Dbryan's Posts
Nairaland Forum › Dbryan's Profile › Dbryan's Posts
matured mind |
Tnk God o,useles terrorist,blood suckers...on a second thought,hope say no b gay dem go catch so,cux dem plenty 4 dat part of d country. |
Abeg o,weve got enof on our plate,we dnt want bonus |
There was a country |
Naso e dey take start,they wl go now and be radicalized |
Cux ure no longer relevant uve turned 2 a pastor...very funny,but all these u enumerated dosnt portray u. |
Is he nt frm d west?how can they brainwash him 2 bomb his place,nawa o,religion abi na politics |
All talk and no result,until u go 2 sambisa forest and do d needful.... |
Omg a mysterious "being"!! |
brownlord: Even with your short handwriting you where about making sense until i saw the bolded, Okay aboki, let me tell you Okro no dey tall pass the owner, the day people like Buhari, ACF, Northern Elders and Imams decided to fight against BH i tell you this won't last more than one month, the fight is difficult for our troops because northerners are still sympathizing with boko hara which they created to destabilise Jonathans administration forgetting that Jonathan is living in Aso rock, with too much security for him to be bothered about who get killed in one dead region. Just like pekin when tro stone enter market e go fall on top e mama, notherners are senseless, they are helping us reduce their population, and before 2015 when the war finally begin it will be easy for Nigeria to just push them to Niger republic and Cameroon so they can go have their Sharia there.tnk u jare,deres no resemblances at all,bring d igbos,yoruba n oda tribes in nija u go c say d north no supose dey amg us na 2 shift dem go niger republic,na dat country dey resemble |
biafra kwenu: Rochas is the greatest of all 419ners. He has successfully deceived nairalanders by his shows. He wears school uniform without having functional schools. In case u don't know his achievements.oga pls stop pedlin lies,i live in oweri n d gov is doin very grt,d masses lov him cux he's delivery |
Na dem sabi |
Dnt wory she wl cum ard,jux let her b 4 a while,i jux feel 4 her,gosh sum guys can b @less o |
Let him b deceivin himslf smh |
Owele idi imo,idi anyi obi nma,pls go 4 2nd tenure d civil servant n d students(18+) r solidly bhind u. |
Ai,pdp>apc,bcux jega=inec,inec>apc,inec=pdp,:.pdp >apc. Aii,if jega is constant,d value power of pdp wl b £$¥ combined. Aiii,if tinubu+buhari=1,den okoro~den amaechi work wl b 2 (sidon dey look). B,if pdp is constant, d_/~of riggin coeficient wl b a "done deal". C,using d do or die aproach,atiku no go gree o,he wl go n form anoda party in oda 2 b d flagbearer. Dii,d ansa 2 dis is no,cux GEJ is tryin only dat he's too slow. |
She def nids help |
We tnk God o unlyk oda yrs wey bomb dey fly 4rm evry corner,GEJ has achieve grtly in dat regard,buh dia r stl more 2 b done 2 put a final stop 2 dat menance |
Dis is unaceptable,haba,in a country wia d masses r dyin of hunger,dis govt dnt give a hoot abt d pp,i tire 4 dis country |
Dem b learner |
[quote author=omartins]Church is now business where we list out those who has the highest profit. What has happen to the spirit of charity in these pastors? Nigerians no dey carry last. 5 out of 10 in the whole universe are Nigerian pastors, and many poor people are out there who need this pastors help. Have you ever heard that one wealthy pastor help fire disaster, flood victim or accident victim before? Nigeria is still ranked highest in some sickness such as polio, Aids, worst of all leprosy (d most oldest disease)and so on and no one heard of help from one of this wealthy pastors. In short, I'm disturb by the way some pastors live their life's forgetting Eccl 2:18-19. Its just like chasing the wind.[/quote oga get ur facts rite b4 spewin rubish |
Dat d eyes of ur understandin b enlightened..praise God |
Na dem sabi o |
Hmm very intrestin,mysterious tinx hapen |
Sum1 in dt str shd contact NGOs 4 d sake of d baby |
Hold on bro,b4 u knw it 2 yrs wl elapse,wetin u go dey pray na ASUU make dem no add extra yr 4 u.. |
Ignore dem jare naso dem dey do |
Abeg madam j take ur eyes off rivers na abi na wetin |
Oh naija my country,may God help us o |
bluuu: not giving ur partner ur password doesnt mean u v sth to hide.even if u v nothing to b guilty of in ur chat,he can read meaning to things just cos of sentiment...............thank u o jare |
Hmmmm nawa o |
D igbos av survival trait in dem |