DONFASZY's Posts
Nairaland Forum › DONFASZY's Profile › DONFASZY's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 114 pages)
All dis people dey regret nw Some most have died in dis hardship and bad life
|
I weak
|
Nigeria as a country is havin a NOSE dive |
God go purnish all of una wey dey call dis olosho 16yr of age since 2005 Her age no dey change ni |
Laugh out loud Idiot op Dis is hw dey said most tins r illumiti |
GAZZUZZ:Wher is ur location Sir ![]() |
C wetin money dey cause us in Nigeria A robber dat steal N30 is sentence to death of recent Oh God Why make me a Nigerian n nt American or Canadian...why Dis corruption is too much |
GAZZUZZ:I ve replaced d o2 sensor now Where is ur location Sir |
Buhari hotel bills in hospital is USD30,000,000 for 100days God |
Yaradua was bera fightin to reduce cost of living bfor Almighty took him May his soul rest in perfect peace We are scammed daylite robbery God help us here |
DONFASZY:I didn't follow up dis iss |
None of ur line is connecting |
Can I pay some raw cash to use dis ride for ma wedding make people faint ![]() |
Notin gud can come out of dis headless horse |
Who dis skeleton dey deceive again B is so sick dat UK day old baby knows dis |
Bro take all ur towels to d dust bin or burn dem to ashes Dey r old n dirty Buy new one and a soft soap After using ur towel Don't b lazy Take it outside for sun to dry it up bfor use again after after 2-3 usuage Please ve mercy on dirty n wash it n dry for further use Thank me later Mr |
Can u imagine d level of disgrace....and One formal minister of petro ve enough funds dat wil make each Nigerian a millionaire.... May tornados frm Asia + thunder wey smoke weed strike all our tif tif politicians to straight dead... Jesus.....Fela was a true spiritual prophet wit his songs I dey cry a river for Nig |
If mature aged man wit wife n kids steal N30 Dey go sentence am to death by firing squad or hanging Nigerian help face d fact Nigeria is uselessC one person money wey she steal and she is stil alive Jungle justice story touch me BT her own will nt poseidon12: |
If mature aged man wit wife n kids steal N30 Dey go sentence am to death by firing squad or hanging Nigerian help face d fact Nigeria is uselessC one person money wey she steal and she is stil alive Jungle justice story touch me BT her own will nt |
I only c lawma here I juss waste my data |
GAZZUZZ:i nid dis part for my Nissan Quest 2005 3.5engine same iss but after 2-3attempt to start d engine?picks and idle for 15-20sec except i increase d power of d engine by hittin on acceleration pedal and tru out dat day?it will start normal until d next day ladipo market ve givin 3pcs all fake or bad I nid original new one or follow com or dey test it... |
D attackers are not Christians |
GAZZUZZ:LAGATA: Good afternoon boss. How's the weekend going? Please I drive a corolla 2006/2007 model. I observed the car consumes so much fuel. I had to even check underneath to see whether fuel was leaking. Secondly there is this noise (as if glass rolled down) that I usually hear from the car when driving. Abeg come open branch for Abuja my oga. Please any idea how I can tackle these issues? Keep up the good work sir! U check under if d fuel is leaking make me laugh die on top electric burner |
GAZZUZZ:Yes Can I pay u a visit wit d jeep Drive gud though I nid all dis fix Jeep nids ur attention Chat u up on what's app |
Gazzuzz C scanning result RX350 Lexus 2008 ****P0037 Oxygen sensor heater control circuit low (bank 1 sensor) ****P0713 Transmission fluid temperature sensor ''A'' circuit high input ****P0798 Pressure control solenoid ''c''electrical ****P0986 Shift solenoid ''E''control circuit high P02770 DSL solenoid circuit high Help me locate all dis sensor shit in dis jeeep I use it everyday Guess what ? How much is carton of Origin sef i ve nt seen ur face here posted to know hw many origin I will buy![]()
|
Buhari nitemare He wil jus die if he fayose to c him Death trap |
papa of agberos |
I don't no hw to sing BT am bera dan Efe here in dis video I almost cry For only d moni wey dey waste based on logisticsMak dis guy giv me jus 20m since 5m don enter dis video based on logistics Denrellllllle na him b d bae wey dey help am promote d video E no c lekki gal wey sabi open yansh @efe Giv me jus 15m make I enter china or dubai here com back like 10 times in 1month?i can refund u moni to 25k back wey u win mak u go dey do Buyin n sellin Wastebasedonlogistics |
Hushpuppi is a common b*tch |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 114 pages)



papa of agberos