Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 457 pages)
Udo Udoma wey eon swear say him no do again no matter the office wey dem give am?...lol |
This quite amazing and touching at the same time. Thanks for your courage babe even though some would want to hinge your decision on age going against you..but what I see is love undiluted. Happy union to you both... |
Ever green and pretty Ireti Doyle.. Congratulations to you guys... |
Shaking my head. They are obviously having fun though... |
Na today? This is a standard practice. You'd see one Gadzama Mohammed in all the Ministries, Departments, Agencies, paramilitary and the Military. An entire village can work with just one certificate. This is is the reality as we are faced with. |
Hmmm That their knife wey dey be like blade sha...scary |
It would depend on how much you earn and the cost of your brain... |
Ghen ghen ghen.... Fantastically corrupt people in all spheres... |
Where dem vaseline crew....food is ready... It haf finish true true... |
I love this man as an elder...would love to meet him in person someday... |
Tonto don use kolo push all of uba to the kerbs... |
Them go soon tell us say na Al Bashir from Sudan.. No be only 10 day working visit to the UK...na 10 day sick visit to the UK. Una go dey throw and abuse English words anyhow.. |
They raked in Nigeria's annual budget in just 4 days... What a rush.... |
Fatimatu Nwoko... |
Him own don be... I pity your neck panda panda... |
Banana and plantain which one dey weak pass when e don over ripe and dem come fry am... The answer na the way every body and everything don weak for the whole matter... Na so I go one corner go flex myself yesterday night...one guy wey siddon near me dey halla.."infact nna mehnnn na God go punish Buhari" lol This next for years don dey look like the 40 days and 40 nights wey Jesus Christ spend for wilderness already even before e begin... Drastic steps and actions needs to be taken.. Na less than seven people dey rule we country my people...dem be sadists...grandpa Bubu no even know wetin dey happen.. Na God go punish them...their day go soon break |
kayalla:You be sabi pikin jare.... ![]() |
kayalla:How you see am?? |
Jose wan go collect more allawee... |
Comfortably torn between the devil and the deep blue sea.... |
Bribery and corruption in full display... Wharapiry and desperation ... Ordinary donation wey one Chinese Billionaire make to one school wey him daughter from get admission na im dem dey gbege am for... |
Dem never dress and make up brother Bubu finish in preparation for the May 29th handover? What's this alarm about..let's hope there's nothing we are not being told. Whatever happens...government should be a continum and the transition should be seemless as Osinbanjo is very well capable of carrying on. Anything contrary, the Alibabas forming cabal would understand that power truly belongs to God first and then the people. |
The chickens are indeed coming home to roost. A great and well written article. The Northern elites haven't seen nothing yet...the poor will get so hungry someday and will have nothing else to feed on but the rich... This is exactly where we are right now. Sadly, it'll only get worse until the elites begin to lose their oppressive holds on these almajiris. As a nation, the North and her elites are comfortably seated on a keg of gun powder. GEJ was magnanimous enough to build them almajiri schools but their theiving elites as usual in a bid to keep holding them down in darkness told them the Southern infidel was evil and was trying to corrupt them with haram thus they abandoned yhe schools and kicked him to the kerbs. |
Good transfer....make e leave him comfort zone for once. He was too comfortable in Lagos hence, his ability and time to type and always spew trashes. This is what we call "oga landlord, travel and see..." At least e go learn how to speak igbo by the time e don finish... |
datigbogirl:No be lie na... ![]() |
Op na Slumps...na places like Maroko...Aj et al be slums... |
Olodo blogger...which kind cousin..... Na nephew... |
In fact. ...no comment... |
Gargantuan gbege of enormous proportion... I hope say the thing never peel your dick finish.... You enter boutique see shoe wey you like...chook hand for pocket...comot ya wallet pay...reach house begin test shoe wey your leg no fit enter.... Which kind wahala be dis my guy... You for jejely test your market before you buy.. No mind my joke jare... Go see a doctor... |
Dead body get accident...this is proper double wahala... Big Brother Naija dey learn work.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 360 361 362 363 364 365 366 367 368 (of 457 pages)
