Daddytime's Posts
Nairaland Forum › Daddytime's Profile › Daddytime's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 363 364 365 366 367 368 369 370 371 (of 457 pages)
Na this one una come dey argue about now abi... Oya make una publish una conditions of service make Boko publish their ow make we judge... The day wey Boko go by mistake publish their recruitment...unemployed Nigerian graduates go overwhelm their server.. |
Na wa oo...I been think say I get kolo o but my hatred na apprentice where this babe own dey oo. Abeg come help me hate Tuface... Signed Blackface... |
One night stand...or one for the road don hook una for throat.... Be careful Khalilah how you look for your supposed baby Dada because you just might be getting more thqn you bargained for... You'd end up getting inundated with 1001 guys who look exactly like your baby's dada looks and will even go a notch further to pull off all of his mannerisms to the "T" just because you are a cute babe and an American... Our guys dey find who dem go wreck him life o or use take find their way from this pit... Be wise... I fit adopt you and the boy sha..lol Aunty Linda dey help another woman look for the father of him baby.. she don see her pikin papa? Which kind wahala come this one now.. |
Amagite:Wetin this one wear for the last pic.. Na that kind pishure dey make Asa sing " I'm in chains...you are in chains too"... |
If na wallet of money now as small as it seems...dem for don move am since... Everybody from Government to Christians, Moslems and Pagans dey waka pass am go their churches, mosque and shrines while looking the other way... Let's just take out time and assume this was Jesus come in a very low key way as he was want to do in several instances in the bible...and he needed to see how humanity and the so-called Christians treat him even in death.... You see how everybody fail exam?? |
Lol...I often laugh My pants off everytime I read their lame excuses of slave trade and colonization as justification for their lazy sorry cursed trade and lifstyle as if they go about asking every potential victim to declare his race or Nationality and thus, refuse to collect money from their fellow colonised or slave-traded in quotes... monkey excuse... Woooo...when I was involved in this shameful cursed hustle...my first Victim was a Nigeria born and raised in the UK...we chop am so tey e go pack him South Korean friends to come continue payment when him money finish... Where the money today?? All gone the same crooked way I amassed them plus extra punishment for my crimes... Make una live right comot hand for bad thing...it pays not at the end.. |
Title and body dey tell different shiiit... Okombo moderators...na how to ban people dem sabi... Simple English. ..for wher? |
From his look in the aftermath...he is probably asking himself " how I take pick these village people call...this people network pass 10g oo..".. This thing wey I dey see for picture sef no go fit float for water talkless of swimming. Quota system quota system...na the result be this. As e no see the better Navy work do..my guy give himself bottle work...the guy dey swim for sand think say na water... Shayo na bastard... |
You no even need to curse dem at all...dem dey use their two hands carry curse put for their head and pocket... |
Monkey... These ones won't even know the name of his present IG...that's how dull and detached from happenings around them they are. If he was awoke...he'd know he just got himself fired... |
Kai...Africa... No autopsy or whatever to ascertain the veracity of this comcumbulated sounding story to determine the true cause of death. The ever ready local undertakers who take delight in interring any thing interrable don wrap the poor souls up sharp sharp to bury... Only God knows how many semi-dead or unconscious people dem don bury alive for this our continent. This incidence needs proper investigation.. |
Wiseandtrue:No mind dem.... Money wey too small for dem to dash one of their smallies.. |
The question should be... How hard are you and your fellow megalomaniacs from the executive, the National assembly down to every other arms are working to earn or deserve your jumbo salaries and allowances. The Nigerian minimum wage worker should work harder for less than $100 with plenty abeg to bring in more monies for you thieving lots to settle yourselves abi.... All of una no normal... |
Idiotic jobless gbeboruns...make dem go beat her na.... Una wey una mama sabi train pikin...how market? |
MVP... The real Mr Koko with his kokolets.. |
FFK.... This guy dey use Tramadol too.... |
A pride she is to us...but I'm not very sure she wouldn't chuckle if one was to refer to her as a Nigerian/Biafran... She could tell you " I'm sorry...my parents are/were Nigerian but I'm American".. |
Na so... |
Even this monkey gallant pass Oshiomhole..... If this one get better account balance the Iaras and Regina Daniels of this world go still kiss am call am honey... |
E easy to deduce people wey prefer to die by auto accident... Mumu girl...what are you bringing to the tqble aside some fat filled body parts... |
Hmmm...na God hand we dey |
Okay...clap for yaself... |
The short mqn devil will be disgraced... |
Muplti-billionaire....stupid bloggers... |
My name is karma and I am gently seated on a corner...looking at your friend, shaking my head and feeling sorry for him. By the time I'm done with him...we won't even find a house to come to... Evil sissy guys all around us... |
Lol...quit with the hate and attract the positive auras |
See face like bokito the gorilla wey escape from Rotterdam zoo... |
The lil cute one kobo leg though....she'd definitely stretch out of it as she grows... |
bendike:Na man you be.....na one of my daughters be that sha... |
Otuocha.... Some guys are born reprobates...very disgusting....tell me why a woman won't cheat on such a disgrace of a weakling...women love to be with such knuckleheads because they can turn them whithersoever they wish and not for true love sake... Every woman desires a truly manly man and not some sissy.. they are a turn off for most women. Idiot boy.. e go commit suicide by the time dat olosho don finish with him numb skull. If to say na my brother...na him shoe lace I go take tie him hand and leg then give am better flogging to reset him brains. Monkey boy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 363 364 365 366 367 368 369 370 371 (of 457 pages)
