Daduke2k's Posts
Nairaland Forum › Daduke2k's Profile › Daduke2k's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 105 pages)
If u lov sum1 , walk up 2 him/her and proclaim ur luv, if its nt returnd, it wuldnt kil u , there ar many fishes in d ocean. |
U re kinda right just noticd dat. |
Believ me its real. Bt who b dat wey u mama-g kom luv at first sight. Dat guy don enter one chance. Hehehe |
I luv pink polo tops and shirts. Bt its feminine color ,luv it though. |
Niggy, no mind am, na so dem dey misbehave. U try gan sef, wetin u go do b say, mak u corner am anytime yarn am wela. Tak am bak 2 d stadium and mak sur she get bowleg b4 she komot. |
Umph, hey every one, sup googles dear. How U chilin? |
Send her bak. |
Mak una go fain bera job nah. D person wey post dis go dey 19 yrs nw, nawa o abeg mak una no dey cary old topics com here. |
Civilizd my foot, y dont own up 2 d fact dat d way africans do things aint dat way in d western world. In Nigeria women cook d food, oyinbo don corrupt una head. Women education ends in d kitchen wheda u like it or not. Lawyer o ,banker o, governor o, u must cook 4 ur hubby. Shikina |
But bros o na so so harasment u dey cos bar, later u go wan drink alcoh. Mind ya sef o. |
Dont wory its 1 nil nw, chelfea is out of d game. |
Lol. Typical nairaland. |
Hey coochie, wher hav u been? Misd ya like 1000# note. Hehehe. |
Poster nawa 4 u ooo, bt d babe too lepa oo. Comot d she no fain. |
Wait 4 am nah. Mak we dey discuss dey wait. |
*sneaks in* *whispers* guyz i dey hear wetin una dey talk, wey ma own nah. As d owner no dey, na jollificate nah. Hehehe, give a bottle of armarula mak man high. |
Nawa o. U fal hand, u even knelt down 2 beg. Upgrade dude. |
Guy nawo 4 u o, u dey fal hand. Maintain nah. |
No, na my papa bro wey dey ova sea, talk say im friend wife's broda , giv am so im com reach me. Na ma own. I wan use am 4 pweety's bufday. |
Hw abt bumkum, tehehehe |
U can do it. Bt dis is an old post, i dont c how it wil help d poster |
Lol. Ah nawa o, y u dey mark me nah, u no c dat lamborghini wey park dia, na me get am. Hehe |
Hav u ever had enof money on u bt u ar stranded? It s a case of circumstance. |
Its late i gotta go, barman heres ur check, u can keep d change. *drives off* |
Hey we talkin abt art, fil ma glass abeg. Barman |
Nice ,dats oil. U did it? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 105 pages)