Daveambition's Posts
Nairaland Forum › Daveambition's Profile › Daveambition's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 25 pages)
You say WHAT?
|
Mama nkechi backyard talk Why not deactivate it permanently. Which one is ~~~~For Now
|
lilvicky68:U no sharp gaaan
|
I tire for this Zooyard... Abeg, has Buhari deactivated his Twitter account too or na just clout chasing abi old age dey worry Lai Mohammed gaan?
|
lilvicky68:Which mods? This evil ones wey dey ban members like kraze? Yeye dey smell
|
Initial gra-gra... Bleep Lai & co cankerworms
|
What kinda rise & fall Zooyard is this..?
|
Oluwa; which kinda lawless Zooyard be this sef
|
Kyase:
|
Illusionary stage........ Just Imagine Aisha Buhari riding a bicycle
|
Imagine All this follow for the rubbish wey Desmond Elliot cause ooh
|
Osheeeaaaaaaa Mojo don wreck ur perception view Bobbyguru
|
That plywood figure looking moderator wey ban me, how ur life be now...? They need bundle most of this APC & BMC Zombies outta this forum Why the hate, why most of una dey soooo intimidated by IPOB..?
|
Lawless Zooyard IPOB is the next big dream to ever be achieved in Africa
|
Rubbish thought & yeye gathering talks.. Country wey dey against police using bodycam & forbids the military from videoing any happenings in the battlefield This ones just wants China to supply them guns that they will give to their Fulani warriors |
TheFutureIsFishpond... E pain her say the dude don slack her punna before she discovers his payslip Na still WIN WIN for the niccur Yeye gender Most of this girls no get wetin to take brag apart from sex or their parent wealth Nothing else... |
FYI.. Buhari na born terrorist advocate & foreman to Fulani killer herdsmen Pantami na their {ambush informant} Gumi,Elrufai,Gandollar,Garba Shehu~~na group leaders in various sections of daily kidnapping |
This one no regret sh!t. His family & most relatives are faraway in develop countries While the FG keeps using taxpayers monies to pay for his extravagant lifestyle here in naija |
I wonder why most guys go feel soooo comfortable to dey date broke naija gals~~ as per{luv} Which kinda pressure go push a grown man to go steal bcuz of woman... 10k for makeups The said girl fit still dey repeat the same pant & bra for more than 2-3years ooh Most girls no just get directions for this life Awon TheFutureIsFishpond |
E no go pas Kenya Uganda Zimbabwe Those countries na total cruise; as per {unimaginable stunts} |
The state Police Public Relations Officer, Ikenga Tochukwu, who confirmed the incident said he had {SCANTY INFORMATION} on the development. See yeye talk Ur men lost their lives & you refused to gather information. Stand in front of media dey yarn donkeysh!t |
Golan007:Wetin diz corksucker dey talk sef...? |
Every dog has its day E no get as most of una hate the truth reach Best believe that IPOB is here to stay & our dreams MUST be achieved ESN will drag out all those against the RISING SUN {BIAFRA} & prolly feed them to any carrion eating birds |
Ogun kee WIKE |
Judging from his comment & level of perception, DSS suppose don pick that mallam & head straight to their office for interview/interrogation.. But since na their fellow head-slammer, they'd rather blame it on IPOB for hacking his account |
Useless talk... Una go sit for the corner of una rented kiosk dey cap sh!t |
Lucky dude.. Better to be alive and start flying bike/keke than to die inside Benz
|
Lmao.. Aboki no go kee persin with joke inside this Zoo country. Police wey suppose begin investigation bout a kidnap victim na e dey cap this rubbish.. Instead of blame game, why not get to the crime scene & peacefully interrogate those who saw what really went down & understnd the kinda criminals yu're dealing with.. This olokpa dem dey go training at all? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 25 pages)
