Daveambition's Posts
Nairaland Forum › Daveambition's Profile › Daveambition's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
PrinceOfLagos:What's this comparison all bout.? E be lyk once una just switch-on data, the brain shuts down.. |
A typical example of "What You Order For Vs What You Get"... O nu ndi otu TheFutureIsFemale., |
Lmao...... For me; na the headline.. "From God When, To God Abeg" Choooi, ppl dey suffer inside relationship ooh. Mtcheeww. God bless every SINGLE souls, una be the real Mvp.. |
Train ur mind to control emotional blackmail & stop showcasing sympath in business, some costumers are gifted manipulators.. I just hope yu're nt the woman, portraying like the salesgirl to nack us too.? Naija na cruise jaare.. |
Na Perv mindset this guy carry. This op is probably pre-maditating a rebellious plan to bed one of his siblings.. Bcuz, i no understand why guyman go reason this kinda evil thought. Haba,,,,,,,nawao.. |
Knowledge no go kuku kee Davido. Baba stylishly dey cover up for im popsy make EFCC no begin probe the old man for extravagant spendings in years |
Shey if to say FG done gree sign Gun License to citizen, iswear to trace yu cme houz no for hard me. Wahali |
Lucky man, people wey dey interrogate'am sef na calm individual(s).. Mtcheewww, they even allow make im sidon, person wey suppose dey roll for ground with enough lashing. Beat wérèy put for im body, sharparly. |
Kriss216:Ororo wey dey ur head dey drip sense.. Knowledge no go kee yu |
Nawao, normal me i dey reason say na Buhari/APC be the worst kind of satanic advocate, not knowing that majority of Nigerians dey wrestle with unseen demons behind close doors.. Abeg help summon Lilith, tell her to go Aso Rock go strangle person for us; if not say yu go breakup with her. Make sure yu appear bold & serious while addressing her, no let her seduce yu ooh |
I don't understand this kind of public validation ppl seek from social media most times.. How person(s) go kpai my blood, rather to think on how to track down im killers; yu login internet dey vent unnecessarily.. Ogun keee anyone wey go ever dare to do my own person wrong/evil.. RIP to the younster who's live was hastily cut short by foes who disguise as friends.. |
Wawelexy:Simple instruction ur head no fit carry.. Mtcheewww |
Sammyklever:Alaye abeg kuku stop to quote ppl, make whosoever want gift us sumtin see space to comment nah |
Omo, i for like adopt any foreign breed puppy buh their price too high; i need who go gift me a cute puppy inside this Pitakwa.. My 2yrs old daughter dey bug me dyeeee & she fancy dogs a lot.. |
Meanwhile our own female celebs like Tiwa & Co are here uploading porn on their social media handle to stay relevant.. Rubbish & Cankerworms |
Bobby Bob Ur own kuku bettah say the same moment wey yu dey complain bout being Single that guy behind yu, on red jersey; dey jogg to come Take yu... Lucky yu, even Bobrisky sef go dey envy u.. |
Kriss216:Na this kind yeye & devilish quotes i read here throughout last year inside Nairaland wey sink me more into committing the act of masturbation.. Person go come Nairaland to seek for help to quit an addiction but majority of una go stil find ways to fuel the person to continue im sinful act. Una go just dey glorify bahd bad tins up in here.. I knw Man was born as slave to sin buh na freedom most of us dey fight for rn, stop taking us back to where we fought ourselves out. E dey kill our efforts, determinations & goals to quit. |
I pray God helps everyone battling with any form addiction IJN... I'm a guy that works only 3days in a week due to the nature of my hustle. I spend the remaining 4days of the week at home in front of my desktop surfing the web but that urge for masturbation never dies down. Daily i keep prayin to God for intervention to overcome that spirit behind porn addiction, but las las guyman go stil go back to im vomit & later plead for forgiveness from God. But recently i learn new format to quench my sexual urge & it has to do with reading books, for 2months now i have stopped masturbating bcuz i realize that idleness is the grandmaster of addiction, satan fancy who dey always sit idle... My free days na steady reading & if after 4/5hours of reading, once i drop book na straight to balcony to puff Cannabis. After my 35mins smoke session i go bck to read for at least 2hrs bfo switching to Arise-news or Nairaland for daily updates.. There are ways or strategy to kill that porn addiction, yu need find ur own format. |
Yu don't drink, yu don't smoke What bout Olosho, yu sef dey gbe-body abi.? Ur problem no far from ur waiste, moreover; priick no get shoulder na why punna dey make neck spin |
Cokahot:Yu are the main bittered & arrogant person in all of this.. Going around labeling people "Bastard&Idiot" potrays yu more like a rebellious cankerworm. FYI, food na shit, no dey use'am brag say yu feed someone.. Yu gve someone food no mean say yu give'am life.. Instead of narrating the sceniaro in a mature manner, yu jst cme online dey rant rubbish.. |
How many Queen(s) do yu see roaming bout the media & street butt naked.? |
Lol.. Naija na cruise.. The deceased was visually impaired but im see road go sell land & stil refuse to share the profit. An average Nigerian is fraudulent |
I learn different stuffs daily on this form, and i also read weirdo shits too but at the end; i get educated.. Anyone heard or seen that {DAMN NIGGA} dude, Slawmoiir or whatever be the spelling yo? |
Young, vibrant & a legit hustler gone. RIP The guy above me na among the abnormal ppl wey we get inside this forum, very yeye somebody.. NwaAmaikpe the clown king |
Some self acclaimed MOG in this country lacks a lot of spiritual knowledge.. The holy bible makes it clear that hands should not be hastily laid on anyone. This is bcuz it may lead to sharing in the sins of either who the hand is being laid or who is laying the hand, & or it may taint the purity of both or either of the party.. |
Ironically, i knew the Nigeria Army will publicly come forward to deny the report.. To them it's always {FAKE NEWS, PROPAGANDA or DOCTORED VIDEO} The gallant soldier which the N.A claim died does not have name ni.? Rubbish |
Nawa'o Well, no matter what will be said or done by individuals on this forum to help any depressed person(s). Who go commit suicide go stil commit the suicide.. My own quote be say "Whatever yu gve power to, has power over yu; if only yu allow it"... My prayer to yu na make GOD, the mediator of longevity health grant yu eternal life. Amen... |
PrinceOfLagos:Mtcheeew.. For the sake of this ur comment, i now presume you & the Op are both rebellious cankerworms.. Dey need measure sense give the both of una, N750 per cup.. |
