Donjon's Posts
Nairaland Forum › Donjon's Profile › Donjon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 84 pages)
Thank you! |
I like am |
No be mi talk am o! Na dat rodent wey hold vodka bottle like say na im last card! |
Since d light bulb was leaving, d 2nd one counldnt work in the dark! Splendid joke |
why was phillip's girlfriend annoyed? because she found out phillip's 24inch was a tv! |
do u like maths? if so, add a bed, subtract ur clothes, divide ur legs so we can multiply! |
Yes! Jbros was a great man
|
Awww! |
What is moral of the story? |
Guy! Dont let me insult you oo! Are u blind? Abi dem send you come? Didnt u see the 'phone to buy/sell" thread by malikalhaj? |
Guy! Dont let me insult you oo! Are u blind? Abi dem send you come? Didnt u see the 'phone to buy/sell" thread by malikalhaj? |
Bros! If dem dem scam u! |
Dat boi wey dey form guru, 4 hia! U sure say u finish primary 6? Oya, spell 'research" 4 me? If u kno say u no fit! Carry ur bad market comot 4 hia, because ur nonsense no dey make sense at all! |
So what happened next? Dem forget knife inside im belle abi wetin happen? |
Lawyers dey para! |
Omo! Na only rambo fit take snake do tie, na? |
Nokia 6030, and i rocked d fone with Vactive, big time |
Mod abeg delete dis thread! Dis blackberry threads are becoming a nuisance! |
Mod abeg delete dis thread! Dis blackberry threads are becoming a nuisance! |
Why dont u open shop 4 alaba? Moderator! Whatz up with all this sudden blackberry threads? Abeg do smetin o! |
Why dont u open shop 4 alaba? Moderator! Whatz up with all this sudden blackberry threads? Abeg do smetin o! |
I prefer toll free numbers than that rubbish fancy lettering! @lysaa, dat ur address fine o! How mush 4 half plot? |
I prefer toll free numbers than that rubbish fancy lettering! @lysaa, dat ur address fine o! How mush 4 half plot? |
How come everybody is selling blackberry now_a_day? |
If u know dat u are tired of using dat overcrowded wap/gprs! Put ur 2 fynga inda air, & cripwalk 2 step like craze person! Then write dis dial up number; +2348022981000 data call type = isdn, data speed = 9600 finish! If it doesnt wrk 4 u, dont come hia & cry o! |
Yep! Na me talk am! Am browsing with zain csd settings on my 4.2! Infact it is what i'm using to post this topic! I just thought i should inform ma NL peeps, u know! |
.
|
With friends like dis, u dont need an enemy
|
With im zero posts! U sure rapture neva grab d guy? |
Guy na wetin happen na? Are we safe 4 hia? Watz up wif d bullets? Bera go collect amnesti |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 84 pages)