Politics › Re: Caption This Photo Obama And Kenya President This Night by DeWisedon(m): 8:27pm On Jul 24, 2015 |
who be obama sef? is he a nigerian? |
Science/Technology › Re: NASA Confirms The Discovery Of Another Earth - Photo by DeWisedon(m): 8:25pm On Jul 24, 2015 |
Genesis shapta one versus one |
Politics › Re: War On Terror: Buhari Hopeful Of Greater Cooperation With US by DeWisedon(m): 3:13pm On Jul 24, 2015 |
baba go fast,na beg we dey beg,even d lion is fast when he wants to act |
Politics › Re: Good News ! Kano - Port Harcourt Train Begins - Channels by DeWisedon(m): 3:08pm On Jul 24, 2015 |
let it just be as if i commented.if not na pass i just dey pass |
Politics › Re: Breaking News Buhari Dump Apc for Anpc by DeWisedon(m): 11:58pm On Jul 22, 2015 |
oga u hear say great writers are great thinkers,u just force your brain so that it will look as if you are intelligent. no be so joor |
Politics › Re: Full Text Of President Buhari's Speech At United States Institute Of Peace, USIP by DeWisedon(m): 11:55pm On Jul 22, 2015 |
i jst scrolled down so that i will see a space to comment.that's all. |
Politics › Re: Obama Refers To Nigeria As Eastern Africa by DeWisedon(m): 11:53pm On Jul 22, 2015 |
o dika unu amaghi na itiboribo na efe efe |
Politics › Re: Tribunal Dismisses Ihedioha’s Petition Against Okorocha by DeWisedon(m): 9:32pm On Jul 22, 2015 |
i told dat mbaise green capped man dat rochas is his senior wen it comes to politics |
Politics › Re: Tragedy: Mr Gordon Obua, Former GEJ Chief Security Officer Dies In DSS Custody! by DeWisedon(m): 6:38am On Jul 21, 2015 |
i wan check weda introvert dey here |
|
Food › Re: How Jollof Rice Was Served In A Party (pics) by DeWisedon(m): 7:16pm On Jul 20, 2015 |
i want to ask one tin.
must access bank remind me dat i dnt hav money in my bank account |
Sports › Re: Lionel Messi Gets A Drive From President Of Gabon (Photos) by DeWisedon(m): 6:27pm On Jul 20, 2015 |
them pass spain,Italy,Uruguay,Kuwait,Japan,dem even enter Africa pass Tunisia,Lesotho, na Nigeria dem com deposit me.
i no even knw who i go blame again sef |
Travel › Re: PHOTOS: Train Derails In Kaduna by DeWisedon(m): 6:23pm On Jul 20, 2015 |
that death trap na train? abi na trailer be dat? i better trek than to enter that thing wey i know the welder people wey constructam |
Politics › Re: Pic: Buhari Disgrace Nigeria In The United States Again!! by DeWisedon(m): 3:44pm On Jul 20, 2015 |
op u be disgracing to ur familicing.
check well u go be those wey dey knack head for ground say dem want greet person wey dem senior cux of money |
Politics › Re: Obama Welcomes President Buhari To White House (Photo) by DeWisedon(m): 3:40pm On Jul 20, 2015 |
Day11: Lies 
I'm reporting live from the #WhiteHouse & Believe you me, have not seen PMB here this morning no problem,jst dey dia dey tell us wetin dey happen,until dey go use hot water wake u up frm dat ur dream.olodo |
Politics › Re: Obama Welcomes President Buhari To White House (Photo) by DeWisedon(m): 3:38pm On Jul 20, 2015 |
upon all my speed una still overtake me.jobless people |
Car Talk › Re: Two Die As Car Rams Into A Tree And Breaks To Pieces (Photos) by DeWisedon(m): 3:25pm On Jul 20, 2015 |
i still dey confused
dat car fly go jam dat tree?
even if na car wey trailer smash
sign of witches mentioning your name in their meeting |
Career › Re: The Ladies In My Office Are Milking Me Dry. by DeWisedon(m): 3:15pm On Jul 20, 2015 |
oga u don dey disgrace ur niggas na.u no even get shame to carry phone dey type say gals dey milk you
oga u don fall my hand,sotee my leg follow join |
Career › Re: He Wants To Quit His Job As A Chemical Scientist For Music.Pls Advice Him! by DeWisedon(m): 2:50pm On Jul 20, 2015 |
ditossyn: Guy U̶̲̥̅̊ don't need to be advised jare..................Una way get job won resign. Watin we way no get job make we do? .abeg resign but won't mind replacing you in that company.......send me ur email make I forward my credentials to you. i tink say na my condition no good b4 but ur own don dey critical |
Career › Re: He Wants To Quit His Job As A Chemical Scientist For Music.Pls Advice Him! by DeWisedon(m): 2:46pm On Jul 20, 2015 |
oga,you no need advice,na prayer and deliverance you need.because e be lik say d witches for ur village don mention your name for dia meeting |
Education › Re: Photo: The Power Of The Mind! Weird But Interesting by DeWisedon(m): 11:36am On Jul 20, 2015 |
AfricanApple: there is nothing difficult here uhn, even the dullest girl in my class would be able to read this. the disarrangement of the letters are really not difficult to decipher, probably because they every day words. couldnt believe u were the FTC |
Politics › Re: Beautiful Photos Of The Sallah Durbar That Held In Bauchi Yesterday by DeWisedon(m): 11:32am On Jul 20, 2015 |
we need biafra,i need biafra. let me see how Nigeria will survive without Biafra. LET MY PEOPLE GO,but u people dnt want to listen to God until what hapened to the Egyptians will repeat itself |
Politics › Re: Pix: Who Represent Nigeria Better (GMB Or GEJ) by DeWisedon(m): 11:20am On Jul 20, 2015 |
oga Jona, no him dey lik say dem wan sendam message oga PMB.he is gallant
.but waitooooooo
i tot PMB means Prime Minister of Britain
so dat my lecturer sabi lie die,him no tell me say na President Muhammadu Buharia |
Politics › Re: President Buhari Not Nigeria’s First Leader At Blair House - The FCT Post by DeWisedon(m): 11:15am On Jul 20, 2015 |
my papa been go there when i small na.una no dey current at all.mak una ask google again,den una go knw WHO I BE |
Politics › Re: Pictures Of Fayose's Giant Strides In Ekiti by DeWisedon(m): 11:09am On Jul 20, 2015 |
BTW,who is fayose,is he a capenter? cux my roof is leaking and im looking for one |
|
Politics › Re: Bomb Scare In Asaba, Delta State; Residents Flee by DeWisedon(m): 11:00am On Jul 20, 2015 |
abeg if una knw say una strong mak una jst try owerri,
na for north dem get dat kind freedom to throw bomb lik say na knockout |
Christianity Etc › Re: Pastor Chris Okotie's 57th Birthday Celebration In Pictures by DeWisedon(m): 5:45pm On Jul 03, 2015 |
so dis topic mak fp sharp sharp.oboy see church |
Politics › Re: Nekede Youths Shut Down Owerri In Protest Of Erosion-ravaged Road (pics) by DeWisedon(m): 1:15pm On Jul 01, 2015 |
upon all d speed wey i run i no fit be d FTC |
Politics › Re: EXCLUSIVE: DSS Screens Amaechi As The New Secretary To The Federal Government by DeWisedon(m): 11:57pm On Jun 27, 2015 |
fresh air coming to nigeria
waiting for Wike's BP to rise |
Politics › Re: President Vladimir Putin Rebukes U.S. For Abandoning God And Christian Value by DeWisedon(m): 11:52pm On Jun 27, 2015 |
d day wey i go be d FTC,seun prepare my medal for me cux im working hard for it
but waitooooooo
all dis guys wey don doam lik 5 times,dem use jazz |
Politics › Re: NASS Crisis: How I Escaped Abduction — Saraki by DeWisedon(m): 11:50pm On Jun 27, 2015 |
naso u lie reach. but pls mak una help me ask d man representing my zone for dia,sen hope uzodimma abi him no dey talk. even d fight sef him no follow fight i wonderooooo |