Davidscott's Posts
Nairaland Forum › Davidscott's Profile › Davidscott's Posts
I agree with him |
business man like me lukin cute and amazing God bless my hustle so dat i go pass dem get money amen |
business man u don chop up 4rm ur business money naw u knw say business dey pay pass ur music. Money is good oluwa bless me 2day o ![]() |
today i pray for u wizkid u will neva die untill ur haters nd enemies die be4 u die just be strong nd have faith in God accept God as ur sarviour naw may d blood of jesus christ wash ur sins nd rebellion away Amen. And ur own gud stop smokin 2much its not gud for ur small healthy u knw dat no kill urself becos will still need u starboy team wizzy baby yega itz sixtusbrown ur broda nd noba 1 biggest fan ever |
am proud of u porthacourt first son God bless u IPOB boys PH city |
omo igbo fino fine no u lukin cute wit ur new bears. Phyno fada, zamo zamo God bless our hustle |
wetin concern u akpororo shey na ur money ni mind ur business d guy gat 2 enjoy is moni d way he suffer for it |
make will dey jump up abeg pack well mak will see beta person jor |
she don see bigman and bigdick way pass u y she no go crash d fuckin relationship but dat village gitfy fuckup after evertin my broda Mr 2kay hv done for u u use evil 2 pay him bck its not fail o there is God o ![]() |
Rochas if ur son die is beta dan d blood of d innocent poor boy ur fuckin boys killed God punish my haters |
shey will go qualify abi 1-1 no yawa God dey our side Up Nigeria |
PDP power to the people na naw makinde get sense no worri u go win d election by God grace i trust u but no fail me o ![]() |
jesus is coming soon i have tu repend naw be4 its late lord jesus christ come into my life 2day Amen. |
sonia is %100 rite mind ur business Annie and it's not rite tu take any1 pix witout there concept afterall wen u're young u do wear bum shot tu club whu question u abeg let her enjoy her life jor o ;8 |
Efe d musician if u knw no person u knw no anybody. somebody, base on logistic |
okay o |
this hausa man is goin back to d US to do what abi he's sick again or wat Bleep u Mr. Hausa president |
haa sorry u dont want tu become a millioniar again is dat ur final answer A. Yes B. No C. None of d above |
Ode mumu u won end up like ur boss davido beta be wise like me likewise i be wizkid biggest fan, so me and wizzy will get sense ![]() |
our broda wife tank u abeg takcare of our broda twins o God bless |
u for no fail shabi u get 30billion for d account and ur papa na BO nah God save ur soul u for hear am ![]() |
hunger na bad tin infact na sin my broda double ur hustle God bless my hustle |
victor moses, mikel obi and me |
its a lie make will see d pictures if na true |
God bless u dangote u have passion for business just like me 2 |
Abeg conte forgive costa is just been stupid afterall na costa save chelsea last season wit goals unexpetable pls 4get and 4give so dat God will forgive all ur rebellion. Up blues 4life |
may the blessings of lord jesus christ fall on me everyday of my life Amen. |
so this hushpuppi of a boy don get small sense naw but AY u won show us nd hushpuppi say u don buy gucci monkey bag abi u sef u don get small money naw u don day get mouth oya pepper dem all hushp welcum tu sincity ![]() |
oya go church make pastor pray for u u need prayer |
if say the girl no carry belle den forgive d both of dem and stop her from comin 2 ur huz so dat it wont happen again ;B |
nawa for dis government so dey no fit compensate dis man dat soo painful all he hard made money go just go like dat for govt pocket rotimi no worri all ur suffer for dat house na govt go carry ur problem for life ![]() |
starboy team wizzy baba Nla oya pepper all of ur haters |
