Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 146 pages)
People wey sleep for dier room jeje. ![]() And we say we have a government in Nigeria. ![]() |
Some people just like trouble. ![]() |
Wetin you dey find for social media. ![]() |
BBC and VOA have NEVER been fair to Africa. It's all negative reports and bad news all the time. Africans MUST stand their ground and not take any sh*t from foreign media who hide their own dark sides and emphasize that of Africa. If you can't report with fairness, "GERROUT" ! |
This was where Saraki and Dogara (abi wetin be the other guy name) started. ![]() Things just fell apart and the centre couldn't hold until Saraki exited APC |
Cancellation better pass disaster o |
Private university wahala spoilt kids |
All these people wey don collect 10-10 naira each. Dem no no say these politicians just dey play card with their future and dem still dey waste their energy to protest. ![]() I bet you, if they are all meaningfully engaged, dem no go dey waka street for broad daylight. |
No mind dem. ![]() Abi dem bi babalawo marketers since she no patronize dem ? |
God bless you sister. You've been a blessing to us |
Selective persecution ! ' ![]() |
Am going to Canada and will turn down Germany any day |
![]() |
No b una vote for dem to "kontinuu" ? ![]() Dia ris God o |
Gbam ! ![]() |
The landlord don hammer ! ![]() |
Most times, na the fat gals wey most oyinbo boys no want dey remain for boiz to chop. ![]() But if na love o, love no send you. ![]() |
All na publicity stunt, we know dat trick. ![]() |
Na Keyamo APC dey use do dier dirty job. ![]() Am sure you remember Apostle Suleman and the Otobo "ashawo" girl saga. ![]() |
God pass dem ! They think they can mess Nigeria up. ![]() |
U still dey there? ![]() How Hausa go recognise you for their land when dem still dey find land to grab ! ![]() |
CANNIBAL ! |
Dis pipu no dey shame. Commisssioning a toilet in this time and age ! ![]() Na wen Naija leaders go upgrade? ![]() |
Love across the sea na big time wahala my brother. ![]() The story don't always add up. ![]() |
Whether it is politicized or not, call your mumu brothers to order No one has the right to take another man's life. Godless generation and demonic "googaboos" |
Is she in a public school or a private school ? |
Dis pipu don start again |
The case is DOA shikena ! ![]() |
God have mercy ! And we say we have a government in Nigeria ! ![]() Buhari and his sponsors will definately for their crimes against humanity here on earth and afterwards |
See the crop of illiterates leading Nigeria. ![]() Nonsense ![]() |
Boiz just dey pass dis "thing" ... ![]() |
Na today ! Dem join you nau because you sef lie pass satan |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 146 pages)