Daveambition's Posts
Nairaland Forum › Daveambition's Profile › Daveambition's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 25 pages)
As a MAN; lacking spiritual Understanding or ethical ability to intellectually solve problems will always lead to ur doom.. |
When GOD dey ur matter, even ur NONSENSE go begin pave ways... On a normal day, we all go badmouth that drawing + the artist... |
AUDIO... Believe naija olokpa at ur own peril; non of those officers go undergo that "Orderly Room Trial"..... BTW, wetin occur wey make the 4 cankerworm faces no display along side the news? |
In summary under streetwise perspective, wetin that Olokpa; Mr Hakeem dey try yarn us indirectly be say(same as last year tactics, the police will circle us at any spot we choose as our protest ground "as per SECRURITY" and at due order from Abuja; they begin to rain bullets on us) To every brave yungsters out there, use ur headpan tight ooh.... #Soro-Soke |
SeaTrade:Since yu knw say yu get all this respect & prestige for ya sef, yu for kuku dey ur lane & ignore my comment rather than quoting my post.. I apologize thou'; buh sha dey ur lane MR |
Jesterinjay:Gender wey dey fake pregnancy + paternity fraud na'im yu take dey play ni..? |
SeaTrade:E be like say na girls wey no dey medically fit this one dey nyash ooh.. Alaye e be me like say na all those Agbo drinking hood girls yu dey nack abi.? |
I'd prefer to runs legit map with Erigga as per "Business Partner" than all this fake bums... Business paro dey make brain more when ur partner na sparklite holder, una meetings go be steady kush+Vodka with enough senseable ideas from both end.. Una fit host meeting anywhere, inside car, for hotel bar, ur crib or im zanga, even for crowded place.. Fellow Claro men am i making sense.? |
Any woman can fake moan & cum on ur sheet. If yu like jack her legs put for ur shoulder as per "wheel barrow" style or hang her for wall like plasma with ur right hand choking her throat & the left hand grabbing & squeezing her butt to sustain her on air. She no send yu.. Only thing a woman can not fake is that moment of vibration during squirting... E sure me dyeee |
E be like say i go suspend marriage plan for now ooh.. No'hing like "Happily Married" again for this country.... Wife jakpa, Husband commit suicide; na family & friends go cme gather money for burial+funeral.. This life deep pas wetin dey teach us |
Pesin wey yu neva marry yet, yu don drag her to come live with yu.. How yu expect her to take yu serious or even gather respect give yu.? FYI, na girlfriend yu label her no be wife; so kuku allow the babe cruise her single live.. Whenever yu ready for courtship with her, let us know... Ba-Bye |
Sweet In The Middle don lead this one go prison.. Even the acclaimed Daddy's Wife(daughter) don jakpa. Oloriburuku somebody, dey suppose use 22inches rod take finger this man butt inside prison. |
Dear Lord, abeg no let majority of us(MEN) to get this kinda cankerworm as our Manchi or Day-1... Man wey dey gossip with opposite gender as e take bang another pesin wife rat'rat; how this one go take keep a confidencial secret between him & im fellow man ni..? |
olayiwola72: |
olayiwola72:Yu drastically speak hate bout a tribe & their celebrities buh ignorantly praise a member of the same tribe.. How stooopid can few of yu be.? |
Buckeyemedia1:When yu sit with warriors the conversation is different.. Bittered cankerworm in disguise, wallow in ur hate alone.. The RisingSun reigns forever; period |
When yu accumulate Generational wealth + Longevity Health, ur moves & doinz with those yu rock with becomes epic in the eyes of men... Ego amaka... Imagine the wealth of the RisingSunNation... Igbos are soaked in Success+Productivity & we drip PROGRESS with enough GREATNESS.. We only drop tears of Jubilation & Joy not TribalWar.. IGBO-AMAKA |
Continue to dey whine ur gullible team-mates... Meanwhile, this same mod go dey Bleep like mahd inside the yard wey im dey live o.. Yeye motivational speakers full this forum |
Mtchewww.. When i saw the headline i nearly quench my kush to view which University or Students inside naija contribute their handout money to use buy truck give school gateman... |
In MOSDII voice..
Nigerian Girls Are Useless... All Of Them |
[quote author=benuejosh post=106665475]It is crystal clear to the blind and loudable to everyone. But people who have perpetual hatred for the government and Buhari will not acknowledge it. It is very pathetic of all evil lovers. This comment is more annoying & disgusting.. Cankerworms in disguise |
Imagine the illusionary thoughts & audacity of a broke, young & stooopid Nigerian citizen.. Most of the Nigerian youths are mentally, physically, emotionally, financially useless & LAZY.. |
IgweOfNnewi:Gullible cankerworn.. Rather than comment on the main topic yu jst decide to swift/derail the issue at hand with irrelevant post.. Ewu congo |
This guy kinsmen & cabinet members suppose plan coup on how to take back the "PRINCE" title from him. The guy talks way too much for a Prince & lacks a lot of common sense + maturity.. Meanwhile, Karma use Uber arrive Tonto resident to deliver this guy as an "historical mistake package" give her.. |
Sonnobax15:Epa, how old are yu & have yu bn participating in any traditional meetings lately.? Most of una go just dey person city dey yarn dust, appearing intelligent buh outstanding semi-illiterate of our time |
Lmao.. Interpol police abi Nigeria police.? |
Praxis758:"One Chance" sure for the delivery guy ESN don capture the DSS messenger
|

. This kind of man,dem suppose catapult am back to stone age 