DeWisedon's Posts
Nairaland Forum › DeWisedon's Profile › DeWisedon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 (of 23 pages)
wat im seeing here is version 3.9.9 and its working on my nokia C1. END TIME TINZ JOOR |
d rate of unemployment is causing chaos in dis country. d hand work of some jobless dude...... SEUN im very sorry if i offended bt dis is E*D*I*E tins |
ROCHAS ALL D WAY.if he likes,let him join illuminati.all i knw dat he is far more better dan 34 governors of dis country nd he is working.i lik his way.GO TO HELL IF U RE BLA BLA BLA BLA BLA |
hope its asaze nd martins dat scored d goals.dem no write dia name 4 dia jersey nd my tv na black nd white. bt all i knw is dat a goal was scored. END TIME GOSPEL CHURCH on ma mind |
una wan imitate dubai abi. ENDTIME TINS on point |
i swear if dem tryam dis time,i go quit school,nd become a full time bokoharam.nd no going bak. .imagine d shit |
u tink say i get time to read sll dis END TIME TINS |
i dey 400 level,calculus dey hard me.11 years old relaxing wit calculus nd u tell me dat its nt endtime tins.. . . park well joor |
dat wont change my mind frm going into kidnapingoooo |
tonychristopher: I see that stuff everyday when I come back from work and I must say it very boaty and noisy!guy no vex,which village u frm sef? |
dis looks lik one of dos coffins used to bury rich men in dos days.bt d man is a genius.hope dia is space under d tires 4 benin people |
guys if una believe dis rubish,una fit believe anyti.dis na wash.u go control my brain wit computer,dem no born u well? |
even keshi comment don dey fear dem sef.ordinary malawi wan compete wit super eagles |
exxell: Why do you keep on licking this man's sweaty arsse when its obviuos his only mission in Imo is "THE MORE YOU LOOK, THE LESS YOU SEE"? Nawa ooo. Nne, iberibe ibe gi dikwa much ooo. Ewekwala iwe, mana idara iberibe nke ukwu! Owelle "chiri gaba but can't pay de salary of health workers. Owelle "chiri gaba but he had ibb and emeka offor as his confidants. Owelle "chiri gaba but he trippled d school fees of non indigenes to cover up for indigenes. Owelle "chiri gaba but he travels abroad to treat mosquito bite. Owelle "chiri gaba but he engages his fellow governor's aide in fisticuffs. Owelle "chiri gaba but he made sure his deputy governor was impeached immediately he perceived that the guy has governorship ambitions..... Which was the promise he made to the people of Owerri zone that he will only stay for one tenure and then go... Just to secure their votes! Am really beginning to suspect that you warm this guy's bed a lot!i quote u wrong.cheribe nke gi dizi too much sef |
Fulani BOII: This guy na ma role modelif d him b ur role model,ma guy u na mad man na |
Our future president notin do u.chiri anyi gawa biko.PDP mak una go chop stone joor |
After rendering a special number in my church.she walked up to me and said "u hav a nice voice". My pple i don f**k her 2otimes in two weeks |
D guy get luck say i no dey there cuz by nw e 4 don dey look 4 e bursars |
Chinekemuoooo.o boy see money.12o million naija naira.i go go meet native doctor mak e mak me dumb 4eva.wetin i wan talk again kwa wen i fit write,read nd type. |
Otolo abi na tolotolo ,nawaooo.d name sef fit invite death.bt if na true,sorry sha. |
Pretended as if i didnt c d post |
Y cant u guys apreciate good tins.o dikwa egwu.nd na all dis fulanis wey d here d cause wahala |
My mind tell me say keshi go jst end lik siasia |
So dis gal wowo reach lik dis? All dis amoeba's wey jst get small priviledge tink say dem don big pass d law.e remain davido d bouncer |
C as una dey here dey run mouth.if dem call u nw to defend dat nkiru is rochas babe,wil u do dat.abi na rochas kidnapam?u guys should be reasonable 4 once.hw i wish u guys would come down to imo nd witnes d kind of security network dat is set up in imo.even jonathan himself is nt safe |
i neva liked dis GEJ administration.d man is jst selfish.so d figure wey i c here no fit buy d shoe wey e no get b4.dis man is only creating hardship 4 d public.very soon una go hear say d security alowance no dey suficient again.d only pple dat can make nigeria beta are Fashola and my amiable governor,ROCHAS OKOROCHA. |
dis GEJ is really confused in dat seat.wat re his SA doing.i tink dey re d one misleading him.buhari would hav done beta dan dis man here.is fuel subsidy nt already existing?.dis country sucks mehn. |
ecowas donate $380,000,dangote nd co donate 12 billion naira.shoooooooo.maybe na maybe na paper dis pple dey donate cuz if na money,d pple wey d flood afect go dey pray mak e happen again. |
na today we start to dey hear d word soon 4 9ja.yeye pple.dis soon fit be next century |
very soon dem go start to dey recruit air traffic officers |
Mehn c 3 pple sharing 5 milion naira.4 9ja dat kind money go mak u bigboyooo.if na me do dat kind job,even okija shrine no fit catch me sef |