Ddeola's Posts
Nairaland Forum › Ddeola's Profile › Ddeola's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 146 pages)
Are you not the CEO ? Abegi, park well ![]() |
Why are you paying attention to the accusers? ![]() they can't stand Obi's integrity |
Who be fool ! Make una dey deceive unasef DSS ko, DSS ni ![]() |
Haba, na where dem keep all these animals ? ![]() Lai don come again o... ![]() |
Goansidownjo |
Before APC start talking, make dem look Aso rock well well or else e mean say na blind people dey lead Naija b dat ![]() |
Like father, like son. Political jobbermen. ![]() Any government in power (AGIP) ![]() |
Na dem dem. ![]() That's why people should not get involved in all their nonesense show. Am sure some people have made some enemies during the primaries now the men you were fighting over are busy having fun ![]() |
Even WAEC is CORRUPT ! ![]() Naija "politrics" is BADASS ! ![]() |
Mr. Governor abi na "family-man", what is the popuation of your state ? ![]() You wan turn your state to family property, dem stop you and dey para. Decamp and see EFCC as usual ![]() God will deliver Naija from all these demons in Jesus name |
Ehen, now we are talking. But eeeeeeeee, what is the assurance that the price of goods will not sky-rocket ? |
This guy na beast, a hard-worker and God dey bless him hussle ![]() |
thesicilian:He follow him uncle Donald Trump, dat wan pain you ? |
Dis car was built for Naija roads walahi ! ![]() |
You and Linda na d same no toasting ! ![]() |
Congrats Bro ![]() And a beautiful welcome to baby Lalastica |
Make una still dey follo Freez. One day, he go prove to you say your mama no be woman ![]() Sebi una still dey listen to am, he go soon prove am say na him be the next president and you go die if you no vote am. ![]() Yeye dey smell. ![]() |
Make e go contest for Delta nau if na Delta em be ![]() But eeeeeeeeeee, but eeeeeeeeeeeeee, Ajimobi must remember that tables turn |
Nothing wrong in the young man making a difference in water coy nau ![]() |
Bishop make you focus on evangelism and salvation of lost souls first sir and leave govt to do their own business before you add to their headache. Any matured christian doesn't need to be told before they tithe |
This na person wey get sense |
Payback coming just watch out ![]() |
Na by force ! Dis wan wan become olori ![]() |
This govt should just GEROUT ! since they lack the ideas that will move the country forward. What incentive are they bringing on the table, what have they delivered in 3 years, how can we trust that they are really thinking about Nigerians if they have not been able to prove that by now? Abegi , make dem dey go, we no do ! |
This APC govt in Oyo and Osun states have messed Lautech up. ![]() Just imagine, I know of an alumni who can't get his transcript since 4 months ago. ![]() |
Some people are still in bondage of elaborate stuff when life can be sooooo simple |
How dem no go offer you something like that when you dress like that ? ![]() Ask yourself why dem no offer Chimamanda Adichie the role. ![]() Your dress "zoo" you want to be addressed decently |
What about Tinubu ? |
I hope our leaders in Naija get to read this news. They are sooooooo backward, common electricity, dem never do ![]() |
Don't bother, just pack your load to your bush ![]() |
God will deliver her from her captors in Jesus name. Ish. 49:24-26 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 146 pages)