Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 146 pages)
Thank God, someone has told her the truth. Collecting a cheap yellow card at this stage is a NO NO. ![]() |
How come you no give Goodluck your boss this advice when you be him spokesman while e dey Aso rock? ![]() |
Dis guy dey lie, big big players don dey come Saudi tey tey. ![]() |
This picture is not an examination setting with some students carrying their bags. ![]() Yes, our educational sector is under neglect but we shouldn't mislead the public by posting wrong details. This may just be a "normal" class session but I remember that as at 1992 we were already bringing our own tables and chairs to secondary school. Naija needs a responsible govt shikena ![]() |
In marriage, it is the right of either party make we no flog the issue unnecessarily. |
Abeg make una come quick quick o... ![]() |
Dis life na wa o. Some people dey make lethal weapons wey some other people go use hard-earned money to buy and in turn use the weapons against innocent and helpless people. ![]() |
Future Akpabio loading... ![]() |
Luvly ![]() |
Shame on our leaders, even China is beginning to teach Yoruba in Universities. If care is not taken, people will be going to China to study Yoruba since we seem not to value what we have. ![]() |
For dier mind NNPC go say dem dey work. Something MUST be done about dis NNPC for God's sake ![]() |
Is celebrating her belief same as "going beyond her boundary" ? ![]() |
Man's inhumanity to man. The people whose livelihood you are destroying are not responsible for the situation in the SE. This wickedness MUST stop or else the people themselves will face these agitators and then they will know that power belongs to the masses. ![]() |
Hmm... ![]() |
No b today, Jamb don dey show dem pepper. ![]() |
NFF... ![]() |
When did AU observe elections in European countries? ![]() |
He CANNOT be bullied to sign a new contract when the current one hasn't expired. The club should be ready for a legal tussle if they try anything funny. ![]() |
Who monitors elections in EU member countries? ![]() |
Hmm... ![]() |
And he didn't give you your N10m. ![]() |
Charly, what's wrong with leading by example. You and your children take the lead and you will see the youths joining you. ![]() You pack your children for America say make boys dey forment trouble for Naija. Thunder!!! |
Asisat Oshoala has 533k followers o instagram yet una no mention am. ![]() |
He resides in Osun, yet he is Asiwaju musulumi of Edo and Delta? ![]() |
Person wey wear white no dey play with person wey carry palm oil. ![]() |
Davido just dey put "something" anywhere anyhow. Even Chioma househelp fine pass dis 10times ![]() |
Democracy is too expensive in Nigeria. ![]() |
Only GOD |
All na chicken meat jare with the special feel but people prefer different parts. ![]() |
Happy birthday Charly boy, Area Fada. ![]() |
Bros, pray to God to give you your own wife o. No go there o ![]() |
Ignoramus ! that is a sword. Olodo. ![]() |