Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 146 pages)
CHANGE is coming |
If politicians continue to be arrogant and fail to do what they promised to do and when unfortunate situations like this occur, the people jubilate instead of defending democracy. Nigeria politicians WAKE UP TO YOUR RESPONSIBILITY! At the moment, democracy is NOT working in Africa and Nigeria to be precise due to corruption. A word is enough for the wise. |
Seyi is another disaster like his father Balablu. But El Rufai has no morals, he didn't answer questions about Kaduna killings when he was governor now he's making comments on social media. Double standard hypocrisy.😂😂😂😂😂 |
Agbado politicians don spoil everything, God help us o |
Trump no b diplomatic person before nau, abi Una dey Wyn ni😂😂😂😂 |
Trump no b diplomatic person before nau, ani Una dey Wyn ni😂😂😂😂 |
America don enter one chance, person wey no get any strategic plan. E just dey wake up dey do trial and error. China don deal with am well well 😂😂😀😀 |
EFCC is a terrorist organisation working for the state GTB is a kidnappers bank, I am closing my account on Monday. Democracy is NOT working in Nigeria shikena! |
D beef too much ![]() |
Your title in Yorubaland already confers the responsibility on you except you are talking to politicians |
Ignorance ! ![]() |
Atiku should forgerrit, he may never rule Nigeria. ![]() |
Na so o, d thing do me strong thing in 1997. Dat day na Sunday so I drank tea with plenty, I mean too much of powdered milk. Na so I dey fart uncontrollably for church and na d kind fart wey dey shake chair. I no wait till the end of service dat Sunday because of shame and the embarassment. Na dat day I begin dey show respect for powdered milk. It will sound funny now but it wasn't funny dat day o. ![]() I just wan say I relate wella. ![]() |
Bitter truth. |
Police don fail Mohbad. They swept his petition since October 2022 under the carpet but they invited him to come and answer query based on the counter-petition by Nairamarley. Na police kill am. ![]() |
Sodom and Gommorah. ![]() |
Na simple matter, she should get a lawyer to report him to the Chinese embassy and copy the company he's is working for in the petition. |
Obaseki don dey show em colour |
Hmm... ![]() |
Nice move Mr. President |
It's a big blow if a man's wife refuses him sex, how is he supposed to cope? ![]() |
Port-harcourt and Enugu VAC within a month, mehn Naija dey try. ![]() |
Man inhumanity to man, this is a SHAME ! ![]() |
How e go cope now ? ![]() People wey get only one never still fit chop one finish, dis wan dey carry 7. ![]() |
Eyah! ![]() |
Congrats Chi baby |
Is any amount ever too much to give your own wife to cook for you and your family? Bros, abeg no dey fall our hand jare If you dey "very rich"at the moment explain to her in a loving way and give her wetin you fit afford. Your wife na your lifesaver Finally, don't forget to spoil her with your wealth when it comes. ![]() |
Another good move by a Nigerian. The federal and state government MUST support these guys for their investment |
Brother, am sure you are not aware of postpartum depression. Most women go through this after childbirth without knowing it. My simple advice for you is to hold your woman tight o! Be patient and very understanding, pet her, pamper her, do chores for her, get her all the support she needs now. She will bounce back quickly and before you know it, your woman will return back to that lovely lady wey dey totori you... It's not a new thing, na you just need to be her pillar of support and comfort. Woman wey born for you don become your lifesaver especially your wife. Abeg improve the gauge of your love for her, she's still that adoring woman only that she cannot understand what she's going through now. i suggest you google postpartum depression, you will know what she's going through now. Abeg brother, keep your home o, vultures dey everywhere. |
Baba Yekini na legend no b small. May his soul rest in peace |
Abegi leave brothers alone o to look in peace. ![]() |
Kangaroo leaders will always show demsefs ![]() |
