Dnawah's Posts
Nairaland Forum › Dnawah's Profile › Dnawah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 159 pages)
horlash96: why na bro jona dey do like did ......his administration was bad ....he still wan go for 2015 after spoiling everything ...na for naija we get BH ...subsidy and we have crude oil...ASUU strike u wan take ur self vote for him again ...u wan kill ur selfyes o! Him don kill us already,now we go vote 4 am to bury us.vote GEJ 2015. ![]() |
Girls!girls!!girls!!!how many times way i call una?don do that,because one day he will say,after all i never wanted to marry u.were u not the one that,proposed to me?therefor take care of ur children ![]() |
suwailad: i dont get it, the girls at 18 and 10 were driving a HONDA CRV in Katsina? You can only find that in places like Port Harcourt. you mean almajiri girls riding honda crv, wonderssugar,boko haram is richer than we thought.if we can cripple they finances and sources will get them to they kneels. |
A true child of God can never do that.date and marry good children of God,from good homes. |
Bros this u question,na JAMB question o!but the answer is simple.if the woman no give the man meat(+kpomo)how him go get energy?how she go come get belle?if she no submeat,how them go day 2gether reason,train they pikins?(two heads in agreement are better than one)if she no submeat,how them go dey praise and warship God,4 God to bless them?if u r not satisfy as the Holy spirit ok! |
toprealman: Better than armed robbery.robbery na robbery my friend!he will still graduate to arms(guns+),when no one gives him arms(helping hands). ![]() |
That's girls 4 u,d way u r going u will die 4 nothing.one girl told me her story.she said,she was in a relationship,when she met her husband.the day he called and asked her,she insulted him very well.do u know wat happened after that?she used to pass in front of his house,every day to see,if the man will call her,but he completly ignore her.until one day he did and she came.to cut the story short,give her a gap ok |
Those guys,will soon be needed @home.(call of duty)hamas things ![]() |
Those guys,will soon be needed @home.(call of duty)hamas things ![]() |
skimarvel: The govt should involve money and see if people won't voluntarily show up..na then way them go see something.even people way no know wetin be ebola go come. ![]() |
The gun is too heavy 4 some of them to carry about. ![]() |
WinkWrld: Noodles and not indomiethanks but not all noodles can be soak ![]() |
my own,una fit no lik am o!i dey first soak the indomine 4 hot water.come leave am dey do other things,when e come soft well well.i go come fry onions,tomato,fresh pepper with the spices.then i go come remove water from the indomine,add am.come turn am well.then break egg on top turn am well!(another man's meat na another man's poison)allow am dry small.then i go come do am justice(this method makes it plenty 4 me). ![]() |
Center is english while centre is french.the english borrowed centre 4rm them.unable to return it,they gave center to the american.na so i see am ![]() |
Na today?this injection don dey 4 Ghana tay tay.since last 4 years i go there i want craze,come see bacassi!na him my uncle come say make i no mind them,say na injection.but Timaya follow cause am o!with that him song"UKWU" ![]() |
banega: Foolish people, if I was one the Israeli players ehh' I'd take off my shirt and fight these ediotss one on one.. Nonsense!!and i'll lik,if am one of them.went u face me,i'll fall ontop of u.we will roll and roll on the ground. ![]() |
rozayx5: who first threw the stonegood things will never depart from ur family,na money go dey chase u na,not u and when u smile lik this ur teeth go dey blink blink lik diamond.when pikin crawl,come pinch u,u too crawl go pinch am.make him know say e dey pain. |
Tested and trusted ![]() |
Viewing this topic now: 43 members 43 guests |
My people bottom power dey everywhere o!how d hell did she gave it to the gods,that they handed her that hammer?kai end of the world thins |
See how e happen in my church,during services the pastor ask"who want go to heaven"and everybody come stand up.na him one man come dey sleep,na him the pastor come say again "who want to go to hell"the man just jump up saying "na me"him being dey sleep,him no hear the pastor well. ![]() |
mmsen: The devil? Lol. So god can't even protect his own house...well his time is coming o!that day will be great.remember,he did nothing when his only son was killed. |
Pls FG send all the cult boys and girls to those area to go and face haran boko.these are they match. |
Chie!sorry o!u hear lesson learned,never u marry a mammy water or ogbanje girl 4 they don leave long.imagine she even know when she will die.well God u know beta |
This is cool,i no go suprise.when i see plane way dey lik this,oya!usa,china,russia and co,on ur marks,get set go.(que le gagnan gagne) |
banega: Israel whopping Arabian asses since 1976whopping asses ![]() |
Abino too na white ![]() |
I go belive if only if,God himself appear on my phone.and ask me,wetin u want? |
Yes! yes!!can they be use with hoverters?how good r they?how long can they last?i leave in aba and i need 200am.is anyone single one 24 volts?reply pls 7E393D38 |
Chairman,no verse o!i have exactly this type,but it only charges 30% and die.abi this one different? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 120 121 122 123 124 125 126 127 128 (of 159 pages)


!! •