Debbie223's Posts
Nairaland Forum › Debbie223's Profile › Debbie223's Posts
Wow!From NPA to Bendel Estate?Una get liver oo how much tompolo pay una? Abeg where indomie redemption centre dey o warri people i don get the complete letters na 2 collect my 150k na im b d next option |
madam thats how ur mum will celebrate if it were her son/daughter dat won.Geez |
Hahahahahahahaha NL una no go kill people. |
ur camel toe,ur wahala abeg who knw where indomie redemption centre dey?I don get my letters complete. |
hahahahahaha guy u need help. |
You c ur life?No waste ur so -called juju dem time o,dem dey sleep,Yeye man.Money wen u go take buy recharge card give ur neighbours make dem take sms Vote Efe to 32052 na im u don waste.abeg make una vote 4 efe o biko |
I dnt even blame the pastor,na the woman i blame 4 her to abandon her baby that she carried in her womb 4 9months just kos of one fake hungry,fraudstar that disguised himself as a pastor,why cant some people recognise these fake pastors when they come in contact with them.?I dnt think there's one man/woman that will come in btw me n my loved ones in the name of a pastor. |
Everyday,death issues,its either suicide,accident,homicide or any other means,God pls help us and our country. |
I taya |
Let justice be done!And to all the ladies dating married men,especially those ones dat knws d guy is married and still go after them,be warned. |
will i get paid if i give u d info?E b like say i c dat mr salako 4 my backyard dis morning o,oya come make we bargain 1st. |
#1000 |
Haba,this one is beyond wickedness,,,i cant describe dis act. |
I have my reasons 4 saying that and bin single is nt a disease,i'd rather remain single than allow a guy to waste my time with no positive result,. |
if i date u 4 a year and u show no sign of taking d relationship to the next level,guy i go bounce follow d one wen ready to marry me,gone are those days wen ladies be in relationship for so many years all in the name of love.Guy abeg do d needful and stop lamenting. |
Seyi u never blast them reach,make dem bring their kids(if dem get kids) make we compare to knw who fine pass irrespective of wu fat or tin,God wen give Seyi d pikin make mistake?Besides by the time that pikin reach age 5 she go slim down wel wel,aproko men weh no go mind their biz,,,mteeeeehw |
Tboss abi na Tbore sister,beauty without brain,foolish fool and dem go kontinu dey succeed pass u,odoyor,i no one ansa u dis morning make i make my client hair finish i dey come bk 4 u. |
Efe did the rite tin but now he has more haters than b4 kos biggie set him up,so teamEfe we need to buckle up and get ready to tripple our votes when the time comes.up teamIgweEfe. |
And i tot he was a threat to Efe,btw Efe and bisola,may the best player win |
They call us trouble-makers,land grabbers,keep calling us names i dnt give a Bleep,proudly Izon,Izon means truth and we'll always stand by it,,haters keep hating,,,,, |
why c u soon? |
I'v got most of these qualities but i'm still single kos most of them are only lusting after my body,and some of them when u struggle with them tru thick and thin and they finally make it big,they tend to 4get u were there with/for them,anyways when d rite guy comes i will gladly accept him but 4 now i'd rather remain single and be observing. |
biggie,payport and private jet owners are doing their job,bt Efe dey come home with d cash kos he dey use him kidney |
The fact that their leaders are'nt fighting for them does'nt mean they should'nt fight for themselves,and is it because they are fighting for their rights with the federal govt dat made them to become bad people?U said they are enslaved and how will they get freedom if they don't demand 4 their right,wen dem keep quiet una call dem ignorant mumu people and now dem decide to wake up 4rm dia sleep una say dem be trouble-makers,abeg go pack ur face 4 wia contain u,rubbish. |
I wonder why people who know nothing about the ijaws keep badmouthing them just tru hear-say,if there's tribe dat has been oppressed in dis country its the ijaws,years back they kept quiet out of ignorance but now they have decided that they will not allow any tribe to oppress them again,if they dont have proof of ownership they won't make trouble,because they always fight 4 a just course,if u dnt av anything to type just keep moving and dont stop and nobody should like,quote or mention me kos dat person go kpeme |
I wonder why people who know nothing about the ijaws keep badmouthing them just tru hear-say,if there's triae dathas been oppressed in dis country its the ijaws,years back they kept quiet out of ignorance but now they have decided that they will not allow anytribe to oppress them again,if they dont have proof of ownership they won't make trouble,because they always fight 4 a just course,if u dnt av anything to type just keep moving and dont stop and nobody should like,quote or mention me kos dat person go kpeme |
bros,na namesake we be oo nothing more |
Lolz,even TTT pix sef don dey do on ur mark,get reeaaddyy,,,,,,,,on sunday the buzzer go come buz gooooo,hahahahaha abeg oo team efe make una dey do d voting our guy dey tensed 4 d houz since yesterday make we help am abeg,biko. |
let's not be carried away with d polls,keep voting efe please and 4 dis wk,no sharing of votes,just visit wechat n cast ur votes,if u dnt av access to wechat,den sms VOTE efe to 32052,God be with our igwe efe. |
pls oo team efe,let's vote o,waka enter wechat,vote like a thousand times b4 una waka come bk to nairaland i beg una |
i knw so many of them in warri,and some of them are like,'hey pretty lady can u b my gal?'For wetin na?Make u come chop my shit?lazy peeps wen no wan rich tru d rite way,mtteeew |
What do u expect when u decide to turn ur marriage to a movie,ur hubby bought u undies u will show everyone on instagram.No secrets at all in ur personal life,i'm nt in support of her hubby maltreating her but have u ever seen mummy Joke silva n her hubby broadcastin their life in public?N as 4 those of u bin scared of getting married why dont u learn 4rm those enjoyin dia marriages b4 makin rash decisions?Abeg i don talk enof,make i go boil rice hungry dey hammer me. |