Daveambition's Posts
Nairaland Forum › Daveambition's Profile › Daveambition's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Kosoco:The Basket wey dem use train diz one don baje kpatakpata, no single respect again inside this forum... Btw, who told this corksucker that "Ungun Known Men" walk around killing with those kinda toys the police is brandishing as (Sophisticated Weapons) |
No wonder Buhari dey promise Chad "Heaven On Earth" with statement that naija is willing to render help & support to them.. Once the PRESIDENCY secure this deal with UK, na Chad go receive half the donation while APC government loots the remaining I kuku trust our finance minister, she go quickly draft lies on how the money was spent |
Naija police na pure werey They made arrest of cannabis dealers & then tag them IPOB with false claims that the suspects confessed being members of the IPOB Northerners hate + tribal warfare eerh, soon as I notice say na their fellow head-slammer dey lead the security team, I stopped reading; cuz na FAKE-NEWS The Crime prevention and control strategies adopted by the Imo State Police Command under the leadership of CP ABUTU YARO FDC, to rid Imo state of activities of the proscribed IPOB/ESN |
funshint:Afonja & hate. 2sec dem don begin drop curse. So, just cuz the man didn't walk round the crowd chanting & displaying voodoo stunt with his pet lion makes him a FOOL...? |
IgboAmaka.. E no get how much hate you throw at us, we go still stunt the crowd Any other tribe wey you see in public with animal, na those ones wey dey do jazz & sell yeye mystic abi fetish things That Red Cap Chief issa real niccur Agu ji egbe #1 of Biafra Igbo kwe nu... |
Omo This country don collapse finish o. Whenever I tune to channel 52 on Gotv & focus on "Discovery ID" E dey pain me to realise say naija no get better security agencies wey dey quickly track down crime suspects; Imagine someone missing since 17th April & am sure the police never fit question her family, friends or even check her online activities to pin point her last location from any of the telecom towers.. What kinda country is this nau? I need piss on that yeye "Lugard" grave; that pig no suppose get graveyard sef.. |
All this ones wey una dey drag no mean sh!t to me; my own question be say~~~ Who sabi wey dem bury "Lord Lugard"? I need piss for that bastard grave |
. |
Alaye; use that ur Usain Bolt capability go queue up for Olympic, the last (temple run) race wey Northerners go perform na for this Buhari regime... The "RISING SUN" flag shall stand & IPOB will meek the earth.. |
Make dem allow @arisenews journalist REUBEN from "The Morning Show" to interview this guy.. E get plenty lies wey reflect inside the guy confession. This Ewu-gambia suppose dey face highly intelligent crime investigators to question him or better still; professional journalist to get the real truth behind his serial killings |
Naija no get better Journalist & crime investigators; the authorities ain't asking this dude the proper questions... E get plenty lies inside the guy confession Some Elite dey benefits from this guy rascal killings |
Which of dem be 14-years old? Abi una wan attract public validation? Who dey even nack this kind tiny 2by2 ni..? |
. |
E no concern me how madly in love I dey with you, we can NEVER share toothbrush; talkless of chronic mouth odour... Sorry Bae, we two go split shapaly... Life too hard, no let me squeeze face bcuz of kiss too... |
Omo, we all dey the same queue; Ogun kill Pantami E no go better for any APC miscreants & hooligans for this forum.. |
Most of this abokiz don slam head for ground sotey knowledge depart from them... Spit on the North |
Girls self eerh If person block this one for road base on "toasting" she go bluntly refuse as per "He's Not My Class" but meanwhile; she no fit afford to fix her phone for like 3(three) solid weeks.. Choi..� "FEMALE IS FUTURE THE" Read the BOLD words backward.. |
So wetin come be ur response to her, abi una two endup fighting? E sure dyeee say ur Kele no go give you punna this whole week for having that rubbish thought in her presence
|
The "Ungun Known Men" ravaging the Elite zone; BIAFRA go surely torment una til y'all give in.. Rumors spreading in the city of Pita-gwa be say; WIKE now dey sleep for Army Barracks cuz of the fear...
|
Coronabirus:Common to express ya opinion in a matured mindset, yu begin they spew thrash. So, all this youth wey NPF & EFCC dey parade with placard; why don't there order them back to their homes after the arrest? Una go skip the FACT, dey go ignite tribal disunity |
Omo, 2nd pix na perfect Meme for MAY. Aghh~~~E photoshoot go tread along side his crime..fk'up live; the web never forgets |
buragidi:Ten toes; if yu blaze trees yu'd picture life thru a perception that gladness the soul. |
buragidi: |
buragidi:Omo; yu be evil. Yu need help. |
buragidi:How can yu ask i {the reader} to ASSUME someone departed from this earth; & yu say yu didn't just wish the person dead'.? |
Wtf.. Omo, e don rascal til the stage of fellow MEN go stylishly dey wish their own kind death as per blogging? Aghh. Quit wrecking the mind of gullible souls. |
I'm to believe yu read this befor posting to the space? Who else read the OP writ-up & then went like ~wtf |
Your subject of discussion is totally irrelevant & should be view with an high level of perception; based on metal weakness. Whatchu mean by "SIDE-EFFECT" & what does a man having lawful sexual act on a Sunday morning gotta do with his {God Gited Spiritual Power}? |
As a bonified Biafran yungster, we move with 2-guns in our hands & it's bang-bang like we dancing "Limpopo" by our very own 5-Star artiste {KCEE} |
Stooopid security force in Nigeria, they might also send those fulani terrorist back to their domain like they did with the previous 43fulanis they caught few days ago.. This na just headline, no other actions is taken afterwards. Spit on this nation |
Yorubas vs Afonja, their betrayals & immediate sense of judgement against themselves can never be comprehend. Even their acclaim {Teslim}VECTOR na top notch snitch & a thoughtless being. Imagine stil mocking a Man after the death of his SON. Pathetic |
Naija no really get dedicated hardcore artiste, if so; most yeyebrities no for publicly dey showcase support for awful & appalling act. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)