DeWisedon's Posts
Nairaland Forum › DeWisedon's Profile › DeWisedon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
Abeg mak i ask,dis sanusi well at all? E be lik say dat mallam don overstay 4 cbn |
Noooo,no be u be gunrunner,na me be d gunrunner.na Wise be d gunrunnre.shameless reckless rulers in high nd low places. |
I pity zimbabwe,una go lost ballot paper tire nd una go dey ask weda na magib.Mugabe u beta run 4 ur life cuz 9ja don plan hw u go take fail |
Hey pals,i want 2 knw hw u guys feel d first time u met ur partner.DO U believe in love at first sight? |
Our ORLU state is on d way.i wil be geting ready to contest 4 councillorship |
Wetin be dis kwan? My grandmama even fine pass dis one sef |
Our madam dey sick nd d husband is hidiing it.som go even talk say na plastic surgery she go do.y cnt u open up 2 his pple so dat we can pray.lets see hw long u can hide ur wife,GEJ. |
All dis pple wey dey suport dat fulani herdsman caled sanusi,thunda go fire una.wetin 5ooo naira note fit change.OBJ is talking sense why sanusi is paving way 4 money laundering.As far as im concerned,OBJ is d best as far as 9ja is concerned.dat wheelbarrow wey be our president na only travel e sabi.Abacha don dey even beta pass GEJ sef. |
Dis one na small tin.he go later turn 2 muslim sef.even sef i want mak Ohakim go join am there |
U dey form james bond nd na wetin mak u go dey knack skin 2 skin abi.u get luck say e neva enta AIDS,if nt ur name 4 bcome sorry.notin stil bad shaa,ma advice nw is 4 u 2 repent nd follow Christ |
Wich kind mumu boy.witout make up i even fine pass dat imp.small somtin wey dey brag.
|
If na oyibo,dem no go even mention witch.dem go say na one cell miss road go enta d oval |
I was on ma way to d tower b4 osama stormed dat place |
Wetin una dey go pray for.its simple,reduce fuel price,release workers salary.unles dey wan go pray 4 jonathan resignation |
Abeg mak una help me search ma papa name 4 dat list.if its nt there,den GEJ must come nd meet me in court |
Ma papa na pastor bt if e try return dat kind money.i go disown am as ma fada.infact i go take acid drink garri |
This sanusi abi na wetin,u wicked die.una tak fuel wound us,nw na 5000 naira note.i prefer gaddaffi to lead 9ja dan jonathan |
I wonderoo.bt all dis tins na fake.d gal no even enjoy wetin dem dey do 2 get pikin |