Donchieli's Posts
Nairaland Forum › Donchieli's Profile › Donchieli's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 (of 27 pages)
Op you de sokoto E b tins for the country no respect and regard for humans But as you de sokoto We suppose run mata o |
I thought he was even younger He looks younger than his age Wow nice one Thumbs up bro |
So this man now na person papa Na person papa just open mouth waaaaaaaaa Vomit him own shit Musa has finally seen it all |
Na who do this beat "Prison" This matter tie G string |
Bros the way you de gladiate for infinix E de make me feel lyk say infinix de reason you something But all the same Kudos to them [quote author= post=100978203]Lol ,You swallowed your vomit? So you can edit your jargons filled with bullets? After calling people more intelligent than your lecturers in school illiterate? You quickly edited your jargons before sane members come for your head with unprintatable names. ![]() Good boy, una don dey get sense las las as predicted. Nairaland pikins everywhere, una no go just lie down in peace for una mat for una village jeje, na to come Nairaland dey troll from morning till night! ![]() Bobo yi O ti e le ...... ![]() @topic, Dem try nah! Let's cut them some slacks please. Gbefun! [/quote] |
E de possibility say she be virgin na Only by not having intercourse oo Because running de break virginity, riding of bicycle de break am, exercise like yoga de break am Funny some girls no de count dilddo and fingering But once dilddo or finger done cross My dear you no de virgin Na only Bleep you never Bleep |
Na all those chiwawa phones follow contest |
Bros shey na dilddo no be sin Wer you borrow this brain from Abeg return am Kolewerk SQLmastar: |
Backwardness done make Nigerians no de see front again E de very difficult to please typical 9ja person |
Nigeria Tales by moonlight don stat this early mor mor |
This were was shouting you damaged my car I saw the earlier thread and from the video I didn't notice any damage Now again from another angle the front view no damage So how damage take come |
You people are not evening seeing the twist here Yes they called the man impotent And the woman na nursing mother Meaning say the pikin no b d man own Indirectly them de call the woman ashawo |
No b by fantastic profile Can she perform Na so 9ja use profile Sign Buhari See am today |
And yet an updated profile of escaped inmate was released with his name on it Wonder why EkenmaPeter: |
Na with the teayi five wer dem de pay De wan send person go accra OH as covid vaccine no work to reduce population They wan send Nigerians go where xenophobia de |
Did this guy just say controller General where did your dad meet controller general because he was never at Owerri first of all secondly the Vice president and his entourage were there present the next day of the attack and from all indications your father didn't return on the same day of the attack so if he didn't return dat day or the next when? Thirdly you said he called. How did he put the call across? To give you all those plenty information Have you gone to check if he is actually there Because what they released is the updated list after doing head count and identification of inmates on ground sorry bro Your dad is not in Owerri prison |
Naija na season wonder |
Abegi this one na old story Something wer hapun months ago |
Communal clash for 9ja be lyk ewedu and amala Inseparable |
Is with much alacrity that I want to say that life in Nigeria like a palm karnel or coconut See nothing really concern life for Nigeria with palm karnel or coconut Cuz the country hard pass them I don give up on this country |
The only thing I de see na big big bottom |
Very soon human feces go soon enta shoe Dem go tel us na design Well thank God say I no even get the money to buy that kind shoe Na too much money de make person feel say e fit do anyhow e like |
All this people saying refund the six month balance obviously don't knw the tribunal law, if your landlord gives you a quit notice within six months of your rent He is within the context of the law For those saying that it has to be after the expiration of your rent Are you aware that you will pay for that six months grace you are giving and itz not free The law simply stipulates six months notice Which can be b4 d expiration of your rent or after and the after is still not free Thank you |
Bros so you are still clamoring for a 30 year old injury prone neymar Is our injury battle with Dembele and U titi not enough stress As for Lautaro u are right JidennaJason: |
Well it's simple As an officer regardless of your rank Your wife is your superior So wen you are promoted Your superior officer partakes in the decoration It could be your mother or sister Sum1 u hold to high regard |
No na If na me b d dad She is a goner Pata Pata We born anoda one |
This wan don finish no belle full come de worry us, mtcheeew |
Dat belle e bi pregnancy abi water melon���������� |
For this country tori no de finish My buy my pop corn tanda Watch polywood |
![]() Who first go call police Don withdraw the case I laff in swahili |
,
[/quote]