitute bench...very solid Mahrez for see ball play Na lalasticlala for stand for the middle of the pic as coach.. |
Engineering/Law students with cultism? Make una find me Zuma meme |
This is a very good and laudable move if only it isn't a declaration of "intended assets or worth" after his tenure. To this end, I'd call on Uncle Sam, the SA tax authority and our very own FIRS to live up to their billings with these our 'declarant up to the executive level. Una dooooh |
This is the definition of "the wicked runneth when no one pursueth". A very silly and comical move. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 317 318 319 320 321 322 323 324 325 (of 457 pages)

