Darfur's Posts
Nairaland Forum › Darfur's Profile › Darfur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
all those tv pastors in nigeria, i no trust them. as for olumba olumba . . . . . him own na confirmed magomago. those guys na jujupriests |
@omogenaija and soulpatrol how i go leave stingy UK when stinginess na my personal character anyway, as soon as i finish my study in the UK i dey come that US to see if my stinginess go reduce ![]() and by the way, i dey vex for una wey dey US. . infact i be the UK version of elgaxton. . . .nigerians in the US are wicked they cant even call us in the UK ![]() |
@elgie, i no go work today. as i dey now, i dey find any dirty toilet wey i fit clean even if na £5/hr them go pay me i no mind u nko, i know say u go don submit another application for work somewhere my brother na so life be. keep trying. but those ya friends wey dey UK and no gree call you, them wicked oo abeg fire me their number or address make i personally go their house (UK no too big for size, i fit waka round the whole country in 2 days)ehee, as naijans in UK na completely and unrepentant stingy dudes, make u show the way by donating to the darfur refugees. God go bless you and may be help you get visa to cameroon wey u don dey find since 7 years ago @ tats how man go do, as i no get money make i try to entertain my naija brother wey him UK friends don abandon ![]() |
nigerians in the UK are stingy and yet western union money transfer is still in business. who then is keeping them in business in the UK? Tony Blair? the simple thing is that people are sending money to those who matter to them. if yuor so called friends aint sending you dough or even calling you it means you dont matter to them. period. go to banks in naija where western union is involved and lots of money come from the US and after US the next best source is UK. and yet somebody is talking trash. you dont matter to them. that's it. so take time and get a life ![]() for me o, i'm not sending money to anyone b/c i aint got any to send. can a poor man send money to a poor man? ![]() but to say the whole UK NA WA O. the nigerian diaspora remaind the greatest foreign investor to the nigerian economy. and that to a great extent includes the UK. guys, get a life and live it ![]() |
@'kuns and his like minded confused fellows there is no substance whatsoever in your story i think you guys need to do more research to adequately substantiate your story. i wish you luck ![]() |
@kuns, horus and their likes you guys are mad. confirmed. ![]() we need to seriously consider a mental home for you guys ![]() |
idleness ![]() |
those people na wayo hoha. even all those miracles should be investigated for clarity . na so one woman go recieve healing from diabetes for one church and started to eat what she should not eat as a diabetic, now the beautiful woman is resting with the lord. she died from complications of diabetes. i'm sure the pastor of the church that healed her did not attend the funeral. nonsense ![]() |
even the other chris (okotie) that one wey say God de choose am for every election. all those nigerian pastors i fear dem. |
Esss:hahahaha ha i go die ooooooo. me i no trust that man hoha. which kind pastor? i no trust that man. i get many things to say but make i take am easy. let me start with. . . . i no trust am. and all him followers de vex me. i no see that reflection Godliness in his ardent followers. at all. beware of people who centre so much on prosperity messages. |
soulpatrol:haba ![]() Saddam:no need explaining ya bad belle. ya name says it all. wetin concern you where person dey. onye obi olugbo ![]() @good old elgie the thing is, everyday i see naijans going to buy phone cards for international calls, and they also pay regular visits to western union offices (darfur excluded o ) my guess is that they call and send money to people that matter, people that are worth their time.so if you get neither calls or "pocket money" from the UK the simple thing is that u dont matter to all ur friends in the UK and u aint worth thier dime or their time. so elgie, get a life, i hear u are already 27. hmmmmn time don de go o, get a life and quit whining up and down ![]() |
ruudie roodey too rude to be good |
i looooooooooooove this thread ![]() pls guys, make una try call elgaxton o, abegi. for someone who feels UK naijans are not living like he does and still expects things from Uk naijans, must a very mean fellow. but try call am shaa, it may make him feel better. also try to make him feel important by bringing yourself down b4 him. . . . .you could start by saying u've not had any good food in 1 week. it makes him feel good to believe he is living larger than guys in the UK. pls try make a naija brother happy. here. . . try thiswww.callelgaxton.nairaland.co.uk he go like am ![]() elgie, the ball is in ur court. drop ya number, you just got for yourself a completely humorous set of new friends. ![]() |
omoge: i don die o. this thread go kill me. i looooooooooove this thread ![]() |
hey guys (even those in UK included) try do something for people who need the help abeg www.AidDarfur.org a little will help. cheers |
my greates crush is not in sports though. she's a hollywood star. . . . .whoopi goldberg. i just want to give her a warm kiss. |
kulzoid4u:lol. na for freewilly ![]() ehee, de person wey u de find na babe wey dey lagos. her name is christiana and her e-mail addy na gistwitwunmi@yahoo.com get more info from https://www.nairaland.com/nigeria?action=profile;u=34768 |
aisha2:are you a doctor? ![]() |
yes sir!!!!! ![]() |
@freewilly, we shall call you. . . . . otele nwuru anwu 1 of nairalandi ![]() |
@siena, chai, i for happy if to say u be woman i de find correct naija babe wey i fit dey bam with i no go fit call outside. hoha i de talk my own. i no expect anyone to like me, but if anyone like me alleluia ![]() so siena we go yarn later sha, u know my e-mail addy for my profile |
for me o, i'm struggling here and getting small small dough wey i take de pay bills and also tuition. i for no fit get am for naija. as for school, i'll be through in 1 yr (no ASUU strike) i'm safe where i dey. there are problems but i'm not complaining. we talk of racism here in the UK but in naija there are stuff i had to suffer b/c of my tribe. so wetin dey? the issue now be say, my life is moving on, i heading towards my degree (by God's grace) and also there is a wealth of exposure u get by just living in a country like the UK, which is invaluable. so i'm good. it aint my country, yes. but how did my country treat me? How? anyway, elgaxton say nobody de communicate with am, by keeping this thread alive, and with jokes too, i do hope elgaxton will be a lil bit happy to be keeping some sort of contact with briticos i wonder why e must keep contact, afterall i nova hear say person here de complain say him friends for naija no de call am |
bros no worry. i go soon finish school. i'll return to naija as a british trained technocrat, i go come be your boss for that your office ![]() i know say cameroon no go even give you visa, but anyhow i go tell yar'adua say make him try extend ya visa to remain in naija b/c i hear say e be like say u from chad sef ![]() |
Elgaxton:true true u nova comot that naija b4. u no know say some cities na actually megacities eh? elgaxton de bushman ![]() many "cities" dey for london u hear. . . . . westminster, tottenham, chelsea, fulham, enfield(greater london) etc US has more megacities. anyway, you go try disvirging your passport with cameroon anyhow, abroad na abroad ![]() |
hey elgie u don return? u say u wan enter US. hehehehehee anyway sha, the connection wey i get na for US embassy in london. that means u go still 1st enter london so u still have to enter british high commission for Abuja. that brings us back to my friend Mr Winterbottom at the Abuja high commision tell am say na darfur send yougive me a call to update me (as I no go fit call you now, u know how far we briticos no de ever call) |
anyway, as soon as i finish my study in the UK i dey come that US to see if my stinginess go reduce 

. 
