Daveambition's Posts
Nairaland Forum › Daveambition's Profile › Daveambition's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
Na normal thing, @ early 20s waist don begin dey scratch yu. Wetin yu need rn na man wey go fit hang yu for wall lyk Plasma, give yu bettah wheel-barrow style; with ur two legs ontop im shoulder... Jam u from behind lyk who dey learn driving til yu squirt.. Just imagine that kind cruise, & e go make brain if short gurl lyk yu sabi swallow too. |
This one don use taxpayers money take transform her self to Egungun... Even the kids are terrified, not a single smile on their cheek |
illicit:Duck sit ur ass down & be humble, don't stand before me & say yu have "OTHER PLACES TO BE"... They didn't go to his houz & dragged him, he saw their advert & applied.. Why yu go cme my office dey rant, bomb dey ur head..? |
That's their own cup of Agbo. Btw, anyone heard from "Mosdii" lately..? Kraze dey diz forum sha oo, pesin go just create signature such as:> Nigerian Girls Are Useless, All Of Them... Lol, very odd & funny speech. Awon "Damn Nigga" et "FalseProphet" Kolomental squad.. |
The composer of that mail na savage... Craze no dey finish for naija, everyday new cases.. |
Cheers to all my geez wey tie their fat kpo on deck to celebrate the birth of Christ Jesus.. No be we get the life, na wetin we born come see E be God be our mediator & Only Him Can Judge Merry Christmas Y'all |
Imagine that creepy scary moment where yu're tryin to kill a black snake in the dark with ur smartphone torch, then suddenly ur phone rings & the torch goes off.. hehehehehe; ur heart go skip beat immediately, jakpa jakpa |
Mtcheewww... Thing gender too like to dey derail on irrelevant subject.. I no kuku get strength to drag maahta with anybody rn... I just say make i wish "MEN DEM" Merry Christmas.. Push the LIKE button for reply |
Seun need to shut down this forum for a while, it's no longer serving it purpose.. Na xo xo kids full here, typing jargons |
IbrahimSkiba:0693378147*ACCESS-BANK |
The way most of yu mix pleasure with business baffles me a lot.. Imagine bleeping ur own employee on a daily & stil tagging her as ur gurl-friend God forbid most Nigeria men o... Yu dey bang pesin daughter steadily buh to buy food for her na war Una go just dey oppress innocent ppl with wealth wey no reach to secure 2-acres of land inside this lagos... Oga wey dey nyash im worker(s) how im want take uphold respect from them.? |
Grown up man go just sidon dey write rubbish long epistle give public.. Marriage no sweet buh yu enjoy'am reach 17yrs Yu can only deceive the gullible ones.. Things i read here on a daily fit make man puke |
After 16months in a relationship, we both decided it's time for us to settle down as husband & wife. Went with my elders for introduction, the next month was supposed to be our traditional marriage but Bae came visiting during weekend & told me she's not accepting only traditional wedding, say we MUST proceed with White wedding after T.M or she & her family wil not accept me.. Thinking it was a joke until she started threatening me with breakup, i sat her down one faithful evening at a friend's party & asked her; do yu have any fund, even if na 200k i'll add my own cash to complete it so we two go proceed with the W.W. My woman begin logic, saying her tradition forbids women to assist their man financially in marriage. After much much i invited her to my crib & we both ate & drank enough alcohol, when i noticed she was becoming tipsy i gbe her go room. Lay her on the bed, ON a.c & cover her up.. Je jely took off her engagement ring from her finger & pas my necklace thru it. It now serve as pendant to me |
Kriss216:Na who neva marry yet dey thug about.. Thanks to Nairaland wey dey teach most of una English, who no get academical knowledge to the word "SIMP" go follow dey yarn dust.. Dummies just full this forum & lacks mutual respect |
Kriss216:Alaye relax. Na when yu wife a woman yu go knw say dem get manipulative formats.. Yu either abide to most of their terms&condition or angrily leave the house, las las yu'll stil return home & by then; she sef go don strategise another method to provoke yu the more.. Hardman no be for wey punna dey o, conji go bring yu to ur kness begging.. Forget wetin most men dey form outside, behind close doors dem weak dyeee |
Kobojunkie:Shey na only me no understand this comment ni..? |
MufasaLion:Yu wil not make Heaven.. Na for Devil to gve yu firewood to go start-up ur own hell go be the final conclusion... |
Stunt man.. Burna weed don finish, once im supplier arrive with refill sack of Cannabis, he will return to the old rebellious & ill temptered him again... |
Make dey arrest all of them.
How dare them go against their doctrine & religion to protest.
Sai Buhari til 2030.. |
Ewu Gambia Clap for urself.. |
Don't Owe Any Man..
Distance Urself From Broke & Unproductive Girls... |
The beauty of a woman is in her hair & childbearing.. BTW; when are we going to stop all this talks bout women.. Majority of the men on this forum complains a lot bout unnecessary things.. It's either; woman this, woman that or woman stinks.. Make una rest abeg |
I just want leave this country, naija don caast.. Citizen dey struggle like slaves, i humbly denounce my citizenship.. I no dey do again. |
Daddy Falz to the rescue, let justice prevail... |
Ode Which kind Expensive Alcoholic drink go cause man to squeez face & shout arrrrrrrhhhh, shey na Agbo Liquior? Imagine, gurl wey yu neva wife get the boldness to down ur gin inside sink & stil stand before yu to say it with no remorse; mtcheeww... My Bae won't even dare to trash my Cannabis, i'll smash her PC/iphone immediately... I don't tolerate some certain shit |
All this gibbrish wey yu write up there shey na bcuz say yu don nyash the innocent gurl to ur satifaction abi.? After wastefully depriving the gurl 9month of true luv, yu go calendar to find title wey yu go use as excuss take end the relatnshp. Poor gurl fit dey somewhere rn dey hype yu give her friends.... Lord, every unfriendly & rebellious advocate of Satan disguising as Soulmate to deceive my female siblings; may they run mad IJN |
Imagine the innocent souls wey this one go don send go prison. & na this kind fake lawyer(s) dey bill person heavy charges.. Arrogant & rubbish set of rebellious cankerworms parading the street of a lawless nation. |
Godons1:Gullible miscreant, keep on displaying the lunatic trait in yu.. |
PrinceOfLagos:Information Knowledge & wisdom to interact.. That's what yu lack rn.. |

